Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,162,825 members, 7,851,772 topics. Date: Thursday, 06 June 2024 at 07:45 AM |
Nairaland Forum / Izito's Profile / Izito's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (of 11 pages)
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by izito(m): 12:13am On Feb 28, 2017 |
d way I dey c dis Uriel girl na konji dey control her mouth eh ..... 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by izito(m): 7:34pm On Feb 27, 2017 |
pls hu won d head of house task |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by izito(m): 11:41am On Feb 27, 2017 |
somebody shud mention me wen DOS two idiats have liv dem self....... |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by izito(m): 11:29am On Feb 27, 2017 |
all bcus of EBA!!!!!! |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by izito(m): 8:59am On Feb 27, 2017 |
kowema: Dats ma nigga..... I feel u braah 3 Likes 1 Share |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by izito(m): 8:26pm On Feb 26, 2017 |
tayoxx: joke of d year |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by izito(m): 8:24pm On Feb 26, 2017 |
mak we c hu get fan base pass........ me wul jus sit down wit ma bottle of orijin nd watch dem kill demsef..... |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by izito(m): 11:08pm On Feb 25, 2017 |
next party I wul tell biggie not to put chair on d dance floor mak I see if dat yeye Romanian fowl go sleep for ground wen leg begin pain am.... I swaer dat girl no go fit enter any bank for naija especially dat first bank door, e go bounce like begger 6 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by izito(m): 10:31pm On Feb 25, 2017 |
berryice:women nd dere hate.... uno even reason am self u dun run agree!!! weldone maa |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by izito(m): 9:24pm On Feb 25, 2017 |
HandsomeJude: u sure say dat girl no Pierce has kini??!? |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by izito(m): 9:17pm On Feb 25, 2017 |
HandsomeJude: one bottle of chilled orijin to cool ur temper.. |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by izito(m): 9:07pm On Feb 25, 2017 |
SenJoe: broda if na u go vex pass dat one do u no wat dat mins?? insult on int'l tv 3 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by izito(m): 9:05pm On Feb 25, 2017 |
kkkossy: no mind dat guy na him type dey beat woman .... so he shud not get angry again 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by izito(m): 7:41am On Feb 25, 2017 |
fitzmayowa: pls don't vex oooo wat is ur definition of classy 2 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by izito(m): 12:12am On Feb 25, 2017 |
make I go on gen ..... imagine TTT nd tboss born pikin |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by izito(m): 9:10pm On Feb 24, 2017 |
don't be suprised sat TTT is a Barcelona fan bcus dey want to chop nd eat everything at once..... 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by izito(m): 9:02pm On Feb 24, 2017 |
jus negodu dis Uriel girl.... b like say we do tell biggie to introduce mirror games or twerkin games for all dis dumb girls wit big yansh... jus dey use yansh dey cover person screen!! 2 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by izito(m): 8:53pm On Feb 24, 2017 |
Ayokunleayoolashakirudeen: |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by izito(m): 8:47pm On Feb 24, 2017 |
ghen ghen TTT is going to knack TBoss dis nyt... mak I run go buy extra fuel... 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by izito(m): 8:34pm On Feb 24, 2017 |
justjify: to cause trouble |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by izito(m): 8:09pm On Feb 24, 2017 |
NEPA dey always tel our by 8pm Nigerian time... I no no wetin we do dis NEPA sef |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by izito(m): 3:17pm On Feb 24, 2017 |
frankfiny: I concur 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by izito(m): 11:28am On Feb 21, 2017 |
eaziguyman: but Dat is not buharis voice Naaa |
Literature / Re: WRONG NUMBER By Toyin Taiwo by izito(m): 1:10pm On Feb 03, 2017 |
d story is now bcomin like an Indian zee world soap opera.......dey mak it intresting at first nd den boring towards d end...... 1 Like |
Literature / Re: WRONG NUMBER By Toyin Taiwo by izito(m): 8:45pm On Feb 01, 2017 |
funny enough i love pretty lesbians.... 1 Like |
Literature / Re: WRONG NUMBER By Toyin Taiwo by izito(m): 8:21pm On Jan 31, 2017 |
i sight u..... 1 Like
|
Literature / Re: WRONG NUMBER By Toyin Taiwo by izito(m): 9:58pm On Jan 27, 2017 |
dis is d only tin dat can brk a man.... i feel her pain...
|
Literature / Re: WRONG NUMBER By Toyin Taiwo by izito(m): 11:30am On Jan 26, 2017 |
dats may problm wit ladies..... one single mistake can ruin dere life bh guys no mata wat we r Ballin hard... jus pray Paul forgives her.... 2 Likes 2 Shares |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (of 11 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26 |