₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,962 members, 8,443,214 topics. Date: Saturday, 11 July 2026 at 11:28 AM

Toggle theme

IghravweIG's Posts

Nairaland ForumIghravweIG's ProfileIghravweIG's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 87 88 89 90 91 92 93 94 95 (of 109 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 7:03pm On Feb 08, 2016
Rukkyola:
oyo is stil ur CASE
grin grin.
No. oyo is our case.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 6:35pm On Feb 08, 2016
donem:
I also learnt Buhari is behind that development, everybody must go to North.
Na dem sabi.
Me nor go go where I nor like.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 6:11pm On Feb 08, 2016
spixytinxy:
I neva know ooo, I stil dey think am ooo
Ok.
Berra go register like me tommorrow o.
From weti I dey hear now.
U must chose northern states o for the first two options.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 5:35pm On Feb 08, 2016
spixytinxy:
oyo is nt my case oooo
Hope u go register tommorrow.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 5:11pm On Feb 08, 2016
spixytinxy:
dose of us wey dey observe don dey too plenty ooo, abeg mk una go register ooo, so dat northern state go don finish bf I reg
Lol. Like Rukkyola will say..
OYO IS ur case. grin
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 5:00pm On Feb 08, 2016
spixytinxy:
IghravweIG how far, u don register?
For where.
I just dey observe first o.
This wan when people just dey see only north.
Make nysc give me my Enugu o.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 4:58pm On Feb 08, 2016
Shammak:
Lol... I see you leading platoon 4 in a northern state... The state is blur tho
Chill, lemme change my spectacles
U Berra reajust that ur spectacles wella.
Becos nor b me u see. grin
Na Enugu I go dey.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 4:47pm On Feb 08, 2016
Shammak:
#975# Dedicated to my loving wife, Fraih, I cherish you more than anything kiss kiss


Wow! A hundred and seven pages missed! I miss all of Una... I miss Fraih more sha.


***
It feels good to be back... LogoDWhiz,amodu,kbs468, crobboy, boblil, dtobs, fraiser, igravweIG (Graham Bell), justified10, spixytimxy, eaglevision et al., 2016.. How Una dey?
Na mountain I dey jare, na bad server wey fit disturb Una during registration I go follow fight, e remain small make that idiot finish me, na hn I remember how John Cena take finish Undertaker for the heavyweight championship wey den fight for 1920... To Be Continued

How far registration...
Crobboy, u registered already?
Welcome back Prophet Shammak grin
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 4:44pm On Feb 08, 2016
peterveo:
My broda...I'm in stage 4 ooo I had to stop there because the options there are only Nothern states. I reject every spirit of North.
grin grin
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 11:35am On Feb 08, 2016
My broda Peterveo.
Hafa, u don through with registration?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 11:28am On Feb 08, 2016
Omo see traffic jam for here o.
Abeg make una clear road o.
I wan pass grin
Jesus!!!
70plus people viewing this topic.
Highest when I don see.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:42pm On Feb 07, 2016
Fraih:
Confirmed, those guys are just so indecisive, well, I believe they are putting a lot in place. I wont be too shocked if there is a modification regarding the Orientation date. Registration date is now back to 8th - 28th February.
What was it before?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 6:11pm On Feb 07, 2016
peterveo:
Hapi sunday people...
My brother Sen. Ighvware and my sister Spixtinxy...how ona dy.
I hv been busy all this while and no body bothered to check on me.
Wish all PCMs a successful online registration in adv.
No vex my broda.
Meself I been dey busy throughout that last week sef.
I greet u Brotherly.
I wish u the Same too.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 11:38am On Feb 07, 2016
(
sirguy542:
I don't want to b a senator again. I have decided to use my village juju to achieve my major aim in this city rather than the legislators.
Lol.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 9:51am On Feb 07, 2016
boboLIL:
yes oh,,, u na arsenal fan abi?
Yes. D guy worry us no b small.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 9:45am On Feb 07, 2016
boboLIL:
yes oh.. A win will grant me a joyous mood to registration.. Enroute to old trafford sha.. Lols...
Make una win o. Make una hold that Costa well.
He sabi play tricks.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 9:35am On Feb 07, 2016
boboLIL:
IghravweIG hw u de?
I balm my broda.
Hope u dey prepare for una match. (Man utd)
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 9:25am On Feb 07, 2016
Fraih:
Awwwwn! embarassed embarassed
An honour! Its an honour!
Thanks Thanks
Congratulations our new missA16.
I no say ur tenure nor go dull.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 9:22am On Feb 07, 2016
sirguy542:
Ok . Thanks
Mr Sirguy542.
Just write a letter indicating your interst to the office of the Deputy senate president. (Kachikau)
Make sure you give due recongniton to other distinguished senators.
Thanks.
Sign:
Senator IghravweIG.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 9:12am On Feb 07, 2016
Fraih:
Uncared for! shocked no, you are wrong.
I thought I was also until Justified10, Rukkyola and IghravweIG mentioned me immediately I came up. That was a relief.
We actually care for our Mr A16 smiley sorry about the illness, I'd have called on justified10 to make do with his medicinal hands, But it seems he is not certified yet. So I'll just pray for you, together with my husband and our prophet, Shammak. you will be better I can assure you.
Sleep like a baby, J smiley
Hmmm. Fraih Fraih grin
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 9:10am On Feb 07, 2016
justified10:
help me to praise master JESUS, I go do thanks giving for church..

