NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 12:22am On Sep 27, 2015 |
September 27th!  See me wey dey play with sand yesterday, now now I don old finish. Life shaaaa  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 11:58pm On Sep 26, 2015 |
kobokokabaka: Keep quiet dia before I pull out my belt. Dem suppose slap you with left hand, why you no wan serve for Borno atleast to make the number 1 than No corper found? That guy stole that post sef, na me personally type and post am here first. He just did copy and paste, lol |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by IsiAbuncha(m): 11:52pm On Sep 26, 2015 |
leemah4u: no be only magic eyes, na my camera give am d eye, royal animal wey don dey inside our stomach already Sacrilege!!!  How could you?! U no get sympathy at all, fia!!!  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 9:59am On Sep 26, 2015 |
ademasta: Wow... Dnt tell me u also belong to ABU alumni family Are u serious?! I also attended ABU oh! I studied Meteorological Engineering |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by IsiAbuncha(m): 9:49am On Sep 26, 2015 |
leemah4u: manage am Abeg where u get this beautiful goat from?!  See the magic eyes! Dem no dey use dis type do odun o, na royal animal be dis |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 9:38am On Sep 26, 2015 |
E be like na LAUTECH graduates plenty here, make me sef begin feel among abeg. I be Lautech boy oh!  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 3:33pm On Sep 25, 2015 |
If Rhelms remember that day water go commot from him eyes  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 3:32pm On Sep 25, 2015 |
hilsocial: Wisdom of men is like foolishness in the sight of God. The fear of God is the beginning of wisdom. I did a little of philosophy and i know a first class philosophy graduate will still fall prey in Aba or Onitsha . Lol! U just remind me of one guy Rhelms! He grad 1st Class Philosophy 4my school then. For dat new niger bridge dem sell ticket for am to board bus, my guy wait from 3pm to 7pm the bus no ever show!  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 3:23pm On Sep 25, 2015 |
hilsocial: hahahaha easy bro. Btw, no change my route cos FCT awaits me. Amen. U try, safe journey in advance. Greet Mama Fura for me when u pass dat Lokoja side o!  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 3:18pm On Sep 25, 2015 |
hilsocial: I bind and cast. Hahaha she gats de Akwa ibom nxt month. Guy na only u dey go that Akwa-Ibom cos na Abia (PPA: Nwa Teacher, Aba boys commercial college precisely) naim fit am, make she go there make dem drill am |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 3:12pm On Sep 25, 2015 |
KeriBaby: Wetin dem talk na stream 1  Na wetin dem talk for u be dis --->Congratulations Keribaby, you will be in stream 1 "NYSC 2016 Batch A"  #Blessings |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 3:03pm On Sep 25, 2015 |
ekeneluvsu: Bro since I logged in str8 and the method I know and my call up no is there I'm not even moved again! I believe it's from their site. Show me that ur own method make I try am osiso, BP dey rise here |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 2:59pm On Sep 25, 2015 |
Gazaliah: I don't see anything like DAT on my dashboard..Even wen I use the guy link...
