InSanety's Posts
Nairaland Forum › InSanety's Profile › InSanety's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 90 pages)
Estellie:She been dey very angry before the party. So, she dey drink, before the party, to regain her mood. Na wetin make her high |
Twoclans: ![]() Be like you get experience |
Praise dey tell Tricky make he take care of Erica, say she dey high and she chose Kidd. Laycon thinks Kidd will take advantage of Erica, say she dey high. Praise no gree give am the work. Na Tricky dem don designate the work. Wetin Laycon dey talk abeg? |
TolaniBaj don tuck Vee in. Remain Erica. |
vizkiz:The money is still 30M, 85M is the worth of all the prizes combined. Why una dey always talk 85M as the money? |
Party over. God punish Johnnie Walker. |
Vee just dey hang for Neo body. Highness na bastard |
Laycon song playing Erica and Nengi hugging |
Ehn Alhaji! |
Tolani kiss Eric Everybody don comot shirt And una dey tell me say dem no high so? |
Na Johnnie Walker cause all these things. |
ntyce:E no get the kain security wey man wan get, wey go make am no feel somehow for some type of things. Nothing like insecurity here. |
Konko below. My jam |
Blackhawk01:She actually is. He probably is. |
Sunnycliff:Exactly Once babe don high, anything wey happen, it is assumed she no dey in her right senses. Wathoni don go collect am |
Instead make Kidd go drag him babe, e dey meet council of elders to report him matter. Babe wey don high finish, na wetin make girls dey get designated friend when dem go club sometimes. The person wey go make sure you no high, disgrace yourself. |
FrankGiel:A lot of girls belong on the streets when they are high. |
Biggie go soon call person for Diary Room to ask "Did you feel taken advantage of in your drunken state?" |
Erica dey do like Mercy for party. |
Erica and Nengi sha |
ItsCookie:Kidd sef don go I can't believe he never go rock babes as e do last week. Na she do her own well this night. |
Zyxzzzz:You no sabi Ladipoe? |
Brethren, Watho and Eric is happening. I happy scatter for Watho, finally, be like she go soon graduate from Booless University. |
Omo, this thing wey Erica do Laycon for dance floor, even me, I don fall in love. Jesu! What?!!! I die there, if na me She's drunk, but still....Jesu! |
"Beautiful Lady loses...." What does her beauty have to do with her loss? |
moststylish:The theme is old school |
SenecaTheYonger:Does Laycon look to you like an artist that everyday stuff doesn't affect? He's a walking SARS target, he is not Wizkid, he is not Davido and he is not Olamide, just another upcoming artiste like thousands of young men in Nigeria, so, why everyday stuff no go affect am? If he pass checkpoint, you think say police officers go sabi am as artiste? This one no follow |
Apparently, Erica and Neo dey vex because of the cloth wey dem send them. Erica cloth, the trouser no size her, I no know wetin do Neo own, but e be like e dey vex am too |
Beorn1:It wasn't her post I was referring to, I no see her post, na the guy Stephleena quote I been dey refer to. I no know wetin inspire that one. |
Kaisha at the table with Kidd, Neo, Eric and Ozo Kidd to Kaisha "Is your type at this table?" Kaisha "Why are you asking me that kind of question?" Next thing, she carry her kaya, leave the table. No time for rubbish, no be she anybody go use as entertainment. |
stephleena:Baby and naive, someone that went to fix her entire body, from brows to bum. Leave these people and their double standards. Some of them are busyshouting, "Erica no get yansh, no get breast, na just fine face", I dey laugh. Erica get correct yansh, without needing surgery, it is perfect for her body, she no need to resemble soldier ant when God don give her the one wey good for her body. I dey always tell them, say big yansh and big breast no be wetin men dey find, na small boys dey shout on top that one. See Ciara, see correct man wey she snag, after Association of Small Boys don yab her finish say she dey like man because she no get yansh and breast. Grown men no send overload. BTW, if dem drop Erica, drop Wathoni, 80% of men go meet Erica, before Wathoni. Na beef make some people dey yab her this night, the same way some people dey yab Kiddi last night. Erica na the standard on these streets. Like Praise don talk, " You need to sit down, to reason Erica's beauty", she dey like expensive wine, na savour dem dey savour her, no be just to take am like shot. This Erica no get yansh. LOL
|
OffsahBoye:LOL. If you want more, go to Twitter and search. No dey send me message
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 90 pages)
why get drunk all the time baby?