Iice's Posts
Nairaland Forum › Iice's Profile › Iice's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1293 1294 1295 1296 1297 1298 1299 1300 1301 (of 1304 pages)
Hmmmm who b Kimba? ![]() |
Chaii sis, i dey try with dat guy oh, na so hin dey disappear anyhow, now ma hin commot with that bading ani, i no sabi 4 them, |
Sounds like a good idea, we use 2 race in abj but not seriously, just everynight coming back from joints, we'd race down the roads, it was fun ![]() |
Hmmm well since u say u know them well, guess u know it best then. Well i dont have that much contact with them, i've met only 1 ghanian chick where i am, she dey kolo but she's cool, i mean we ddnt even know she was from ghana, we just assumed she was naija |
I was oh, but i don finish, am just chillin now oh |
[/color] YinkaGal:[color=#006600]I agree, i mean friendly healthy competition is good but not when it turns in2 something else |
Hmmm thats the good thing with developed nations, ur medical problems are taken care of better than other countries, am here in asia oh so there's nothing like free even if doctor prescribes it 4 u, u still have 2 pay for whateva u want down here. |
Boxers for guys, none of that speedos looking thing, thats just as for me i wear itsy bitsy undies be it g-string or boyshorts or lacy things, |
yeah my sis uses that aveeno thing but sooo expensive down here, me i just a combination of eskinol and st. ives apricot scrub |
Havent seen ppl wearing that in a while lol, but i guess its ok, depending on what u match it with |
Hmmmm, @Topic, yea its a good way to pass the flight, dunno if such instances will actually grow 2 a worthwhile relationship but i've done it with friends, talk 2 just about every1 in our section even to the pilot and co-pilots, LOL |
Like Hotstepper said, if he's tired, he can go 2 other gals, there are plenty |
Righttttt, like common sense no go tell u say when u dey with group of ppl wey no dey hear u, u suppose dey talk pidgin still, na if u no wan make them know wetin u talk, me sha wen i'm with such diverse group, wen i speak pidgin, i always explain wat i said to those who dont understand, Or u go dey with ur naija peeps all go dey feel high 2 dey yan pidgin.nehow no b my problem coz nobody dey live ma life 4 me, wetin been jack me up na wen pesin go con dey talk say na ill mannered ppl and rascals, well na una sabi wey una get betta upbringing than other ppl Those of us wey dey try keep whatever lil we can of our land, we dey try coz i always believe say wether u get another citizenship or whateva u go always b nigerian, anyhow aloib me don retire lol, i just dey wake ma, i no get energy do anything lol, |
aloib:LOL sis, me i go wait small time sha before i go talk because i no get energy halla right now LOL, All i fit say now na say thank God 4 naija we still dey talk am, na our linggo and we suppose dey proud, if una wan dey form big gals, na una sabi, if u dey feel say una betta, na una sabi, i knw say me i dey ghetto sha |
@Topic, na wow oh, good luck 2 you oh ![]() |
ah ah, na wow oh, NL is on fire from all this nonsense posts, abeg wetin b all this looking 4 woman ish goin around here ![]() |
Rhodalyn:For real ![]() |
Black, white, green, yellow, red, abeg na still ppl, as for MJ he's totally wacked now, RKelly i like his songs but i dont really care if he's alive or dead, As for the topic, we not bringing them down, if they r doing gr8t, we applaud them, if they are doing bad we either sympathize or trash them so that they can get themselves back up, bringing them down would be if they were doing real well, we'd still be bad mouthing them ![]() |
Damsal:True dat ![]() |
LOL, how high that sense of humor b?, i been think say n good sense of humor lol, nwayz hope u been get replies ![]() |
Chaiiiii na wow oh , with money eh? Na good luck 2 u be this ![]() |
Na wow oh ![]() |
She try oh, kudos 2 her ![]() |
Damsal:U don catch am lol |
MP007:True dat, ![]() |
Rhodalyn: na wow oh |
Welcome and Enjoy ![]() |
eveseh:LOL eveseh, go girl , I used 2 be a real playa when i was younger ahahaha ![]() |
LOL, well na 2 dey brush the teeth everytime u chop chocolate if your that worried about your teeth. I always have stocks of chocolate coz my family r chocolate lovers, can't live without them ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1293 1294 1295 1296 1297 1298 1299 1300 1301 (of 1304 pages)

as for me i wear itsy bitsy undies be it g-string or boyshorts or lacy things,

