Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,165,739 members, 7,862,415 topics. Date: Sunday, 16 June 2024 at 04:07 PM |
Nairaland Forum / Iykejohn419's Profile / Iykejohn419's Posts
Nairaland / General / Re: What Is The Weirdest Thing You Have Done To Survive? by Iykejohn419(m): 10:52pm On Jun 05, 2020 |
Greatfullheart: That's really sad.... E get lecturers wey God supposed punish for us oooo, like this man failed me bcx I no concur to contribute give am 1500 for sport equipment wey ah no even use sef.The bastard still embarrass me wen I went back to write d course again.... Twas really a bad experience den, but I really feel for u sha |
Nairaland / General / Re: What Is The Weirdest Thing You Have Done To Survive? by Iykejohn419(m): 10:31pm On Jun 05, 2020 |
Nawa oooo....Nah so so 200lvl tynz happen During my yr1 2nd semester wen I had no cash on me, I ate eba with red oil and raw egg(egg soup)" mad mixture" hahahaha.... For my yr2, nah im ah know say garri is life bcx i drank garri without sugar for 3day so tae I dey rotate am, eat am raw today, drink am tomorrow.... The trekkings that period wen pocket dry no be childs play oooo,ah know weytyn Sun ☀ do me E get where hunger hold me reach, ah start to chop anything ah see not minding where it comes from or how it got there oooo Las Las I'm still alive and thanking God for saving my life bcx during those hard times, I never felt sick even with all d mumu food combination and concoctions wey fit purge person. 2 Likes |
Nairaland / General / Re: What Is The Weirdest Thing You Have Done To Survive? by Iykejohn419(m): 9:38pm On Jun 05, 2020 |
zionmde: Guy u strong oooo..... U are a legend, at least u get story wey u go tell ur children..... The trekking no be shilds sha.... I don trek too oooo but nah from Choba to rumuokoro |
Nairaland / General / Re: What Is The Weirdest Thing You Have Done To Survive? by Iykejohn419(m): 9:31pm On Jun 05, 2020 |
Baloranking: No be lie sha.... I did dis too when I luckily found d raw rice dat I kept away from guyz wey dey always come my room con chop Mad concoction lol.... |
Jokes Etc / Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by Iykejohn419(m): 10:55pm On May 29, 2020 |
1 Like |
Jokes Etc / Re: Why Is This Nonsense Trending?? by Iykejohn419(m): 10:06pm On May 29, 2020 |
This matter serious oooo but we still wan settle am 1 Like
|
Jokes Etc / Re: Share The Matter That You Are Settling Right Now In Your Area by Iykejohn419(m): 10:01pm On May 29, 2020 |
Nah d serious matter we still dey settle oooo
|
Jokes Etc / Re: Which Matter Una Dey Settle For Your Side Na? by Iykejohn419(m): 10:00pm On May 29, 2020 |
Junior thief principal cap, naso papa junior wear d cap go PTA meeting oooo Nah d matter we still dey settle 1 Like |
Jokes Etc / Re: Na The Matter We Dey Settle. by Iykejohn419(m): 9:28pm On May 29, 2020 |
Nah d matter we still dey settle like dis oooo 1 Like
|
Jokes Etc / Re: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by Iykejohn419(m): 9:25pm On May 29, 2020 |
E don happen oooo, nah only God fit settle dis matter oooo 1 Like 1 Share
|
Music/Radio / Re: Happy Birthday To Naira Marley As He Turn A Year Old Today by Iykejohn419(m): 1:54am On May 14, 2020 |
Boss NBG HAPPY BIRTHDAY NAIRA MARLEY |
Sports / Re: Wenger Picks Kanu As His Greatest-ever Arsenal January Signing by Iykejohn419(m): 9:46pm On May 13, 2020 |
masterflowx: Mad oooo |
Family / Re: Banker Commits Suicide After Marriage He Took N3M Loan Crashed After 2 Months by Iykejohn419(m): 11:34am On May 10, 2020 |
GOFRONT: We are here..... What's the latest ����
|
Celebrities / Re: “Mothers Are Trying” - Davido Shares His Tired Face As He Babysits by Iykejohn419(m): 11:00am On Apr 30, 2020 |
Iceyjayz:
|
Celebrities / Re: Burna Boy Flaunts His Cars, As He Works Out In His House by Iykejohn419(m): 10:52am On Apr 30, 2020 |
Sunisonflex39: Same here..... I don't know anything about her though May her soul R. I. P 1 Like |
Celebrities / Re: Burna Boy Flaunts His Cars, As He Works Out In His House by Iykejohn419(m): 10:41am On Apr 30, 2020 |
Sunisonflex39: *PICTURE KODAK* u mean |
Celebrities / Re: Rishi Kapoor Dies Of Leukaemia Aged 67 by Iykejohn419(m): 10:32am On Apr 30, 2020 |
Epistasis: Like seriously God helps us all |
Celebrities / Re: Rishi Kapoor Dies Of Leukaemia Aged 67 by Iykejohn419(m): 10:30am On Apr 30, 2020 |
Another one? This 2020 just keeps getting better Irony I guess |
Politics / Re: Coronavirus: Wike Announces Total Lockdown In Parts Of Port Harcourt by Iykejohn419(m): 12:25am On Apr 30, 2020 |
Wike sabi over do things, im own too much abeg..... D guy no sabi talk I pirry those in d state sha... Nah only God fit protect una |
Education / Re: List Of Nigeria University And Their Current School Fees (2020) by Iykejohn419(m): 10:09pm On Feb 04, 2020 |
Hausa:
|
Education / Re: List Of Nigeria University And Their Current School Fees (2020) by Iykejohn419(m): 6:38pm On Feb 04, 2020 |
|
Education / Re: List Of Nigeria University And Their Current School Fees (2020) by Iykejohn419(m): 7:31pm On Jan 30, 2020 |
OP Ion see UNIPORT dere oooooo Try update yah list again Thanks |
Education / Re: University Of Uyo Orientation On Fire Extinguishing Goes Wrong (Photos) by Iykejohn419(m): 7:11pm On Jan 22, 2020 |
In Fireboy voice "As they start am, student yapa, they start to wait yah!!!! , as d fire enter...... Omo the orientation scatter, student scatter , lecturer scatter �������� ���� |
Music/Radio / Re: Soft - Money (Remix) Ft. Wizkid (Video) by Iykejohn419(m): 1:35am On Jul 08, 2019 |
1 Like
|
Music/Radio / Re: Soft - Money (Remix) Ft. Wizkid (Video) by Iykejohn419(m): 1:32am On Jul 08, 2019 |
Flowdada: (Abdul9025) This dude Sabi lie Sha His lie can raise d dead 1 Like |
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |