NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 9:44pm On Feb 06, 2016 |
justified10: lol, u dey para o.
if to say u dey here yesterday morning ni, u for understand..
dis city hot pass bakery. Baba, make all of dem park park well jor. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 9:42pm On Feb 06, 2016 |
spixytinxy: u stil dey find my trouble oooo, se u don taste am bf. Chai! See as my sister wan finish me o. Y u come ask me this kind question na. I nor dey smoke o. Oya tell me sorry |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 9:27pm On Feb 06, 2016 |
spixytinxy: bro u dey find trouble ooo, Y ukwani weed na Lol! I nor mean to find ur trouble o. But u no weti I dey talk na.  No vex. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 9:21pm On Feb 06, 2016 |
justified10: triple J
no n wrestler o, cos I knw u don dey fear Fear fire!! The person dey smoke weed. Even if the person dey smoke weed, I don see e type tire. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 9:18pm On Feb 06, 2016 |
LogoDWhiz: There's no law that I know of as to the effect! I come tire sef o. So person no fit type weti e feel like again. No body be anybody papa for here o. Who nor like the going ons for here. Make dey person quit to the visit here. Period! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 9:13pm On Feb 06, 2016 |
justified10: yes now..
if he no smoke weed, he no go dey do anyhow..
if they can't sustain d scheme, they should scrap it or make it optional. Normals. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 9:08pm On Feb 06, 2016 |
Wait! Abeg who put the law say time must reach 9pm before person go talk any nysc unrelated issue. Who b d person??
LogoDWhiz |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 9:04pm On Feb 06, 2016 |
justified10: bros leave d girl na..she wants to b noticed, she has been noticed..good for her.
abeg, who get active twitter handle..I need to contact dat nysc DG asap. b lyk d man don dey smoke weed Lol. Ukwani weed  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 8:54pm On Feb 05, 2016 |
Guys. Make We relax abeg. Before una go know, march don come. Una dey complain, What of people when go fall for stream2. My advise be say; if u dey work, still dey do ya work. And if u nor dey work, just dey patient. Weti I sabi b say; We all go serve. Na only time. Justified10. Hafa na |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 4:35pm On Feb 05, 2016 |
So my info was correct all along. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 2:39pm On Feb 05, 2016 |
LogoDWhiz: This is a false info.
please disregard it.
It's not from the official NYSC twitter account or website.
#BeInformed Okay. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 2:15pm On Feb 05, 2016 |
Just saw this on twitter now. Seems its 30th march for stream 1
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 1:45pm On Feb 05, 2016 |
Rukkyola: Abeg seriousness mode activated.I hav so many questions i wanto ask hea. 1.Hu ar doz dat are qualified 2 serve? Can't my 2yr old cousin serve? 2.must u do ur service in nigeria? 3.When is the senate approved list likely 2 b out. 4.Wen it comes out how wil i get it? Do dey sell it in d market? 5.Wat if mumcy says i shud not serve unko? Wil it affect my future? 6.Must i recieve my allawee wen am being paid? 7.Do i necessarily need my certificate or SOR in camp? 8.Must i go 2 d place of my PPA? can't i just stay 4 my moda shop? 9.Wil dea b free ride 2 my ppa 10.Can i possibly extend my service 2 over 10yrs if i lyk? 11.Y do pple fear 2 serve n d north? Dem dey kil person 4 dea 12.If khaki no reach me 4 service wat can i wea? 13.na tru say soldiers dey purnish pple if u misbehave? 14.Can i really meet my future husband during service? 15.Wat if i meet him and my sent4rina no gri make i mari am unko? 16.Do i need 2 cari fudstuff lyk water,rice,amala,indomie fufu and ko? 17.How many clot shud i cari wen i dey go? 10 box of clothes go do? 18.Na tru say na only white person dey wea evri day like ghost? Wat if e com de dirty unko? 19.am i allowed 2 take laptop,tv,stove,pot,radio and fone go camp? 20.Do dey allow juju in camp incase person wan snatch my husband? Thank u so much 4 ur quick response. Cc; sent4rina,Fraiser,justified10,CROBBOY,logoDWhiz,kbs468,fraih,sc31,Joan jane john dat is if u no dey vex 4 me,spixytinxy,bobolil,johndanny,armynu,Alhassanu,DTOBS,dchiefpriest,chiefololade,kil,shaq or marry cos i no remember ur name,miss oyin, and anybdy wey wanto chuk mouth buh pls no insult me abeg Walahi! this Rukkyola na the other version of Shammak.  So so funny. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 11:14am On Feb 05, 2016 |
justified10: abi now broda..
some of these pple dat are angry, it's cos they av refused to b carried along..
no matter how serious a group is, Dia has to b side attraction..u just can't stop it no matter how hard u try.. pple still visit dis thread often cos it keeps dem company probably when they are bored..and d gud thing about dis thread is, it has solution to almost every nysc related issue.
if we no talk romance, we go talk football if we no talk football, we go talk politics(which wld create tribal issues) Kpam!! U don talk am finish. Na talk dey bring talk o. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 9:50am On Feb 05, 2016 |
justified10: pple don dey fight again...oya, make nobody talk anything apart from nysc related issue on dis thread again... military regime ti take over.
if u don't av nysc issue to talk about, open d thread, read previous pages and wait for someone to talk about nysc related issue..
let Dia b peace in d land abeg...or we shall declare state of emergency.
gud morning everyone, how ur nite? Lol s.  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 9:35am On Feb 05, 2016 |
Fraih: Good morning Are you Igbo? This your moniker, almost costed me a tooth  Lol. Morning Dear. Nah! I'm not igbo o. Sorry abt the tooth. Glad it didn't fall out  I am urhobo. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 8:58am On Feb 05, 2016 |
kuchikau: ...
