Agriculture › Re: What Is The Name Of This Strange Looking Fruit by Idiotmod: 9:24pm On Jan 25, 2022 |
tutudesz: Durian @Younghacka abeg were the tree dey If it's Durian, na expensive Asia fruit O! Na big money This fruit dey Eruwa. How much dey ontop make i carry you go there |
Romance › Re: Ladies What Experience Have You Had With A Guy With Small Dick? by Idiotmod: 6:19pm On Jan 25, 2022 |
4teenblaq: 5'4 The reason why ask is that my height is 5.9 and my p*** when erect is 5.8. That is why i been asking myself if tallness have anything to do with manh***d |
Romance › Re: Ladies What Experience Have You Had With A Guy With Small Dick? by Idiotmod: 12:40pm On Jan 25, 2022 |
|
Romance › Re: Man Gets Resounding ‘No’ After Proposing To His Girl At A Mall In Warri (Video) by Idiotmod: 8:25am On Jan 14, 2022 |
Shebi e no wan get brain ni, dem go embarrass am till him brain reset
|
Romance › Re: I Love Big Yansh ( Pics ) by Idiotmod: 5:14pm On Jan 13, 2022 |
U like big yansh and ur pr*ck na 3 inches |
Romance › Re: My Friend Wants To Come To My Parents House With His Girlfriend To Have Sex. by Idiotmod: 4:25pm On Jan 03, 2022 |
My friend mother dey always dey allow us when we want to navk as long as we don’t use her room |
Romance › Re: MEN!! Never Marry Biittches That Are Actively On Social Media!! Be Wise! (photo) by Idiotmod: 1:19pm On Dec 18, 2021 |
Na the one whey don go Dubai or turkey i no fit marry. The rate whey girls dey do olosho for that side |
Politics › Re: President Buhari Arrives Istanbul, Turkey by Idiotmod: 8:26am On Dec 17, 2021 |
Make e use facemask o |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Leeds (3 - 2) On 11th November 2021 by Idiotmod: 3:07pm On Dec 11, 2021 |
1:1 |
Phones › Re: Infinix 11 Pro Max Beats Iphone 13 Pro Max Hands Down by Idiotmod: 3:04pm On Dec 11, 2021 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Young Boys UCL (1 - 1) On 8th December 2021 by Idiotmod: 11:02pm On Dec 08, 2021 |
rancetech: Lol. Naija peeps with emotions 
Stop gambling and just enjoy the game man. I loose money u dey talk about emotion. I go bite u o |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Young Boys UCL (1 - 1) On 8th December 2021 by Idiotmod: 10:57pm On Dec 08, 2021 |
Just over 2. This overhyped coach no fit give. Mitchew
Liverpool is the only club in England Argue with ur keyboard |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Young Boys UCL (1 - 1) On 8th December 2021 by Idiotmod: 10:41pm On Dec 08, 2021 |
Why I carry Man u?
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Young Boys UCL (1 - 1) On 8th December 2021 by Idiotmod: 10:34pm On Dec 08, 2021 |
This coach no make sub bah. U too wan spoil game |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Bayern Munich Vs Barcelona UCL (3 - 0) On 8th December 2021 by Idiotmod: 9:34pm On Dec 08, 2021 |
And it has started  Muller no dey use eye see barca |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Bayern Munich Vs Barcelona UCL (3 - 0) On 8th December 2021 by Idiotmod: 9:32pm On Dec 08, 2021 |
Jordi alba don use style run  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Bayern Munich Vs Barcelona UCL (3 - 0) On 8th December 2021 by Idiotmod: 9:23pm On Dec 08, 2021 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Zenit Vs Chelsea UCL (3 - 3) On 8th December 2021 by Idiotmod: 8:50pm On Dec 08, 2021 |
danowena:

My bros, calm down. Many people ticket cut. Lesson learnt. I suppose sell when Chelsea score.
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Zenit Vs Chelsea UCL (3 - 3) On 8th December 2021 by Idiotmod: 8:42pm On Dec 08, 2021 |
Ogun kee chelsea players and coach |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Zenit Vs Chelsea UCL (3 - 3) On 8th December 2021 by Idiotmod: 8:39pm On Dec 08, 2021 |
Chelsea wan do like Liverpool it backfires |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Zenit Vs Chelsea UCL (3 - 3) On 8th December 2021 by Idiotmod: 8:31pm On Dec 08, 2021 |
Up chelsea |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Zenit Vs Chelsea UCL (3 - 3) On 8th December 2021 by Idiotmod: 8:24pm On Dec 08, 2021 |
Henceforth, I no wan hear Chelsea Football club again. Na Social club dem be Dem spoil my game |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Zenit Vs Chelsea UCL (3 - 3) On 8th December 2021 by Idiotmod: 8:16pm On Dec 08, 2021 |
Make i just catch Balenciaga. E go hear am |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Zenit Vs Chelsea UCL (3 - 3) On 8th December 2021 by Idiotmod: 7:32pm On Dec 08, 2021 |
Why this coach use this basket self
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Zenit Vs Chelsea UCL (3 - 3) On 8th December 2021 by Idiotmod: 7:27pm On Dec 08, 2021 |
If loose my money Ogun go kee all chelsea players |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: AC Milan Vs Liverpool UCL (1 - 2) On 7th December 2021 by Idiotmod: 11:15pm On Dec 07, 2021 |
Toluwanise247: Please any reliable site to watch live game Totalsportek . C o m |
Crime › Re: They Embarass Him For Driving The Lamborghini Because His Black by Idiotmod: 6:11pm On Dec 07, 2021 |
femi4: Even here, you cannot enjoy your luxuries in peace Why was he revving at the police when alighting |
Romance › Re: Bbnaija- See Tacha's Chest With Huge Stretch Mark (photo) by Idiotmod: 6:02pm On Dec 07, 2021 |
And u like big breast but you don’t like stretch mark. How do u wan ur thunder?
|
Travel › Re: LASTMA Was Pursuing The Trailer That Killed 15 Schoolchildren In Lagos by Idiotmod: 5:27pm On Dec 07, 2021 |
The fuvk |
Travel › Re: My Aunty Saw 2 Hidden Passports Inside Slippers (Video, Pictures) by Idiotmod: 9:08pm On Dec 06, 2021 |
Chloraseptic: Another way of trafficking drugs may have just been discovered; that is if the trafficker is wise enough to wear the slippers on their foot
Modified: Up until now I never knew they have a sniffing dogs at the airport so y'all should please forgive my ignorance..
But that being said how do drug traffickers traffic drugs through airports U no say u go commot ur shoe and belt if u wan pass NDLEA checkpoint for airport |
Romance › Re: Gay Man Cries Uncontrollably While Walking Down The Aisle To Meet His Husband by Idiotmod: 3:53pm On Dec 03, 2021 |
I no fit do anything without breast |
Sports › Re: Manchester United: Carrick To Step Down As First Team Coach by Idiotmod: 12:15pm On Dec 03, 2021 |
benedictilemona: He tried sha,beat villa real,draw with Chelsea and beat arsenal That’s how Man u plays when they just sack coach |