Inme's Posts
Nairaland Forum › Inme's Profile › Inme's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 22 pages)
Rita Donimic Stella Damasus Omo Sexy |
of couse yar adua can rule from anywhere, he is capable even from the grave, he is still our president why not? My only prayer is that God should intervene and save NIGERIA from evil people |
Face 2face Blackface |
Gerard don finish make dem loan am go Shelfiled Wednesday |
Looserpools are so annoyin! imagine KG boys makin them to peel on their pampers |
the song is just there |
Ibime i wan watch this match na shoooo no better link ![]() ? |
Sam Milla: bros that link no work oooo |
abeg, which station una for dey watch the match self ![]() ![]() ![]() ![]() |
she doesnt look like a nigerian pretty face tho |
What's up with Nigeria artistes and the word "swagger" Why is it that most Nigerian artistes cannot compose a song without the inclusion of "swagger" almost all the songs i have heard lately have the word "Swagger" When they rap "swagger" R n B "swagger" Fuji "swagger" juju "swagger" I learnt there's an artiste called "El Swagger" Is it that they dont know what to sing or could this be as a result of lack of creativity? What do you fink? |
this song is nice e no concern me wether im did anybody or not, i just like the song, e make brain MS u too much |
Follow Horenic advice |
@poster i get job vacancy for my office e be like say u kno get work |
i smile in lokomotiv moscow |
Seun I am Proud of you. This is long overdue anyways Fear no dey let me click on Religion forum bcause of the kain words wey nairalanders dey throway for there, fear sef dey catch me to enter that area for NL |
@poster I will forward this to Andy Amenechi [the nigerian movie producer] immediately this is a very good move story, it should be titled "Trade by Bater" starin; Ray Kpokinston . . . . . . |
I am proud to be a Nigerian I barely watch the BBA on tv, but i do come online for update especialy here on nairaland. without much ado Nairaland won this for Kevin, I am proud of Seun and all Nairalaners who made this happen. Nigerians are the besttttttttttttttttttttttttttttttttt Nairaland is GreAT I am proud and proud and proud to be a 9ja, we always stand by our own in everyway, we support and accept our own no matter what, there is a spirit of patriotism amongst us alll i am grateful to God for maikin me a nigerian |
Micheal Jackson is Dead a friend told me, i need sum shoko, i need to kpoli God forbid I am sorry are you komin home today? i met a new friend today, he's realy cute n lovely i am actualy going to dump him soon why, no when, what, ah crazy aight? i am, no i mean he is awwwwwwww everyone of usssssss i have to get out of here nowww please, get me a glass |
Jim Iyke |
@poster I can see that you are homeless as well, |
SLK - We Are Free One of the best song i have ever heard |
ladej:its actually 150 |
Just bkos the guy loose to Barca now, im don bkom fluke. the time wey im beat AC MILAN 4 nill una hand stiff to type anything. there is always good and bad times in everything, and football is not excluded. Depsite the fact that he is not doin well in europe lately does not make him a fluke or a bad manager, Professor Arsene Wenger have nothing to show for over 6 years now, does that make him a bad manager? what about Benitez who got knocked out of group stage in the CL? i can go on and on. Mou is Special and he is one of the best managers. |
@TinTin18 so of all the guys wey dey NL na Mrcrackles u wan folow abi, i sorry for u As for me na Michelin89 i want, make nobody follow me drag oooo. |
seee barrrrrrrrr na this one be barrrr no b the 96,0000 wey efcc they sweat for,lol 9ja We get mouth |
Nwaka77:i nearly faint for lafff, ah ah Bill Clinton once said "Its only greedy and con people that fall for scam. How can someone tell you ur brother/sister/uncle/inlaw/ or any of your other relative left some huge amount for you when you know you never had one, becuase of greed you decide to inherit the moni. no be only inherit,lol anyways na their tradition to be mugu sha, nobody can change that, upon say dem dey broadcast am for news every day, most of dem stil dey fall for the scam, mumu na their first name. |
96,000 kpere, that guy na small pikin for d game na. Na the work wey EFCC suppose to dey do be that one ?our senators dey steal billions of dollars everyday, small pikin wey don do night tire, face system 24hrs kom collect small 96,000 dem no wan allow am rest, by the way, the case no get complainant EFCC self dey find their own share for the money. Make dem leave the guy jorrr, if to say the country good, nobody go send crime. btw, y dem never arrrest all our nigeian men wey dey promise nigeria women marraige only to steal from them and take over their properties rub-ish |
@CK, lol u dey make me de laff, u even get time to dey watch Galaxy TV, i cant remember the last time i mistakingly switch to that TV station. As for me Lagos Television is the WORST of them all, i mean WORST as in WORST! All what our local stations kno how to do is to broadcast news every 10mins. I nver watch cnn finish, mtv dey there i go kom dey waste my precious time dey watch Galazy, ogbene forbid |
all joke aside The award should go to ([/b]Bracket[b]) Those lads have the hotest track i can think of right now Yori Yori Ada Owerri No time and many more And these are songs you can play anywhere, even in some christian homes, when we talk of Good album we should look at it from all angles, with all due respect to Terry G, his kind of songs is mainly for youth and thugs [Agberos], Free Madness is a good example, Wande Coal is a good musician, but not everybody might like to listen to most of his songs. ([/b]Bracket[b]) should have this, seriously Oba tokpe eee! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 22 pages)
