IsiAbuncha's Posts
Nairaland Forum › IsiAbuncha's Profile › IsiAbuncha's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 (of 25 pages)
Abeg, people wey their signature no appear for Green Card get any need to worry? I think say na so everybody own be oh! |
mistabiola:O boy! Make she dey where she dey first, I no want person wey go give me sallah insult |
ademasta:Ogbeni calm down, the "midget" comment he posted made me check just to see for myself. No be wetin u dey reasn I dey reason sir. |
[ quote author=ademasta post=38332093]Chinese ram dey o[/quote]No be only chinese, u no get London Used Ram? |
mistabiola:Lol, jokes apart the babe no bad and she take style fine. If na so midget dey be then #TeamMidget ![]() |
Wait, so nobody here kill ram abi wetin? ![]() |
Today seems more like Saturday... Anyway, I just dey pass I say make I greet. All the nairaland boys and girls #2015BatchB ... Signed: Isiabuncha Mgbada 1 |
Of all names to answer, na name of filling station "Mobil" come put 8 for back. Lol, na wa for world people ![]() |
elmisti:
|
elmisti:This one na threat abi just internet joke? |
mobi18:Ex-Convict award because na police cell e go enter if he snatch anything snatchable including woman! |
All the boys wey won carry bet9ja money go camp oya drop ur desires inside this babalawo pot \___/ |
JibrilJunior:BEST MALE MONIKER : ISIABUNCHA |
sammy2310:Forget all this ones jare my brother, na people wey no do 2go love dat time naim dey play love here pass :p |
So many September born peeps, since this month at least 3-4peeps celebrate birthdays everyday! Na wa, #September27 anyway. ![]() |
kam4r:God bless u for being reasonable, some are just relaxed cos they've concluded the self-deployment stuff is 100% assurance. ![]() |
haliluck:Nne ennnn, igbo language oburo kwa obele ife o! Even me sef wey from dat side dey battle to learn my language. This lagos wey I grow don spoil my tongue :x |
djflamini:Some dreams are basically meaningless but some are actually trying to pass messages, that CHAD u saw seems to me like you'll get a state u never bargained for, as in a state you never imagined yourself in at all sef but it will never be Chad. Doesn't mean u will be in a bad place though, but I'm sure it won't be a state u wish to serve in. |
See ademasta and him babe dey act "Yemi My Lover" for here, lol... Funny people |
mobi18:Abeg no forget to pray and lock door o, ehen. Goodnight |
Faithluv5:Dem just dey gist, nothing serious |
haliluck:Ehen! Correct, I know say na ABU peeps go remember her name. Lol! I know dis ur own name sef well well, na una pour the first sand for the construction of this room building ![]() |
ademasta:Lorff na name of person? Animal? Place or thing? Which one? |
If dem leave all of una, na like dis all the states and number of corpers go be; (As follows)... Akwa Ibom - 1billion + corpers Anambra - 5000 corpers Abia - 10 corpers Adamawa - 5 corpers Abuja - 1million + corpers Benue - 35 corpers Bauchi - 10 corpers Borno - No corper found Bayelsa - 1 corper Cross-Rivers - 100 corpers Delta - 100,000 corpers Edo - 100 corpers Ebonyi - 10 corpers Enugu - 1billion + and still counting Imo - 50 corpers Rivers - 1million + corpers Kogi - Still searching Ondo - 10 corpers Ogun - 10 corpers Osun - 15 corpers Ekiti - 30 corpers Lagos - 1million + corpers Oyo - 50 corpers Kwara - 60 corpers Niger - 10 corpers Kebbi - Not More than 1 corper Sokoto - Only 1 guy in this room will be there (He says its Sokoto or death for him) Zamfara - Only Yerima and family scheduled to serve there for now Kaduna - 50 corpers Katsina - 10 corpers Kano - 10 corpers Jigawa - 5 corpers Plateau - 60 corpers Nassarawa - 10 corpers Taraba - 10 corpers Gombe - (No corper found yet) Yobe - (Waiting for 2016 batch A to see any corper) |
captain89:Bros, u just registered. Hmmm, u get mind o! Boys don rush register the first week registration commence ![]() |
E get one girl for this room wey dey like speak English well well when dis thread just start that time, I don forget her name o! Na all doz babatawa and A.B.U people here go know her. |
KeriBaby:Ehen, I already registered with that Divine Cyber woman sef. Someone is asking me if its an accredited centre so I just wanted to confirm. Anyway, thanks sha. |
Daniyemi:Ah ah! On my greencard too there's no signature o. They just provided a space for it and its blank., don't think that's an issue. For the date of birth matter, when you get to camp you can correct that one. |
Abeg make person help me browse the accredited centres/cyber cafes for Rivers State (Choba precisely) post am here abeg ... |
All these pictures dey make me laugh, LOL! See dat one wey no wear shirt, e be like yam pounders association president for my village ![]() |
tonyx4x44:U will hear from me soon |
All those peeps who have complains regarding the topics discussed here should calm down, you don't expect the youths here to discuss NYSC matters 24hours a day, life dey before and after service abeg. Make anybody discuss anything he like after all no be u dey buy data for dem... |

quote author=ademasta post=38332093]


Anyway, I just dey pass I say make I greet. All the nairaland boys and girls #2015BatchB ... Signed: Isiabuncha Mgbada 1