Romance › Re: After I Got Credited This Morning - Video And Photos by izaray(f): 1:01pm On Jan 10, 2018 |
Airforce1: So una go come rub me?
Kolewerk Lol, Abeg show us jor |
Romance › Re: After I Got Credited This Morning - Video And Photos by izaray(f): 1:00pm On Jan 10, 2018 |
LifeIsGuhd: Where's[b] the credit alert na[/b] Seconded. Its very unlike him |
Family › Re: Unbelievable: My Bae Is Also A Nairalander... by izaray(f): 10:42am On Jan 10, 2018 |
Cute |
Romance › Re: I Want To Marry A Romancelander This Year by izaray(f): 10:57am On Jan 09, 2018 |
Preshy561: yes bae ..
happy new year dear..
how you  Am gud dear, tnks |
Romance › Re: I Want To Marry A Romancelander This Year by izaray(f): 10:32am On Jan 09, 2018 |
Preshy561: lool..nice ,,,
happy sesrching. Babe is dis ur new moniker  Happy new yr dear |
Romance › Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 9:58am On Jan 09, 2018 |
Martin0: U dey craze oo  con follow me dey pack am na yeye girl  for ur mind now u go fit date dat kin man abi?
I nor blam u sha,afterall una nor dey get soakaway, river dey do the job for una,so why shiitt nor go dey scarce    |
Romance › Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 9:41am On Jan 09, 2018 |
biacan: That's why I like you sis you always have my back.......wise girl   |
Romance › Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 9:38am On Jan 09, 2018 |
|
Romance › Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 9:32am On Jan 09, 2018 |
|
Family › Re: kerosene blast kills family of four. by izaray(f): 5:05pm On Jan 08, 2018 |
So sad  May their souls rest in peace |
Romance › Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 4:56pm On Jan 08, 2018 |
Martin0: Ma shift abi! U dey driv me now oo! Nor con dey scratch body dey near me lara oo Cha!! Martin, na dis few holidays, you use spoil urself like dis  You were better than dis last year na, biacan is even a witness  May God punish who ever is behind dis  |
Romance › Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 4:50pm On Jan 08, 2018 |
|
Romance › Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 4:46pm On Jan 08, 2018 |
|
Romance › Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 4:44pm On Jan 08, 2018 |
[quote author=Martin0 post=64009527 Eh! U dey ask me  [/quote]May biacan's dogs fall on you there |
Romance › Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 4:42pm On Jan 08, 2018 |
|
Romance › Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 4:39pm On Jan 08, 2018 |
Martin0: Oh,now I know!
So u nor even dey take me serious? Now I know!
Oya all ma money wey u don chop oya oya gimme gimme ee!
Baba God tank u ooo! See good revelation! Me keh! |
Romance › Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 4:18pm On Jan 08, 2018 |
biacan: izaray make sure he pay for your premium account don't low your class biko  Ahh!! Me take Martins serious  I must be sick then  |
Romance › Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 3:55pm On Jan 08, 2018 |
|
Romance › Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 3:50pm On Jan 08, 2018 |
Martin0: I tell u say I dey hide am before? Oya do d needful then  |
Romance › Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 3:47pm On Jan 08, 2018 |
Martin0: Come oo! Izaray! Ur name get as e dey sound for ma mouth oo but ma nor talk sha!
Izaye izachiae! Na wa oo na flavour make me fit pronounce ya name sha! Base on that him sound (open and close)
Eh eh come oo na one small favoure I wan ask of you! Nor look say biacan dey here oo! Jus do am! Abeg use code take show us ya pics!
Nor ask me my own oo coz I nor dey do! Tnk God u don expose urself aready |
Romance › Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 3:30pm On Jan 08, 2018 |
|
Romance › Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 3:26pm On Jan 08, 2018 |
|
Romance › Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 3:24pm On Jan 08, 2018 |
|
Romance › Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 3:07pm On Jan 08, 2018 |
|
Romance › Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 2:59pm On Jan 08, 2018 |
biacan: Happy New Year dear is been long  Yes darling, been watching u guys from a palm tree, but can't comment on anything, because of my bad phone screen  |
Romance › Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 2:55pm On Jan 08, 2018 |
biacan: Have you forgotten I said 2018 is your year mark today's date before August this year your success will nor know bounds..... if things like this are happening just brace up yourself for the wind of success is about to flow in your life soon Bae happy new year  |
Romance › Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 2:54pm On Jan 08, 2018 |
|
Romance › Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 2:40pm On Jan 08, 2018 |
Martin0 take it easy okay. what is meant for you, will surely come. |
Romance › Re: Advice To Everyone Here!!! by izaray(f): 1:14pm On Jan 08, 2018 |
You don try! |
Romance › Re: Soldier Kneels Down, Proposes To Girlfriend At Maryland Mall Lagos After 7 Years by izaray(f): 12:29pm On Jan 05, 2018 |
Congrats to them, i pray it all ends well |
Romance › Re: What To Do When She Does All To Show She Loves You, But Still Keeps Others? by izaray(f): 8:39am On Jan 03, 2018 |
Come guy, m |
Family › Re: Nairaland Christmas Giveaway by Twaci (2017 Edition) by izaray(f): 7:10am On Dec 27, 2017 |
Who will be my God sent, dis morning, good morning friends |