Nothing dey happen for the thing...Panic not Make I know if I go begin auction my 3in1 white for sale o! If dem no mobilise me make dem give me my 3K sharp sharp make I know say na so e just be  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 2:57pm On Sep 25, 2015 |
Make I fold hand dey look una first |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 2:53pm On Sep 25, 2015 |
ekeneluvsu: Guy I was on my own and someome sent me that procedure! Guy I fear too! I dint just want to shut up, since this thread was meant for nysc stuff so I decided to share it so it won't be like maybe it's some ppl's own that looks like that, so I wanted to see how ppl's own look like so I know where to start and if there will be a solution and all that! . Ok now, what's the suggested solution and does it appear that way for everyone? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 2:48pm On Sep 25, 2015 |
Well, last last make I just dey the state wey I want naim matter pass. All these you've not been mobilized bla bla bla na tales by moonlight  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 2:47pm On Sep 25, 2015 |
sammy2310: ok... thanks Have u seen/heard from anyone who's status says otherwise after clicking home? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 2:46pm On Sep 25, 2015 |
ekeneluvsu: I reject it IJN.....Amen. God no go even gree. Someone sent me that this morning and I was shocked. It's a general thing and moreoever if u log in str8 into ur dashbord u won't see such! I just needed to confirm it's for some ppl and all that! O men! U don carry wahala put for people mind o! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 9:43am On Sep 25, 2015 |
Shegofams: Morning fellow PCM, hope you'll had a great night Yeah, we thank God... Morning to you too  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 9:40am On Sep 25, 2015 |
1) Mr B15 NL: IsiAbuncha 2) Miss B15 NL: N/A 3) Most Reserved: IsiAbuncha 4) Icon of Motivation: N/A
Agree or argue with ur babalawo! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 9:35am On Sep 25, 2015 |
 Some people never collect statement of result till now?! Some schools and lack of organization dey work hand in hand |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 6:58pm On Sep 24, 2015 |
harryson77: august 2015,and u wan follow us go service october.....na wa ooo...... LOL! The guy funny  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 6:56pm On Sep 24, 2015 |
ene4real1: Brain Teaser Lets See Hw Smart U Are,,,, (Answer Diz Question) Some Birds Were Flying And Dey Meet One Bird, And D Bird Say To Dem, Helo Hundred!.. And Dey Replied, We Are Not Hundred, We Need Half Of Us Plus You To Make Us Hundrend. HOW MANY BIRDS WERE FLYING?? Drop Answers And Coments!!! Prove U Are Smart.  I was going to say 98 but discovered I was on the wrong side, I'm confused already sef |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 4:09pm On Sep 24, 2015 |
TAYE TAIWO dey dis room, LOL! So na now the guy just won go Youth Service ...  ... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 4:07pm On Sep 24, 2015 |
Faithluv5: Hi everyone,wats going on Na we go ask you "What's going on"... Na u dey come from outside, tell us. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 4:02pm On Sep 24, 2015 |
[/color][color=#006600]
Make I use brown type, na my preferred khaki colour. I no want that green at all! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 1:24pm On Sep 24, 2015 |
Girls List for Orientation Camp: 1 bag of Rice, dozen of Sardine, corned-beef and geisha each Carton of biscuit and capri-sonne 2 cartons of Always Sanitary pampers 1 Ghana must-go of Lux 3 in 1 white 1 Ghana must-go of shorts 5pairs of normal white shoes, another 5 of tennis white shoes A dozen each of new undies (Both top and low) Flask, Water Bottle, Spoon (All for eating) Money, (Like N10,000 will be okay. I will task boys when I get to camp) One new Go-To Husband House box loaded with casual wears and many more
Boys List for Orientation Camp: Na just 21days, no need for food items (I go patronize mammy) Wetin I dey carry many clothes for? 2 3in1 Lux don do One pair of white shoe and 3shorts Socks? I go buy that one when I reach there Money? At least I need like 30K o! (I need spend on babes when I reach there, as par the sharp guy I be) Last last everything go dey inside my school bag Ready for camp... Nothing more! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 1:02pm On Sep 24, 2015 |
ademasta: Hmmm, back then wen a brother was in problem! Omo, marital problem past nysc problem o Tell Me About It...
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 12:57pm On Sep 24, 2015 |
ademasta: This shd be the bestest answer! U know why I won't advice him to register? You never can tell, b4 2016 they might come up with another procedure and then the guy will start having complications. Its better to stay on the safe side, don't do anything online at all and wait till next year so u can do exactly as ur mates/fellow PCMs will do. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 12:53pm On Sep 24, 2015 |
Person won defer service and some still dey cry say their school no mobilize dem, LOL! This life sef na bastard  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 12:47pm On Sep 24, 2015 |
Harbayrium: I'm a graduate of Adeyemi Federal University of Education, I confirmed that my name is on the senate graduating list sent to NYSC. But I want to defer my service year to the next batch, please can anyone help me with the steps to take? All contributions will be appreciated. Bros see ennn, abeg! U have come dis far, no need to defer again especially if you've done your online registration. Just manage go do the 3weeks orientation then u can arrange someone to stand in for u during ur service year. If you've not done ur online registration, then no problem. Just leave it that way, next year go back to your school for remobilization, I hope say my talk go dey valid to u sha...  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 12:37pm On Sep 24, 2015 |
KeriBaby: Just dey find problem whr problem no dey o So na the answer to the question be dat? U sef ...
|