₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,537 members, 8,441,104 topics. Date: Wednesday, 08 July 2026 at 04:49 AM

Toggle theme

IBB007's Posts

Nairaland ForumIBB007's ProfileIBB007's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 56 pages)

PhonesRe: 50% Telcos' Tariff Increase: POS Operators To Hike Charges by IBB007(m): 2:53pm On Jan 21, 2025
lol….abeg una wey don go ‘saner climes’ well well…Shey anything like POS operators dey that side
PoliticsRe: 'They had it coming,’ Rapper Skales reacts to EFCC officer’s death by IBB007(m): 12:37pm On Jan 21, 2025
Patojargz:
U Dey very useless to the core. Son of ten thousand fathers na Ogun get final burial for ya family members…
lol….the day wey e go wan better for any member of your family na that day trailer go kill the person…. E no go better for una
PoliticsRe: 'They had it coming,’ Rapper Skales reacts to EFCC officer’s death by IBB007(m): 10:27am On Jan 21, 2025
Patojargz:
Wayward being! Nothing fit pain me cos I Dey get am clear but u see poverty? Poverty go kill u and you late papa then Ogun go finish your family bastard illiterate … Your own finish useless coward
Hahaha.,..frustrated dog…na motor go kill that your papa and your bitch mama…I love the way you’re frustrated…
PoliticsRe: 'They had it coming,’ Rapper Skales reacts to EFCC officer’s death by IBB007(m): 9:07am On Jan 21, 2025
Patojargz:
If your papa don die ogun go kill am again and again kill u join... U don find me and u go get am hot bastard
lol…I like as e pain you…e no go better for your papa…na the way dem kpai the efcc man dem go kpai your papa like dog for street,..bastard papa and pikin
PoliticsRe: 'They had it coming,’ Rapper Skales reacts to EFCC officer’s death by IBB007(m): 6:01am On Jan 21, 2025
Patojargz:
U and ur likes dey more than stupid! U better pass skales?
Na your papa dey stupid…bastard
Foreign AffairsRe: China Executes Man For Car Rampage That Killed Dozens by IBB007(m): 9:42pm On Jan 20, 2025
lol…the moment we start this in naija…na that day naija go better
PoliticsRe: 'They had it coming,’ Rapper Skales reacts to EFCC officer’s death by IBB007(m): 8:03pm On Jan 20, 2025
lol…this is very irresponsible coming from a so called celeb…
PoliticsRe: Adigun Abass Struggles To Speak English In The House Of Representatives by IBB007(m): 4:09pm On Jan 19, 2025
Lol…Omo this is bad
BusinessRe: Akwa Ibom Group Threatens Landmark Beach Resort Demolition Over Ownership Tussle by IBB007(m): 5:51pm On Jan 16, 2025
Lol….him supporters go look away for this one but once Lagos dey the headline laidis dem go full everywhere
SportsRe: Alex Iwobi Scores Twice, Surpasses Kanu In Premier League Appearances by IBB007(m): 6:54pm On Jan 15, 2025
Lol…I no sure say anybody fit break that aiyegbeni goal scoring record soon
TravelRe: Expatriate, Others Missing As Vehicle Fleeing Kidnappers Plunges Into River by IBB007(m): 7:53am On Jan 15, 2025
I think we should start executing criminals especially armed robbers, ritual killers and kidnappers immediately they’re caught…no need to dey waste time carry them go court…just kill them inmediately…it will act as a deterrant
PoliticsRe: No Amount Of Gang-up Can Stop My Support For Okpebholo, Mayaki Replies Edo Govt by IBB007(m): 7:31am On Jan 15, 2025
Lol…this one don turn to by force support fa
