Iyatrustee's Posts
Nairaland Forum › Iyatrustee's Profile › Iyatrustee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 121 122 123 124 125 126 127 128 129 (of 313 pages)
share wetin? abeg today na iya turn for jolification. make goldie go hug transformer ![]() |
hey gurl! ![]() El Guapo:it expired 2weeks after it took effect! ![]() |
december wey dey make man broke? abeg no remind me oh jare |
you mean you ride yourself? you must be pretty talented! ![]() |
use 17.59 for homebase guys and they go know say na guiness time be dat ![]() |
^^^^so sad you just found out that the poster generalises blindly and foolishly ![]() |
side na 17.59! ![]() |
oh dawg! ![]() |
you can say that again! ![]() |
Una? na only me suppose enjoy you today na! goldie don too gbadun you abeg |
dem dey kampe dey play football sha? |
am shining hin congo for my caban now now! you wan see am? |
pidgin na hin dey worry you? u no go ask of your big sister? ![]() |
na wetin e resemble? how ya bobo? ![]() |
westfield? that na iya playing ground! ![]() |
El Guapo: even for old time sake ![]() |
i dropped ma BB for samsung galaxy S11 cos i found out blackberry na small girls siggy for naija ![]() |
Whats the tears for? come to mama! i am here for you boy ![]() |
miss you too darling! hope you have begun to show? ![]() |
you wey sabi play hide and seek ![]() |
is that supposed to be my welcome back kiss oya take jare |
name na iyatrustee! i don show ![]() |
guess who is in the building? the one and only Iyatrustee! ![]() |
just thinking what has become of this room? what happened to everybody? |
would gladly do this if given the chance!
|
lol na persin name? abeg wia my friend ![]() |
![]() |
^^^^where have you been? well your supposed hubby ![]() |
^^^^ oh Good! |
so becos toba is alone in dis caban, he don turn here to toasting and flirting room ![]() [quote author=190_@ link=topic=756971.msg9419310#msg9419310 date=1319588455][color=deeppink]where are my family on here wherez every one of em [/color][/quote]i dont know what happened to everybody |
i wanted to get the 7inch samsung galaxy tab but this your HST seems to be a cheaper deal for me. pls help me make comparisms between the 2. by the way, i am in abuja. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 121 122 123 124 125 126 127 128 129 (of 313 pages)


hope you have begun to show?