Igholize's Posts
Nairaland Forum › Igholize's Profile › Igholize's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 11 pages)
Na for one to stop his child from going to school for now ooo... E better my child dey learn from home for now o because , na schools bandits dey target now o. 9ja don go o |
Philistine:... Actually my thought also, even girls with bad motives might use it to cover their real face. For me, this innovation is not right |
World bank, una no dey see or hear wetin dey happen in 9ja !... D hardship and hunger and una wan stil add more hardship and suffering to it. Na every loan una dey approve ? May be I go write una for a loan too oo and make una no approve my loan first.. Una eyes go clear .Nonsense |
CrownedPhoenix:... Nice observations.. celebrant at a burial ceremony, really amazing. ![]() |
KosiGee:... Thank you very much for quoting that inexperienced nairalander... I don't know where he/she carried out the analysis that, bamboos tensile strength is more than that rods... Bs .8110 which is civil engineering code or practice has never mentioned bamboos as any reinforcement materials .... The government should demolish that structure as soon as possible. Rubbish |
IconicR:...dis stuff hapens for real nd i ve seen a guy dat an aboki varnished his dick. i was around where d occurence took place nd i rushed down nd also viewed d dick dat disapeared.... dis is how it is dat i saw, d dick wil b dere but it get smaller compare to d way it use to b, d balls in blockos get shrink nd d dick does nt get errection no mata wat ' even if boyoncee naked in front of u in a room... dat is how it is. On dat day, d aboki guy was stripped naked d charm dat he used to varnish d guy's dick was tied on his lap nd he was beaten nd forced to bring back d dick nd he did dat nd after, d guy visited a brothel nd testing d micro-phone... d guy discovered his dick has been restored nd d aboki was arrested by d police... dis is a real story |
Ekpekus:.... E clear say, I march line for the name spelling ooo, make I go clean d line I march o. 😂, kpoko for u bro , na man you be |
Area, area... Warri no dey carry last, congrats victory Gbakara. U no fall our hand. Your teeths complete . cheers man |
Those of you dis- believing the possibility of penis theft, I just dey look una dey laugh... Pray not to learn from ur own experience bfor believing, this shit is so very real man, this is how this shit happens, the balls in scrutum aka ( gbola) disappears and that cause the penis not to stand erect and also make the penis to shrink to the size of a 1 year own child. Note , the penis wil be there and visible but can't and wil never has the ability to stand erect. I have seen someone this shit happened to nd na prayers restored back his manhood back. This is Africa , many things dey . just be careful |
saintruky:... I dey feel u my bro, Sheriff wey b agbero... Chai , Okowa error welwel oo. |
CioAngels:.... Yeah... Sherrif no go win ooo, even the PDP big heads in d state , they are not with Okowa and Sherrif in the forth coming elections because, them dey see d money dem dey borrow and used for their selfish interest. Okowa is a heartless man . na pensioners ( old pple)wey e no gree pay their pensions dey pain me pass. |
Felimax:... Small children .. See as you just dey match line ( fooling ur self ) in a public forum .... Shaking my head , I shame for u man. U claim to be warri and see as u dey carry last for here ... Area no dey carry last man. I will not respond to you again because, ur teeth never complete . |
Felimax:.... It very obvious that, you are not matured from the way you talks ... I'm not sure , you are a deltan or you live in warri because if you are, you won't spill all dos rubbish from your mouth. U are so very clueless and not informed. |
Felimax:.... E clear say, u dey clueless about who Okowa be ... All deltans dey vex for am, even his own fellow PDP bigwig in d state dem dey vex for am. If u no be deltan , u no go fit understand or know how Okowa wicked reach |
Okowa , you are a mad man.. We deltans despite being oil rich producing state, surfer full delta... No road, no light , no security, no jobs , u dey owe pensioners their pensions for a very long time and u are here saying, Nigerians will rejoice again wey e be say, we deltans no get joy because you b wicked man. The most painful among ur wicked deeds is , you had six months to leave office and that's wen you borrowed # 225 billion naira with our state .. No project is on going after u borrowed d money. We all know ur plans , na you dey fund Atiku Presidential ambition. No worry , u don fail already. Delta state sure for Obi |
Cantonese:..... Bros, na we dey delta here, Okowa is a wicked and yeye governor.. Someone DAT has been in power since , has 7 months to leave office, that's when he borrowed 220b . note o, 7 months to leave office oo, na he borrow #220b and no ongoing project on since he borrowed d money. 1 thing is clear, na him wan fund Atiku presidential ambition. Well, we daltans are Obedient federally and voting Omogege in as our governor comes 2023. |
This useless lawmakers gets huge pay for doing nothing, it time to show them say since , they are useless , they are not useful.... Nice from Zamfara squads showing their angers. |
AderonkeOlaniyi:.... Hey, oniovo... Eguono ovi ufuoma . one love and peace. Mamurhioke from warri side. Smiles |
Na wa oooo, I help dis man shame for saying Dis as he no dey shame. Imagine |
frankmoney:... Okay, lets assume DAT dey killed someone and they are caught nd set ablazed... You won't condemn d mobs actions, right? |
Ceremonial presentation of budget... After dem present their budget, we no dey see anything. I tire for Dis con3 self |
Rubbish book, rubbish discoveries.... Anything them write on that book na lies. Na book we wan chop ? |
I read some comments above nd I have decided to comment due to some person's reactions.... This robbers don't just steal phones , some kills , rapes and do all sort of tragic things to their victims... Over here in warri , this robbers operates almost every day robbing innocent citizens of their valuables and inflicting serious injuries on their victims, even shooting some their victims to death.. D pple over here have caught some of these criminals nd handed over them to d police in here nd wat do d police do with them, they collect 200k from and setting them free and these criminals return back to the society and continue their menaces, even going after the some of the pple that handed over them to d police . So , the pple over here don't trust the police anymore and that's why they go for jungle justice. It really horrible in here in warri with these criminal robbing every day nd night. |
Buhari is a mumu man |
Too bad , d criminals are very senseless, why attack nd robbed sick pple! And for d hospital management self, CCTV cameras , una no fit put in place self to help in investigation to nab d criminals. I tire for everybody in d con3 |
Abeg ooo, bfor Ncc give dem licence, make dem warn them ooo on d manner they consumes data oo. I don talk my own oo |
Wetin him find go Kenya self!... Maxi loose guard . |
Dis pple sabi lie oooo, nothing like dat going on here... Una go just dey talk anyhow |
All of una ... Una papa.. Anybody wey dey support una. E papa too . see wetin una turn Nigeria into. Yeye rubbish |
Cyroskijah:.... Bro, nice observation, dem don already sell d slots dem nd come here dey advertise wetin.. I remembered 2012 wey man finish nysc com dey find government job, all of us for area apply for dis civil service job.. Nobody never write d scheduled exam o but them give some people employment letter and we no hear anything again from them. Well, who wan apply make e apply oo... You may b lucky oo. I no discourage anybody oo |
dammywapes:.... Nice view and nice one , tell her .. She is not mature. |
GamalNasser:.... The cameras should be installed in the lobby's and not the rooms bro... Why won't I blame anyone for seeing my unclothedness and otherwise. I.e , they could use the recordings to blackmail someone as well. It so wrong |

