Igholize's Posts
Nairaland Forum › Igholize's Profile › Igholize's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
. AYawyawyaw. Madrid is out... Morino sacked. So so elated wit d result... Cheers to all anti madrid like me. Na Xo |
Super1759: my bis will expire by 4pm. Like say I will wait to confirm dis gist. @ super1759, I tink u should call customer service to comfirm b4 subscribing... because wen I called dem , dey said dat , dere re no official report like dat.. Well, let's keep our eyes nd ears open |
D guy dey advertise him self say e 1 show pple niger delta creeks... Oboy no dey show ur self, u 1 entise gals abi?.. Escravous work wey don finish na u tak dey show ur self |
Farouk senior: ..Who knoz??..mayB D̶̲̥̅̊ customa care guY was drinking KuNu ..nd in å hurry 2 ansa U̶̲̥̅̊..@igholize. Hahaahahahaahah @farouk , may b mogton was right... D customer rep probably is not informed wit current development.. Mogton hailings, notin do u |
Mogten: the customer care rep lied to u then.. Mogten is true oooo , bliv me.. Why wil d customer rep lie 2 me ? Oya u call customer service nd comfirm it ur self.... |
Every1 listern ooooo... Mtn bbc is stil #1500 monthly ooooo ... I Just called customer service to comfirm it.. Dey said ,it stil remain #1500 per month dat if dere is reduction, u will b posted tru text mesage... Dis 1k BBC na wash |
Every1 listern ooooo... Mtn bbc is stil #1500 monthly ooooo ... Just called customer service nd comfirm.. Dey said , if dere is reduction, u will b posted tru text mesage... Dis 1k BBC na wash |
![]() Mogten: I renewed when it was still #1500.. their reducing it is a recent development, yesterday to be specific.. Ok oooo..I don comfirm am now. Mak I go buy 1k cad instead of #1500 nd use d remaining 500 tak step down 2 gulder bear..... . Ayawyawayaw |
Oga ooo.... Na 1k u take subcribe 4 1 month ? |
1500k bis , dem say dem don turn am 2 1k... Na wash? Abi no wash ? |
dammytosh: Where is the evidence ? Or anybody can accuse cos they are CPC ?yeah... Tanx a lot , where re d evidence ? U re rite... If ur accusing som1 , back it with evidence |
Enegod: Biting someone is a way of greeting in. Mr man , u said in uruguay... Can't u see dat , dey re not in uruguay bt england ? My man tak time ooo |
Na wa 4 wetin I dey read 4 dis nairaland dis days ooo.. Wetin concern we nd ur private life? I dey vex ooo |
Oboy.. U mumu welwel oooo.... Pple dey find nd make money.. U dey hear dey find praises. Guy ur reasoning low ooo.. Ur mama stil give u eba chop. Just shaking my head |
Na wa oooo... Pple wanting 2 kill dem self by dem self. Dis tin suprise me ooo ![]() |
Sobbing... I remembered wen she came 2 adress us in camp in ise-emure wen I was serving youth corps program(nysc) in ekiti state.she was gorgeously nd sparkenly looking. Rip madam |
Tstark: No wonder you didn't get the job. Hahahahahahahaahahahahahaa.no b small |
; DNa so... Mak man u know how e dey be wit 1 man down... Man u wit all dier ojoro, d tin don back fire dem... Hahahahahahhahaha |
Dat's 2 much on u ooooo.... D only solution should com ur lgi or zi oooo... Coz, u can't get 2 state cordinator ooo. Just try nd talk 2 ur lgi 2 witdraw u 4rm dat ppa ooo.... Dat's y I hated private schools |
Oga go sitdown... Me go chop 10pm nd notin go hapen.... Dose tins no dey work |
D woman get rebbies already.... No man gree approach her. Na mak her go meet dog.na so |
Na wa ooooo.... Actors dieing any how.... Hop all is well? Justic esiri fare well. ![]() |
Na wa oooo..... 5 yrs experience? As a civil engineer, I nver practice reaCh dat years oooo.... God dey shal |
Sobbing....oga don waka, fare well |
Madam ooooo.... Weldone, but warn mtn 4 us ooo, dem 1 kil us wit charges ooo, 10 seconds= 15 naira, mtn zone dey ova charge us oooo...madam abeg intervein ooooo |
See as dem worwor nd dirty..... Any body dey kidnap nw, na wa oooo |
Anytin wey dem like, mak dem do..... We re all watching |
[quote author=hienyimba]anyway, some people might think that Employer means for large corporate bodies but you dont know that even if you have a mini kiosk and may take mama favor's daughter "make she sell for you wen you no dey", [b]Viola, you're an employer!!1 [/b][/quote. Na true talk. Very koret |
Many of una dey lie ooooooo, som of una wey dey talk na stil virgin ooooo.. Especially u nd u.lol |
Pls liv frsc out of dix ooooooo, re dey fire fighers? Abeging.....m |

