IrinaDeverenko's Posts
Nairaland Forum › IrinaDeverenko's Profile › IrinaDeverenko's Posts
Das pure wickedness |
God dey ![]() |
As for my humble opinion op,i will really ask your friend to backout from dat arrangements. As dey oda has claimed to ave upper hand,das is quiet true and she can do nothing about dat,cos if she push through wit dat plan sorry will be her name becos dey oda one will fight with her last blood just to push her out of dat house or beta still eventually kill her if care is not taken so pls tell her to back out ,cos God will still provide her wit a single and still searching guy.tell her to take herself out from untimely death tank you. |
Eyaaaaaaaaaaaaaaa na so dem bin dey.basket mouth bin wuwu die,2baba him own try sha.MONEY IS REALLY OUR SECOND GOD ON EARTH. |
![]() |
Abi......no mind em jor. |
Your head dey der jor,no mind them. |
Na half oo ![]() |
Well yuh still try oo. |
Just a lil more patience yuh will see oo. |
Una for here no try, abi una knw no say dis funke leg gud wel wel for match pass or una nid go borrow glasses. That's why it is call hot legs ni ![]() |
Na beg I dey beg yuh, plssssssss take back those curses yuh ave inflicted on her, becos dis things wer yuh take play play fit go happen to ram oo biko help her oo cos she dont knw wat she doing. |
Na beg I dey beg yuh plssssss, take back those curses I beg yuh if dis yur prayer go work in future she go finish oo abeg oo ![]() |
Op wats all this? if na joke make you kukuma stop pam oo yuh hear just dey waste my mb any hw. |
Oh..... My..... God, is she really 25 or 35? dis makes no sense at all cos wit all dis heavy makeover she still looks like po....pi.... |
There is nothing really wrong wit breaking up and making up wen it comes to relationships, if both of dem ave addimitted to der wrong. In such cases the can turn out to be dey best couples ever. |
That gal is confused on whom to choice,she have two guys standing before her and she have no clue on whom to choice and whom to drop.She might have though of dropping you and lata knw the right one to choice. Or she really what to go into full time double dating so be wise ok!! |
Perfect ![]() |
MEANING? |
wetin i go do!! |
So whats wrong with dat ohh? |
Op am so sorry abt wat is going on in yur lyf nw buh all yuh nid to do is bolieve.Do yuh even knw why dat happened to yuh its trying to teach yuh sumthing yuh neva knew in lyf and so to tell who yur right woman really is. If dat gal was really yur she won't ave left a nigga lyk yuh to a second class man abi sha na yuh talk say dey man don marry wit kids dat makes him a second class lower bah so just used yur right hand drop dat gah dont ever turn back ok....... |
wats neva? ![]() |
It gud to be truthful to yurself and to oda is very gud I knw alot of dem do use dat word God forbid wen dey knw wat to do.Women dat loves der guys do take tym to take care of der guys underwear so y cant sum guys do same for der gal dey love is it dat gals are really foolish to be doing dat? |
Hw will a woman born of a woman ask dey man dat wants to marry her, dat she wont marry dey guy if only dey mother is still alive, pls is dis not an abomination.Wasn't she born by a woman or did she just drop lyk a manna from above? Dat gal is really disgusting tell dat guy to tell her to go dig her grave and go bury herself,if dey guy is so stupid and lack wat to tell her yeye . but i pray dat anoda person shud wish her mother same if she even ave one demon. |
Na mi before nko? |
wetin cum do yur face? |
wetin do yur face? |
Gals make una no mind him na wash. |
Abi? na so ![]() |
Na mi na before nko. |


just dey waste my mb any hw.