OFFICIALLY, FROM MY OFFICE.
As a mark of respect for Distinguish senator Amodu, I declear 5th feb. 2016, screening free.
Forget not the update and letter to Aspiring senators... Senator IghravweIG
Cc greatestman kuchikau IghravweIG Amodu
senator kuchikau, (Deputy President of the senate.) Most certainly Sir. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 8:57am On Feb 05, 2016 |
boboLIL: I tell one guy mk e sharrap oh,, na so dem ban me...lolss... Shey u de enjoy na? Lol. ROTFL. bobolil, u go tell person make e sharrap!! U bad o.  I just dey wait for Monday o. I neva even sabi states I whan pick sef  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 8:52am On Feb 05, 2016 |
amodu: Tomorrow is a busy day for the Senate and most especially you having to announce to nominees 2 hours before their appearance.
Hope you've brace yourself up for this tedious day Guess, we still have today to prepare for the screening of ministerial nominees  How is the birthday party going to be my distinguish colleague. What are ur plans? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 8:47am On Feb 05, 2016 |
Fraih: IghravweIG, Thanks for that #coversface  Dont mention it Dear. There's nobody dat doesn't make a lil mistake here and there.  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 8:38am On Feb 05, 2016 |
boboLIL: back from NL prison... Hw far u na? I dey o. weti u do, when make dem dey send u go thier prison. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 12:12am On Feb 05, 2016 |
Fraih: Happy birthday to our own senator Amodu We the PCM of this Golden city appreciate your support and your commitment so far, we say Thank you May this year be that one which will usher you into greatness and unending Joy. We celebrate you! We love you! Happy birthday DSP Lol. Madam Fraih. Nor cause political war o  The Deputy senate president na Distinguish senator Kuchikau. Senator Amodu is the chairman; senate committe on bookmarking and refrencing ni o   |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 11:57pm On Feb 04, 2016 |
amodu: My distinguish colleague, I am very much grateful Its a pleasure. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 11:49pm On Feb 04, 2016 |
amodu: Tomorrow Friday 5th of February, 2016 Ma. Make i be the first to wish my distinguish senator and colleague. 'A happy birthday'. Happy birthday in the next 19 or less minutes Sir. Wishing u long life and prosperity. ENJOY! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 11:38pm On Feb 04, 2016 |
CROBBOY: JESUUUUUUSSSSSSS I can't my eyes o ....walks back out of the city... Lol. Weti dey happen to u na. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 11:14pm On Feb 04, 2016 |
kuchikau: ....
Noted.
Distinguished senator Amodu, postpone their screening by 48 hrs to allow time for other oversight functions.
Those who fail to honour their designated time, dates and failed to mention the names of APPROVED senators is deemed disqualified.
What happens to my earlier instructions...senator IghravweIG Kuchikau But would the others be screened as scheduled tommorrow sir? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 11:11pm On Feb 04, 2016 |
Oyehomie: lol..na fud tns ooo...tnk..me happy to b bak into d city....o boi farm work no b child play o.....city is better Na So la. Work for money nor b Joke. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 11:07pm On Feb 04, 2016 |
kuchikau: ....
Noted.
Distinguished senator Amodu , postpone their screening by 48 hrs to allow time for other oversight functions.
Those who fail to honour their designated time, dates and failed to mention the names of APPROVED senators is deemed disqualified.
What happens to my earlier instructions...senator IghravweIG Kuchikau I will see to it soon, Sir. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:47pm On Feb 04, 2016 |
Oyehomie: Gud eveninnnnnnnmng.....jst returning from ma cassava farm....it's been 1 week now....preparing for d raining season.... I blv tns re goin on as expected......'well'...d mata wey dey on ground now no be child play, make i excuse maself..... Ma votas card o... Welcome back bro |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:43pm On Feb 04, 2016 |
IghravweIG: Na u B dis. Where u go since[quote author=Oyehomie post=42627800]Gud eveninnnnnnnmng.....jst returning from ma cassava farm....it's been 1 week now....preparing for d raining season.... I blv tns re goin on as expected......'well'...d mata wey dey on ground now no be child play, make i excuse maself..... Ma votas card o... Welcome bro. We don miss u. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:40pm On Feb 04, 2016 |
boboLIL: U guys are just funny....
Three days to go biko Na u B dis. Where u go since |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:31pm On Feb 04, 2016 |
justified10: flex ke... I no sabi flex fa.
abeg, how dem take dey flex? See this man.  . |