Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 580 pages)
Lol then what's with all this Ui News owing NEPA wey we dey always hear... Abi Dem jus install m ni... |
smasher1:Lol you people talk down everything... Do you know how many years it took my ordinary Commercial savings bank account to even qualify for 100k loan before they start upgrading it.. I no wan even go my business account.... Maybe the Govt should just sack everyone and be transparent and share the money they pay as salary and give it to SME then... Maybe that money you say is small you won't feel it and protest.... |
Dem too drag the man |
Lol Local sweet her ![]() Her own Dating get full Format and Tools with physical appearance ![]() |
Lol aw many times Una wan push this News to FP.... Shey all diz Mods no dey check Homepage before Dem push anything ni? |
Lol 2Baba of Apprentice... Nick Cannon Anambra Branch... |
Lol first person to cry abt Tax reform.... |
mytime24:Lol search the Internet they also got an invite... Or you expect them to be on placard after honouring an invite.... |
Lol EFCC don find new Oil Well... Dem wan over drill m.... |
Lol I remember days where answer go don come in Alphabet before the day of exams.... U go don dey see ACBBDFA.. Before Dem implement type people still bypass an you can even subscribe to some website to get the answer code... Buh like seriously Jamb no suppose hard Sha at least something cheap for people to pass no be to dey set wetin go make people fail... |
Lol Lion 🦁🦁 |
Lol they've access to Loan or through Mortgage... |
Truflexunits:Lol and the people you mentioned can you show me dere placard if truly they're arrested... Cause the EFCC we know always have a Placard for who they arrest only the one they invite are placard free... |
Lol nothing wey SEC wan talk they won't hear.... Is just like you telling someone who smokes cigarettes to look at the drawing or showing him or her stats of the damages cigarettes causes yearly Dem no go hear. When he happen finish people will start blaming Sec like you want Sec to come and put Knife on ur neck not use ur money as u like... Na people wey dey blame Sec dey mak me laff pass most of this people operate on Crypto now and no Govt in the world can even control that even if you ban it there's always a bypass for people... |
Lol so una go Login into my Crypto wallet with Una hand or I don't understand... |
Lol for people to keep bombing this India with drugs.... I guess the market dere is so big cos I don't understand anymore.... |
Lol |
Lol anything for Love... |
Lol.. To adhere to ordinary rules dey hard our people... |
Lol una think say na giveaway.,. When Dem dey share d Loan people code like say Dem no see the thing na during repayment all of dem come dey confess.... |
Lol how many times Una wan open all this kind of thread.... Stop hating on people choice... Everybody should do what makes Dem happy. . |
Lol Bambiala full online pass offline.... Nd na men dey fall victim pass... The same way our boy's dey bomb Oyinbo is the same way our girls are bombing the Men here.... |
Lol he will step down at the end of the Year .. The Year never end he still fit change him mind... |
Lol |
Lol all this one too will be blaming Politicians or Political Party.... Like they're different they're even worse off .. |
Lol VDM dey do big brother or what... Nigeria donate give u.. u carry d money dey du big brother... |
Lol buh the food no look weird... If Dem come carry Dem go Mile 12 nko the Market go look like Monster... |
nairalanda1:During Hammattan Breeze dey blow station come ourside from another State. ![]() |
nairalanda1:If my Dad isn't at home Dem no born us well to near him TV... The yeye TV still come get like cabinet or so you've to close the cabinet when not watching still get lock.... Not like this days that someone kids can jus come back from school put on the Smart TV mistakenly throw pillow case TV don pafuka.... You're out there hustling to bring money home to buy foodstuff buh kid don spoil TV before you come back.... Kids of this days just have too much freedom.. |
Lol the era kids have to peep through derr neighbor window just because they couldn't afford TV... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 580 pages)
