TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 11:12pm On Aug 06, 2020 |
Dannyxy: Icons just take note, they will only show laycon when talking about Erica, to sell a narrative, they know he has a fan base to keep talking...
Its very obvious, I said it in the afternoon .. If no be Erica matter, Laycon get any highlights again? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 11:10pm On Aug 06, 2020 |
MamBi: Bros, l was like  These girls for this house are very dangerous. Ozo mind go just dey swirl, soapy sure for am this night. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 11:03pm On Aug 06, 2020 |
Abeg, e fit be say water block my ear, I just baff finish.
Shey Nengi just tell Ozo say she like position wey she fit touch herself? Abi na the water wey dey my ear? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 10:38pm On Aug 06, 2020 |
Innocentchild: Maybe she feels an Outright NO maybe too much for him to handle so she's giving him something to hold on to and hope on. She no talk am to Laycon, she talk am to Vee and TBaj, at this point, na herself she dey try convince |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 10:36pm On Aug 06, 2020 |
zicoraads: I was just about to type this. E dey vex me. Na only person wey no dey intelligent go dey hail Laycon with mental connection, while reducing Kiddi to muscles and height. Mental connection is more than just intelligent conversations. See as housemates just dey watch film on top their head. Mental connection finish them there. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 10:29pm On Aug 06, 2020 |
Tonnyray: So Prince is doing condom census E surprise o |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 10:28pm On Aug 06, 2020 |
If I hear "mental connection" one more time, I go personally go drag Erica comot from Biggie house.
Like, I am sick and I am tired of the same talk.
Kidd na intelligent guy, and anybody wey no fit mentally connect to Kiddi despite all the correct talk wey e dey talk, and his involvements in the tasks this week, then maybe na you get low mental level.
I never see wetin Laycon dey talk, wey go make this babe rate am higher than Kiddi. She dey talk like say Kiddi na Eric. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 10:15pm On Aug 06, 2020 |
Eeghe: I voted for Praise I hope it helped  Me too. I pity am from last week, come drop some votes this week |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 10:13pm On Aug 06, 2020 |
Praise na correct guy.
He say if Laycon need rescuing from any awkwardness with Kiddrica, make he signal am. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 10:02pm On Aug 06, 2020 |
Ozone sail abeg!
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:48pm On Aug 06, 2020 |
eleshin: Prince, Tochi and Dorathy were exceptional tonight... Others especially the professional Actress were just there. Kudos to Tricky and Vee too. No dey hate. Professional actress wey still sing. Give kudos where it's due |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:45pm On Aug 06, 2020 |
InSanety: Ozo go win HoH next week and break this demonic chain.
I believe him government die. Shebi I talk am |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:44pm On Aug 06, 2020 |
Dem don with their wager |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:40pm On Aug 06, 2020 |
Tolanibaj and Vee don dey speak Yoruba
Tochi dey speak Igbo
Ozo dey hang head like, "These idiots wan finish me" |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:36pm On Aug 06, 2020 |
Why Biggie dey ask all these mumu questions? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:34pm On Aug 06, 2020 |
Amya: He's featured in 2 movies now. Stay there. Who give am work?  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:31pm On Aug 06, 2020 |
Amya: Leave my Ike like that for me  Thank God say he no enter acting |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:27pm On Aug 06, 2020 |
A much better presentation than last year's acting I no go ever forget, "The Igwe is angry", because of Ike  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:24pm On Aug 06, 2020 |
Tochi's grunt is very Olu Jacob-esque  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:22pm On Aug 06, 2020 |
Prince dey give me joy |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:17pm On Aug 06, 2020 |
Erica'a tense face is perfect. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:14pm On Aug 06, 2020 |
Did I say Erica sabi work?
Okay...
Erica sabi work
She dey even hit pitch for songs. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:13pm On Aug 06, 2020 |
Erica sabi work abeg |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:11pm On Aug 06, 2020 |
I like as Dora dey talk, "The young man has money"  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:09pm On Aug 06, 2020 |
They are doing well |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:06pm On Aug 06, 2020 |
Praise dey move sha |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 6:28pm On Aug 06, 2020 |
Blackhawk01: Why "Olorun maje"?  We never ready for the repercussions of that kain thing. No think am |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 5:18pm On Aug 06, 2020 |
Innocentchild: Erica DS Use of Winnings ? Intends to spend it on whatever she needs out of the house.
Anything Else? Nothing
End of DS
Apologies, i had to step out Make I assist you small Erica say she like Ozo HOH role, say the guy na nice guy, he's fair and everybody happy die when he win am. She say he take style soft, but Dora dey help am on that note, say they make a good pair. She also talk say she go like win HOH next week (Olorun maje!) |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 4:10pm On Aug 06, 2020 |
Sunnycliff: We always need a balance in life. Laycon didn't allow unilag to pass thru him. He went and got the first class papers.
But the social and relationship life he had nothing on it. So he can't eat his academic cake and have his social life intact.
He just have to live with it and learn his lessons through the hard way. Which first class papers? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 2:31pm On Aug 06, 2020 |
Adrammelech: You guys should check the poll below. Is it legit? If it isnt, do you still consider it a valid blueprint for predicting results https://bbn.ng/poll/big-brother-naija-2020-week-3-voting-poll/ E sure me say the only reason Eric get reach 11% votes there, na because people been think say na "Erica" Besides, this is not an indication of anything. One person fit with reach 1,000 timeshere, and no be money dem go use. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 2:14pm On Aug 06, 2020 |
Chiefheywhy: Wetin Diary session dey for again ?  Aproko. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 2:13pm On Aug 06, 2020 |
RTSC: Mercy that was called a runs girl behaved more like a wife material compared to Erica.
Says a lot. E no get who no be wife material, na wetin you dey find for market be your own material. |