Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 580 pages)
Corruption no Sabi tribe if any loopholes show Nigerians to always grab it... Nobody's shouting Tribalism, Nepotism and bigotry now if it's the other way round we no go rest.. |
Guyman02:Lol enupo,.. Tell me one LGA wey opposition win during Last Governorship elections... U people and same lyrics.. |
system21:Lol Dey play comot agbero. The people opposition dey present no fit win.... Make una no dey look for excuses for failure... Is just like opposition in Anambra after loosing looking for excuses why APGa beats them... |
Lol u go chop billing ur eye go clear... |
Without campaign APC will win in Lagos... That state opposition no get any grassroot... And Maybe Ekiti State Government nobody lucky pass that guy no opposition to even tackle him Baba dey run steady PR... |
They've been here since Dec... The carnage even became worse... Dem dey bomb Sokoto inside bush without any evidence.... Telling us not to trade with South Africa and neighboring countries, Russia and China how will all this save the lives of Christians they're talking about... Since there noise about partnership we Neva start to see workings or any result. |
Enu PO... Abg go rest u just dey wyn ... |
I know when Dem start the project some people will say isn't priority... Maybe one day Ogun will have someone with vision at least have a rail connect it and link it also to Lagos this will help with the high rent wey Lagosiains dey face... |
We kuku get our own Mexico for inside this country.... The three region representing... One na fraud. One na Drug... One na terrorism.... |
Lol PDP don dey clueless be that... |
aswani:Going to where I grew up that one will go far. even the dog in that area will come out if I'm contesting I might not win oh buh say I will see 6 vote that's just not possible at least 50 people to 100 people sure even if Dem dey du vote buying in my polling unit... Instead they should think deeper look inward, work on there attitude and see what they're doing wrong They're coming online to shout they've won since 3pm wey some polling unit never even start voting.. |
Lol na setup.... Naso Dem go trap the man with 100 percent man... To detect scam no dey hard... She don train the kid how to wyn the man... Baba go jus dey pack shift left nd right to dey pay all bills.... Dem go convert am to full time Doddoyoo, intentional man, good man.... |
And if them pack all of Dem.... Same people will come online and tell us Government is intimidating the opposition... If na truely assassination Una think say he go survive mak una jus dey pursue una agenda..... |
realG101:Make up shiiiit in ur head and think everyone is suffering like you.,... Your reality is not the same as mine.,... So if APC dey happen to you in a negative way that's your problem not mine so stop projecting your failure on me.... Deal with the problems ask for party agent copy to prove your evidence of the rigging u come here come dey cappp... Or na rigging Dem use pursue Mo neighbor not to come support him. No be him neighbor suppose first be the first people to be happy for him that someone is coming from there neighborhood... |
LMAO 🤣🤣 You will not surrender with 7 vote or what? In my Estate alone no by mouth 100 people will come out for me I go to Estate meeting steadily I engage in our monthly community service and even our WhatsApp group I'm active... So it will be a thing of pride someone is coming from the estate to represent... It's shown the type of character that you're in your neighborhood... This one no be noise work on your attitude it just reflected on your polling unit results.... That Senator too that always go online or TV station to make Noise only 5 people voted in her polling unit and she still lose got only 2 vote this people doesn't look like people who have any good character in there neighborhood people in there neighborhood don't even trust them enough.... The question still remain the same where's the result from your polling agent to counter the said rigged and tipexed results? |
Lol days of election there's always restrictions.... So far you show the security agent your Voters card when driving they will always allow you to move to your destination... All this ones are jus looking for excuses to cover there loses... You said election was rigged, forged, tipexed. Please can we get the real results from those polling unit from your party agent... Or you people have gone into an election again without party agent... That's how they're banking on people might be mistaken there Party for APC and they also come first,.. Nigeria might have Alot of illiterate even a 95yrs old knows the party Logo he or she wants to thumb print on so I don't know where you people get that logic from.... Y'all know the main Party takes election so serious like there life depends on it buh you the so called opposition repeating same strategy of 2023 where you don't have party agent on ground. What are you now taking donations for? |
hoygift:Lol is Trump the Lord and Personal savior or must everybody knows him.... There are people that also don't know Trump and Dangote... Trump isn't even as popular as Michael Jackson buh inferiority complex no go allow una rest... |
Lol this one wan live fake life.... Na by force to do naming ceremony u for jus buy Cabin biscuit share... |
Lol Dem say charity begins at home..... Nobody really rate Ogun people derr politicians no really rate them.... |
Be making noise online no go tell all ur Pooling agent to be on alert and be updating y'all from dere Pooling unit directly... |
Kalulu44:Leave all this talk he sure for una na bring ur money to support ur believe... All this talk talk no b am.... |
AMINDA:All this online talk no dey enough I think is time we have betting escrow for elections mk we dey bet on politics no time for explanation... Make we dey use money explain am.... During presidential find 1m or 500k nd find Escrow come make we bet so we stop explanation and you can eat free money.... |
Imagine na Nigerians like you wey struggle to set something up you still wan make life hard for.... Complain about nothing is working in Nigeria you see opportunity to try another place you choose to dey act like aneemaa... |
Mak Dem allow.... He fit dey identify am as Flower... As human being are free to identify themselves as anything.... |
ernesco0816517:Lol Dey play who later turn politicians na alien abi... The worst part some of this Politicians even schooled outside at the end of the day. Dey will still love the lawlessness... |
Lol wetin Dem go come talk about CKay.... There are artist I always root for like Runtown too... Psy Gnamnam style a Chinese song is still doing number is a one time wonder.... As Dem no fit keep to the consistency mak Billboard chop am like that... Don jazzy said on Calm down PR alone they spend 5M USD he no easy.... |
RIP to them... I no know who Plateau people offend... |
ernesco0816517:You think say Governor gets different brain from the citizens.... |
Some people are on Twitter crying about this... Some retarrd educationalist are spewing jargons Abt there grading... Have come to conclusions that the old ones are good with doz Monsters lecturers that fail student any how... People no believe say Brown Roof fit get first class like water... |
This people with what they're doing they will make people to stop believing... Real victim will be at the receiving end... |
LMAO Governor na Alien... When we say Politicians are not different from the Citizens na abuse we dey always see.... No be wetin common citizen too dey du be this... |