Jackyboy's Posts
Nairaland Forum › Jackyboy's Profile › Jackyboy's Posts
![]() Egusi Rising........hot water dey fire nai be this NDDC matter. There new perm site they're building is opposite my area in PH, they've been building that structure for over 29 plus yrs till date. Noticed one thing though, na Akwa united workers and contractors full there, so when them(Panel) ask Apkabio weda him dey use him office dey influence contracts and things for NDDC wetin him be talk again ? Sm1 remind us thanks ![]() |
Lovely......Trump pick call give am visa to come present am!!!!!! Abeg draw our Fainting MD with Sampson Next for us ![]() |
![]() |
![]() Abeg make ona try voke the spirit of corona comot dis world ![]() |
![]() Omo abeg wetin be odd i dey Bet9ja shop like this ![]() be like na NG things for Okonjo-Iweala....... ![]() |
![]() Mtchheeewwww American Prison wey get 24hrs light, library(wifi), gym and recreation plus protein-nous food Can he be sentenced there and do serving for naija........ ![]() |
![]() 5G Sim...... ![]() |
![]() All i need is one white fowl and white basin.......with 2 virgins Him go move by force mtcheeeeeewwww, him own dey learn work!!!!!!! |
![]() Okay we done hear.........so how much Magu d Mugu come pay ![]() Cos we know Magu na pay master las las shaaaaaa ![]() |
Immorality pays oh..............so multichoice is trying to tell us, is not by EDUCATION oh. which work wey u wan work make 85m bubu. ![]() Unless Polithiefing ![]() |
Abeg make the Panel kuku check my tickets wey cut yday, i dey suspect this Magu. Maybe he is also in bed with Bet9ja ![]() |
The problems facing this country is way more than Corona ![]() Get well soon tho: Items recovered from Magu's Residence Only 1 person oh 1. 200m Obama 2. 78m Eliza 3. 22bn Bubu 4. 98 Gold watches worth 22m Obama also 300 plus properties linked to him.......HushMagu e for kuku thief the citizens and the kwantry join selfish idiot |
Him wan collect the D or blessing nii BJ BJ BJ BJ BJ BJ BJ BJ BJ GAYLORD FORKER ![]() |
Dazz Right ![]() |
Ekpele oh At least you try see something at home, have you been going to work? Or Lockdown hold u? What of ppl wey nothing come out? |
7Na Under Bridge Market be this ![]() How the keke and motto dey use pass ![]() 5G market ![]() |
Our transformer come spoil for this corona transformation period...... Nepa officials say they are sitting at home. How do we stock our houses without light..... I've 2 soups, Beans, jollof rice and stew for fridge....I want make yam porridge this morning join.......kai Never mention fresh meat, and perishables Just burnt 2k fuel till dawn.......sleeping alone without kpekus ![]() Riversman is kongified........ ![]() |
Not as if am hating............but come to think of it how many Senators in the US owns a Private Jet ![]() The Obamas self fit no get private jet!!!! What do i know .......weda na rented or owned ![]() |
Attack on Boko Haram is an Attack to the North..................this govt needs rehabilitation iswearugad !!! RIP to them....if na ipob and unarmed civilians now dem go dance arabastyley. And btw where all the armored personnel carriers and trucks ? Na leg dem dey use stroll dey fight for open in this age ![]() |
IGWE MUST EAR DIS ![]() Not a bad one......lets defend ourselves. We the South South go soon form ours............comprising of ex militants wey sabi shoot gun well well already. Pay them well and equip them well......u go see crime rate go reduce drastically. |
![]() |
I don't even know where to begin............na tears just stand for my eye so ![]() The day go reach wey Nigerians go face these ppl......enuf is enuf Whalers dis is not an APC thing nor a PDP thing.......even before the formation of these parties it has been happening...... |
I swear Nigeria should be by choice not by birth right......... ![]() Pls how can i disown this useless contraption called Nigeria....... ![]() Rivers man is tired and fed up.........new passport 70k to 80k like we wan buy another country kpali ![]() Only in our beloved u go govt offices to do something, u ask 5 diff ppl and u"ll get 5 diff prices......u go come pick who give u least price come begin price........Nigeria na Market Place oh highest bidders only.......... |
Wetin omiete no go see for this obodo Nigeria..........so as we get Niger Delta Ministry them wan open Boko Haram Agency .........or ministry who go be the minister for boko haram affairs ![]() shekau or shecow ![]() |
Ona still dey plan? When dem form dere own hisba or hisbab dem no pass tru all dis stress oh Kontinue |
Surveyor-General of the Federation................spits Since the formation of Nigeria wetin dis position don do 4us at large ?? |
Carry ur own come........ ![]() as simple as that oh. my gf disclosed to me that her mum a nurse was posted to this new hospital, cos of that her new position dem jazz her oh. saying they've been here eyeing the position and a stranger from afar would come and collect it. them carry the woman walker hospitals no way na doctor advice dem to use native way follow up. las las the woman get her self run oh , she no go back the hospital. wetin Clark no go see for daily planet....office ![]() |
Wetin boma no go see and hear for Abonnema Wharf waterside........ph E no go good oh....... ![]() |
PGD nai get u down south ![]() |
2 |
Really..... Cool Sambisa also have a points based system route too oh... We must finally finish this boko boys permanently. |
My eyes heavy me abeg........ Abeg somebody summarise |

? Sm1 remind us thanks