PoliticsRe: Kano Commissioner Refunds ₦100 Million Surplus Funds by IBB007(m): 2:21pm On Jan 14, 2025
Lol…baba no want future wahala
PoliticsRe: National Grid Old, Dilapidated – Power Minister, Adebayo Adelabu by IBB007(m): 7:01am On Jan 14, 2025
lol…this guy go dey talk like say dem dey force am do the work…if he no fit do am make he comot na
PoliticsRe: Oniru Of Iru Celebrates Election Of Sister As Speaker Of LSHA by IBB007(m): 6:36pm On Jan 13, 2025
Lol…if one person own no spoil…another person own no fit better
CrimeRe: Ogun Housewife Stabs Husband To Death For Alleged Infidelity by IBB007(m): 6:35pm On Jan 13, 2025
Lol…so she got married at the age of 14!?….this story no clear finish
PoliticsRe: Tinubu Departs Abuja For Abu Dhabi Sustainability Week by IBB007(m): 10:21am On Jan 12, 2025
lol…any opportunity to leave naija
CelebritiesRe: Ayra Starr Named Nigeria's Top Female Artist Of 2024 by IBB007(m): 8:19pm On Jan 10, 2025
lol..,Tems better pass this one jor
PoliticsRe: Human Rights Community Names Oyebanji 2024 Governor Of The Year by IBB007(m): 5:49pm On Jan 10, 2025
lol…na PR this one dey use ekiti budget do
PoliticsRe: Bauchi Govt Budgets ₦‎400 Million To Procure 6 Computers by IBB007(m): 1:58pm On Jan 10, 2025
lol…na the weyrey governor wey dey criticize tinubu be this fa
RomanceRe: 34-Year-Old Married Ugandan Woman Caught In Deadly Affair With 19-Year-Old Boy by IBB007(m): 9:35am On Jan 10, 2025
Lol…this story no clear abeg
BusinessRe: Landmark Group Secures Waterfront Property In Port Harcourt by IBB007(m): 9:13am On Jan 08, 2025
Lol…more of that please…make spare parts seller sef relocate to Aba
BusinessRe: Nigeria’s Largest Palm Oil Maker To Raise Record ₦‎100 Billion Bond by IBB007(m): 9:07am On Jan 08, 2025
Congratulations
Foreign AffairsRe: Meet Jane Opoku-Agyemang, Ghana’s First Female Vice President by IBB007(m): 3:24am On Jan 08, 2025
Lol…see as kagame siddon like don
PoliticsRe: Tinubu Meets Jonathan, Obasanjo At Mahama's swearing-in ceremony (pix) by IBB007(m): 7:28pm On Jan 07, 2025
Lol…dem no invite baba wey dey shout upandan say dem threaten him life
CrimeRe: Two Brothers Kill And Bury Sibling In Anambra by IBB007(m): 5:11pm On Jan 07, 2025
Lol…he was unconscious and rushed to the hospital…he was buried in shallow grave…which one we wan believe laidis
PoliticsRe: Zamfara: Military Troops Take Over Shinkafi LGA Following Turji Bello's Threats by IBB007(m): 9:24pm On Jan 06, 2025
lol…dem go soon kpai Turji
PoliticsRe: 2025 Will Deliver Tinubu’s Renewed Hope Agenda, Betta Edu Assures Nigerians by IBB007(m): 2:39pm On Jan 02, 2025
lol…in what capacity abeg
PoliticsRe: Gov. Lawal Approves ₦70,000 Minimum Wage,13th Month Salary, Clears ₦10bn Pension by IBB007(m): 3:36pm On Dec 30, 2024
lol…that’s nice
PoliticsRe: Moribund Ajaokuta Steel Workers Get ₦‎6 Billion For 2025 Salaries by IBB007(m): 7:34am On Dec 27, 2024
Lol… na the kind work wey I dey find be this
PoliticsRe: I Returned The Money Donated To Me - Uju Ohanenye (Video) by IBB007(m): 6:53am On Dec 27, 2024
I actually believe this woman meant well but na cabal for that ministry too strong for her to handle…ministry wey people no too put eye…wey perm sec and him goons dey chop their money coded.::aunty wan come cast them

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 56 pages)