Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 580 pages)
Lol Temu join the group chat... nA only motor una show una no show the Criminal face.... |
Lol Wu dem don convict out of dem all apart from Bob... Instead of jus saying the South is always at the Receiving end of EFCC brutality this one bring tribe join.... For South West alone they pack boys anyhow nd in multitude if they're to do head count I'm sure no other region go reach the boys wey Dem don pack for West do you now see anybody coming out to accuse the EFCC of targeting the West.... |
ufotunang:Lol the parsonage will be in the church premises. Just like how most churches have a house for there Pastor or even office in the church premises.. Before she sign up all this terms are conditions are given so I will still say the bride is the one at fault why not say no instead of starting what you can't finish.... |
Lol na the Son In Law be the greatest beneficiary... Baba jus come chop inheritance without even waiting for long... This thing don dey look like family business oh |
ufotunang:Where did you see Pastor house in the writing that the test will be conducted in the Pastors house... |
Lol everything I see there isn't that bad is all about morality.... Just a single night to your wedding in Church and pregnancy test isn't bad buh what do I know the bride will rather want to spend the night at a bar with her friends calling it bachelors eve.... Since the bride agree to the terms and conditions I see no reason why she failed to show up so the bride is at fault.... |
Lol people and drama... If they're not climbing tree, governor is hiding or cutting roads, |
Lol the money don go he no dey promoter hand.... |
Army dey rob.... Na like this Dem suppose sentence all the Sars personnel buh they're all free... |
Lol first to cancel all flight cause of Nimet strike buh they're best in cancelling flight even when Nimet no dey on strike... Buh turbulence Is norm which is mostly caused by the weather.. The only thing I know Airpeace are notorious for is cancelling people flight.... |
Lol but it's not shameful for a woman to ask a Man for Money wether your husband or boyfriend.... Bkuz I don't understand all this questions.... |
Lol the content short he no dey detailed at all.... How did Dangote jus wake up seize someone vessel like on what order, what and what transpire?... |
Ok na real king I fess think say na King of Comedy for him village.... Buh I don see say na real king.. |
Lol that means your own defection too is exaggerated,.. All this politicians all of a sudden become a motivational speaker.... Mak the 2027 come sef anybody wey wan enta make he enta abg make we move to the next chapter... |
Hmmm.... People dey gamble Sha with insecurity u dey allow ur wife travel with pregnancy to far away... |
Cmanforall:Lol na wetin he order no be people dey carry dere two eyes go Market buy Tomatoes wey don rotten.. Make everybody order for dere want is a free world.. |
Na wetin him power carry he order for... Most women na commodity if you place your order in x5 u will surely get ur order so far you can afford it.. If u like place Dem in Vintage or fresh from bakery ur order go surely get to u.... |
Lol HK... |
Otilo. Was about to read how did they arrive at the judgement... We are suppose to see the autopsy report as part of the exhibit that made Dem arrive at the judgement.... But I see even the kids are ready to stand as witnesses it shows the type of father he his... Nobody go sign the death sentence any way nd he will also appeal for another long years... Once you sense a danger in ur marriage run for ur life u will die and the person might escape... |
Rip.... Call 911 to help u deal with the case not going around doing i too know and doing the work of security agency not even in a country where Gun full everywhere like sand.... The other day in Nigeria some kid only played into someone compound before the landlord light the kid that try to retrieve the ball... A gun owner is different from a Cutlass owner... Gun dey shack like ogogoro.... |
Why not come home.... Abi why he dey act like person wey get death wish... You escape Sexual harassment case from a country u still dey du strong head for same country.... |
Mak Dem colet am na season of Giveaway.... |
Lol we don pass this stage abg not this week again... The woman is just a noisemaker without evidence.... At least when someone accused her they just released evidence buh she no see any evidence release since her wahala starts so mak Dem allow us rest abg... |
Ok 400 still low people wey him paper complete still plenty be that..... |
Lol wetin be the Man offense... The story no clear unless na Sexual harrasment... |
Lol make dem re apply again... |
Lol turning Sex to future ambition.... |
Firebox123:Lol na everybody go get property... As a poor man person no suppose dey reason marriage or pikin sef bkuz u will add to ur problem.... |
Lol |
Lol all this are still not different from who invest in Ponzi after selling different things study this study that u still fit reach the UK nd see you've wasted ur money.... What happens to trying other countries with not so much hype and with good tax system and economy... |
oluwaseyi0:Lol and the kidnapper left her alone without taking any dime... No police rescue nothing nothing. Doz kidnapper must be so friendly... |
She might have entered the wrong bus or forgot to alight at her Bus stop.... Bkuz I don't understand someone Going to Epe dropping at Ijebu Ode... Kids of now days can press phone untop water watching Tiktoks, Facebook, chatting on the phone 247... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 580 pages)