in fact, make all d police wey dey dis city go back to police college for ma sake..I go dey show ma iyawo love anytime, any day..kilokan mi?


rukkyola, fraih, amodu, fraiser, pressy, spinxy, I have officially left d association of golden city single men.

I now have a beautiful and sexy iyawo.




d only thing b say ma wife is a chelsea fan, but I am sure she will change her mind mY tomoro wen united demolish d reconstructed Stamford bridge.
My padi, Congratulations o.
I happy for u.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 11:39pm On Feb 06, 2016
katerine7:
Abeg o make ena no vex
I just want to use this medium to beg ena say 2moro wey be chelsea vs man utd match, I go like post some certain things sha, but the time for d match is 5:00pm, I dey use style ask for permission because I no fit keep quiet for dat kind of match, , abeg wen ena see me post anything make ena no para o because I have a fragile heart I fit cry if ena tackle me
I hope my permission is granted o
se eti gbo ni
okwa unu anugo
ena don hear
U are free to post how u feel my lady.
Na ur right jere
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 11:37pm On Feb 06, 2016
Fraih:
Lol
One tiny Amala like that. it was even bae that helped in the kitchen, was Damn tired. sad

***
Justified10, medicinal hands! Hmmm
Past Testimonies and achievements or adonbilivit smiley
Hmmm. Cool
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 11:19pm On Feb 06, 2016
Fraih:
Listening ears!!! God knows thats my greatest turn on. *hope no one heard that*
Oya, I wont want any other person who dint ask me to know, smiley so how we go take do am?
Wait make i spy whether the coast is clear grin
**looks at people viewing this topic**
Coast is clear
Oya lets talk.
What did u eat for dinner.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:54pm On Feb 06, 2016
Fraih:
sad ayam noh fine
Ah!
**Gives her a listening ear**
Oya gist me; y arent u not fine na.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:47pm On Feb 06, 2016
Fraih:
Hey! been a while in here, hope ya good?

***
Fraiser mi, I see you, you're the only one who asked of me smiley I love this my twinnie cry kiss kiss
Howayu.
I don ask of u.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:34pm On Feb 06, 2016
justified10:
abi now my broda....hotel fit dey inside cafe and cafe fit dey inside one room for hotel..
Lol. Chai
If I say i nor dey enjoy this city.
Na lie I dey.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:26pm On Feb 06, 2016
justified10:
lolz...hotel ke...

u for enta na, maybe cafe dey one of d rooms for Dia.. and maybe na amodu dey run d cafe.
Lwkmd grin
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:09pm On Feb 06, 2016
Fraiser:
i dont tell u say anytym u won make dis kyn announcement make u dey use megaphone so dat den go hear u welwel, u know ur voice no too loud
Lol. Oya bring the mega phone.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:05pm On Feb 06, 2016
spixytinxy:
ehn ehn, dis is crious
Hmmm.
Spixytinxy spixytinxy spixytinxy.
How many times I call u grin
No start weti go cause war Between Jamaica and Nigeria o. Be Warned!!!
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 9:56pm On Feb 06, 2016
spixytinxy:
ahn ahn, if u neva taste am bf, ow u come tk no say na ukwani weed dey shark
Na so I hear o.
Dem say na for Abbi nahim dem dey grow am come dey sell.
But all dis u questions sha!
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 9:50pm On Feb 06, 2016
justified10:
dem no carry car com o..na trek dem trek..

nothing to park
Lol. Nahim beta sef.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 87 88 89 90 91 92 93 94 95 (of 109 pages)