IsiAbuncha's Posts
Nairaland Forum › IsiAbuncha's Profile › IsiAbuncha's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 25 pages)
Aare2050: ![]() |
goodyboo:Oh, I understand. The earlier the better sha, just start buying ur things now o. I even know a girl who already bought everything as at July sef and she works too Una no dey use shopping play! Once e involve to go market buy stuff, na woman dey carry first ![]() |
goodyboo:
|
Faithluv5:Ah! Abeg help me beg dem o, I no go do am again I swear |
goodyboo:Lol, you'll be unsettled if you leave it till that period. Its going to make you unfit psychologically sef, I don't want anything to bother me within that period abeg. It was even easy for me cos I'm going with some of my elder brother's stuffs eg. Waist Purse ![]() |
Faithluv5:Hmmm, my sister that 3000 go hard b4 service oh. Service is just about 3weeks from now, as in orientation camp Unless we all begin waste pages like I'm about to do now ![]() Many People Here Do This And It Annoys Me But Ill Do It Today Dem dey call am reserve land, so I don reserve dis land for me and goodyboo Naim we go use start our business during service ![]() |
goodyboo:Funny, e be like u follow among doz people wey kill chicken wear green cloth dance for road today... Its obvious u had fun, well Nigeria birthday no be name of celebration to me sha, |
And at last the wait is almost over... (Less than a month now) Since February, its been a long road Big ups to all who made this stuff possible and those who kept it going as well It ain't easy I swear ![]() |
goodyboo:We are almost on the same path, just remove dat Ogun sha. Meanwhile, u don dey buy ur things? Me, no time o! Everything don complete except shoe sha ![]() |
goodyboo:U just carry glasses put for eyes like politician daughter wey dey live abroad, whereas see as pidgin dey sweet u to type ![]() |
goodyboo:Ure in Cross-Rivers, quite far sef. I included it as my 2nd choice during online registration though, What states did u choose? |
goodyboo:No homo indeed Na so e dey carry start, Ill be watching u ![]() |
9guests currently viewing this thread, Make una stay outside o, no enter because we no go give una mineral ![]() |
goodyboo:Lol, kids love me. Probably cos I let dem do whatever they want. Come over? By what means biko? (By Air, Road or Broom-brush) |
chisombenedicta:You're an OAU student I guess? |
goodyboo:Nne ennn, we thank God sha. My little nephew and nieces no let me rest so I was with kids all through. How about u? How did ur day go? |
|
Eastcoast Calling!!! I can feel the breeze already, the atmosphere Welcome to the Eastside of Nigeria Chief Isiabuncha Okolo!!! Red carpet things, come October 27th So to the motherless babies, the widows, the unemployed youths & the strugglers down there, I'm coming for you!!! #KeepCalmCosHelpIsOnItsWay Get ready! Let's go, It's time to fulfil destiny ![]() |
goodyboo:Listening to #KeepYourHeadUp by 2pac... Highly inspirational and can't get bored as well ![]() |
dammyllare:Boss, I don see am! U be correct guy I like the way u dey post stuffs, u no get anybody time. Some people go just think say na everybody won scam dem, I no even know how much dem get sef, no mind dem! No be by force, just dey do ur thing. One Love #TeamB15 #EastCoastBound |
mukhcech:
|
TITANIUM247:That print-out you get after online registration is your green card ![]() |
kalan:O men, thanks o! My mind is calm now ![]() |
donasere:Wetin make me dey happy for dis team be say e just be like say Ferguson don return! Smalling now the new Ferdinand, Blind now John O'shea and Jones Vidic! Depay will still hit top form and Martial reminds me of Louis Saha!!! Ferguson days are back, now I truly believe United can win the league |
Sammie2310:Herrera get injury o. |
KeriBaby:Hmmm, shey no be u get dis story for real life come use style gist us then put anonymous there sha? ![]() |
Rooney sef just tire me, today he go score, make u think say he don pick form, 2moro e go turn to Obi Mikel for field, I no just understand... :/ |
There just has to be a viewing centre at that camp I'm destined for. I can't imagine not watching the Champions League games during the 3weeks orientation ![]() |
“Two cities represent England at this season's Uefa Champions League, Manchester and London. Expect little positives from the london based sides this season as the country's hopes lie in Manchester” |
goodyboo:My name sha dey Na ur own no dey so that means you're the one sitting on a long thing o ![]() |
goodyboo:Check online you go see your name for senate list, na that one sure pass! Forget this one ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 25 pages)




