Igholize's Posts
Nairaland Forum › Igholize's Profile › Igholize's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
Na wa 4 all of una wey dey listern nd send advice 2 d stupid super story wey no even occur self...I dey vex |
No pix ? D name doesn't ring a bell..I might recognise him tru his pix.. Well, rip oga |
texaco1: u too u go download the song ?na wah for u oooo.. Oga texaco1, I no download am oooo, just open nd listern 2 it ooo... Na yeye song oo.I no download ooo |
duality: End time tinz.. if this is real.. Anytin wey hapen, una go say end time, end time.... Na 2day dis tins start 2 hapen?. 2nd 2 coment, oya tell me' wetin u gain 2 b d 2nd 2 coment. I don vex comot here |
Dis remix version na rubish song... E no just mak sense at all , 1st of all' my oga at d top. See music, na wa ooo. Just shaking my head |
nickz: so how does ♍γ̲̣̣̥ opinion now concern Ÿ̲̣̣̣̥ø̲̣̣̥u̶̲̥̅̊;I still prefer the first version just like I prefer the first version °ƒ Ice princes' aboki.If Ÿ̲̣̣̣̥ø̲̣̣̥u̶̲̥̅̊ ßƐĿĪƐ√Ɛ Dbanj is that good,Ÿ̲̣̣̣̥ø̲̣̣̥u̶̲̥̅̊ should have showed more sense by not quoting ♍γ̲̣̣̥ comment. Nice 1 bro... Some folks go just dey talk rubish, u say u prefer d old nd original version likewise me... I dnt see anytin dat u ve said wrong or in conection of u been loathing dbanj in ur opinion... I tire 4 som pple oo |
miky: Am not dumb or gullible enough to believe such Bull. No dey claim james bond ooOo... Just pray mak e no happen 2 u ooo, dis tins re real nd dey re hapenin...I 4 just like mak u just experience 1 nd I bet u, na u go dey tell pple d story... I don waka |
Akpa ife: No be 2 go 2 school na 2 get work. Oga u re very koret... Acquiring a job in 9ja as a graduate no b moimoi oooo but dat wil nt stop any1 or mak u 2 discourage any1 of goin 2 school... Every1 needs 2 b educated... I don waka |
Not again.... But my opinion is dat, d child should b subjected 2 medical checkup nd once dat is done nd comfirmed dat she is been molested... Den, D dad should b taking 2 prison. |
dirtymoney: See bad advice. Na that dry land u dey recommend give person. U no try at all bros. Anyway I served in Ekiti state too. That place is cheap and dry. One year was like one century .. Oga , if u get me properly, I only prescribed western region 2 him ooo, I didn't specify ekiti state... I only used ekiti as an instance because I served dere nd I acquired a self contain appartment 4 just #1500 a month... d dude requested 4 a state dat 1 can get affordable accomodation nd I prescribed west region 2 him. Did I do wrong?. |
chukwuma101: Please which is the best place to serve considering availibility of affordable accommodation and other incentives?. Oga , u 1 go work ur posting? Just shine ur eyes |
Cmanforall: Is uyo a state. 4 ur info... Since u re not aware, every corp member posted 2 north have d rite 2 seek4 redeployment 2 any state of his choice after 3 weeks orientation camp...nA Xo |
Mr man... Go nd serve nd stop tellin every1 dat u re due 4 service.. As d name implies, it service nd not enjoyment.. Even if u re posted 2 abuja, u wil stil render ur services ooo. So mak we hear word oooo |
duro: @ Smoothly, u mean say the mileage of ur p**sy don go far as per Deji's use. Anyway I don't think i want to have someone like you for a wife because Deji don finish u walahi.hahahahahah... Oboy, u koret welwel ooo... Me 2 no go try am near dat babe ooo cox deji wit e 9 inches stick don scata dat babe ooo.. Her well go deep welwel ooo |
Sogo10: I dont think i have ever have a worst experience.i do things for love.most of my ex gf knows.if i feel that am not comfortable with u,i just leave.but i have experience good relationships in the past.. Na mak u stil dey stay 1 room appartment.. Use all ur money dey buy tins 4 gals... I just dey shake my head |
austinemar: jus dey look all diz gurls coments... Most of una too loose dats y we dey xchange una like wrapper.haahahahahahahaha... Teacher washiton, say no, girl need It more dan u ooo |
albridge: Fortunately for me I only dated nice girls.. Yea... Nice nd ungly girls. U dey try shal |
Banana nd butter... U need 2 try iT |
[quote author=Nuzo']You only got to know about her times with Essien cos they are celebrities. As a matter of fact, Nadia may have dated only Essien, Fally and Jim. Just about 3 or four men in 6 years. However, your current girlfriend may have shagged all young and old guys in your street this year alone. And you have the guts to call another man mumu. Mr nuzo man or wot dey cal u... Cal it wot ever ooo, all I know is dat jim iyke is a mugu 4 bragging wit a gal dat got dump by essien, a girl dat doesn't know how 2 cook or do doesmestic work... Dey re living a fake life Mugu![/quote]. |
Go Marry oooooo |
adaobi123: which eyes are using to view that screen of yours ?. U no sabi anytin... Na money dey talk... Ego, owo,igho |
[quote author=the_ripper3]O boy, make una allow Jim Iyke receive him own signal, d babe na Free to air na. Which kind winches and wizards dey here.[/quote].we knw say d babe na free to air... But y jim iyke go go chop last? E dey chop reminant nd e dey brag wit am... As 4 me, a warri boy, I no fit carry last.jim iyke error... I vex |
Jim iyke na mugu... Girl wey essien don use finish na our own 9ja born jim iyke dey use dey brag....abeg, I don waka comot here |
cman77: @babe online.there r lots of places in d world where d unemployed r paid,it is kalld social security.infact d US spends like 10billion usd on social security alone.d old,unemployed,handicapped etc who can't wk r paid some little allowance.so don't b parochial minded,try nd read,listen to news nd b informed,even if u have nt travelld outside d country B4.and about d allowance to be paid to imo unemployed grad,its a good move.it doesn't stop job/wealth creation.is it better 4 d politicians to steal d moni? Certainly nt.. U ve spoken well... |
[quote author=babe_online]Its you that should use your brain to think. In how many places in the world do they pay jobless people?[/quote]. Mr man, let me tell u y u ve not heard of oda countries been payin dier graduate, is because dey ve vacancies dat can acomodate up 2 60% of dier fresh graduates... 4 9ja , na only God... Mr man, appreciate wot d govt is doin |
smothly: see your mouth mr cork.. Mak una leave mr cork alone na.. Na e opinion b dat! Y una dey insult am.. Mak una tak time oo |
executinal: Ha ha ha. Yea , i tink u re rite... Morihno returns na big threat nd lot of wahala... Alex knows dis nd e is tryin 2 avoId dat. |
DJDOLA: Ibori no be dat govnor wey steel our money be that... Yes ooooo , na d thief b dat oooo...mak e surfa welwel.. Him na oleh |
[quote author=maxwello.yg]see her mouth and rat-like teeth......eeew![/quote]. Hahahahaahaha.. Maxwell , u get observation oooo, ur sight bright ooo.. Anyhow shal ! She stil try.. Nice hair |
She get boyfriend den ooo even in her teenage aged... She quick spoil ooo,. Anyhow , I don talk nd I don waka |
?
. Make una dey say "no" sometyms na, haba!