Ikedi94's Posts
Nairaland Forum › Ikedi94's Profile › Ikedi94's Posts
flawlessT:dont b scared bro,say it,shez damn ugly ryt.. |
Rapsowdee01:thanks for reminding us dat you r poor. |
am a fair guy,. But i dnt knw d kind of cream and soap to use on my skin, coz it always has effect on me.. Pls nairalanders wat shud i do? |
liv write-ups for wole shoyinka abeg |
liv write up for wole shoyinka abeg |
if u think buhari still deserves to b on dat seat hit d like button bur no share |
#fireonbuhari keh abeg liv d guy.. D thunder wey go fire d do press up 4 heaven |
omo liv write up for wole shoyinka abeg |
abeg liv dis write up for wole shoyinka |
yoruba nd their language, can anybody translate 'E ko Ijoko' to english.. I heard it die sitting..lol |
bean cake,bean ball,bean puddling.. Guys to me moi moi is moi moi.. Unless 4my igbo fam! Mai mai |
daryoor:u are a fool,do u knw its jst olamide pple in d east nd north knws.. Bur mavins crew,i mean individuals are knwn evrywhr.. By d way d mavins are to matured to b singing diss.. do u knw half of d mavins is signed to mtn nd d oda half to glo.. Grw up |
if u think reeky deserves the award like if no share.. |
idiots ,una dey shout lil kesh,y una no vote.. C i think reeky deserves dat award.. He has a very gud voice,d guy fit kari chorus lyk mad..kudos to don jazzy.. i was even thinking kiss daniel ll b d wina.. Una kan dey shout lil kesh.. Hw many of hin song pass msg.. E no pass kima ladi,kima jedi. Rubbish.. |
wu dis poem help? |
who telegraph help? who telegraph help? |
was it cancelled? I saw the advert on tv wks bk.. I dnt knw what is happening.. Or is gulder broke.? Lol.. If d programme is still going to hold,hit the like button if no the share button.. As for me i dnt think its still gng to hold dis yr |
Guys what's happening, the gulder ultimate search has not commenced .. Or is gulder broke? |
Pls nairalanders I have a debate on tuesday nxt wk.. And the topic is "civilisation has placed out the needs of african countries" I am actually opposing .. Pls I need points .. Thanks guys |
nice story..bur hw e take affect dis lite wey nepa no wan take again |
. lil kesh is enough for the whole mavin make we no add olamide.
who telegraph help?