IDFWU's Posts
Nairaland Forum › IDFWU's Profile › IDFWU's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 23 pages)
Apart from the german boobilicious heavy weight I think this is large oo ![]() |
Liljboy! Where art thou? ![]() |
standd:Thank u miss, guess u the only sensible person here. He went about picking on errors instead of correcting 'em. If u could take ya time in going through all these, u probably notice I concurred with him about the errors @ 1st but singled out the way he did it. With the level he claims 2b a well learned fella in english and all that sh*! with his large fan base, I believe LarrySun ought 2 know this "Arguing on the internet is like competing in the Special Olympics: win or lose, you're still ret*rd£d" bet he doesn't...SMH guess that's why he stooped so low in throwing shades back @ me 4 no just reason. |
Chisos! Warisdis? Not 1 not 2 not 3 not 4 but 5 nah all this kind phone dey carry 8 to 10 sim cards but 2 open 1 browsing page = cooking 1 paint of beans ![]()
|
Moana:Lol wicked! ...u go sabi watch african american movies...admit don't deny ![]() |
Aitee1:U sure say u boboless so wetin I come be nah ![]() |
Aitee1:Wintch u dey everywhere ![]() |
InvertedHammer:Yeah right |
Okoji, Invertedhammer, Blank, Tchidi We know say nah garter e dey remove oo but okoji see as just dey abuse person 4 this small mata. No be exam nah aarghh! I tire 4 some kind people shha. Even go dey download more pics...oga u get time oo SMH. Wetin come pain me pass over sabi no come let una 4 anwser the question correctly. will you allow not what he is doing ![]() |
KingTom:Btw oo kingtom with all these ya fetish 4 hair nah u 4 go fit do no.2 to that armpit. 70M no be beans oo Ivyyt bi I lie ![]() |
Checking if the newly acquired product is intact and seals not broken. If that's the case, ride on Mr. ![]() |
Guy Code 101 ![]() |
nepp:Feminist! Even ya signature says it all. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 23 pages)


nah all this kind phone dey carry 8 to 10 sim cards but 2 open 1 browsing page = cooking 1 paint of beans 


so wetin I come be nah