Jackyboy's Posts
Nairaland Forum › Jackyboy's Profile › Jackyboy's Posts
Wetin tekena no go see for waterside...... I'll so love her up to the point of death ![]() |
THE WORLD IS BUSY ADVANCING, IN SCIENTIFIC WAWU's LIKE IN STEM CELL RESEARCH FREEZING PPL'S BRAIN AND BODY FOR TOMORROW's SAKE THE ZOO IS BUSY WITH LEOPARD CREATION.........ALTHOUGH I LIKE THE INITIATIVE, WE LACK ADEQUATE SECURITY IN THE ZOO
|
KPO FIRE BOYS DONE ENTER OGUN RIVERS MAN IS PLEASED ![]() |
![]() |
![]() |
No be only Twin na Ejima Explosion � Nigeria my kwantry....... RIP to the departed |
only her.....all those things. ![]() |
person wey no know where e dey come from no go know where e dey go oh............. ![]() |
![]() |
My resolve...... Untill person carry me go say this is my person. I've stopped wasting my time applying for jobs in this country. A foreign grad with 1st class without job only in Nigeria, cos I no get Godfather. Abeg am based in Port Harcourt any geneiune job opportunity am game....contact me via WhatsApp zero8zero94617671. Sometimes I wonder back then, when guys were pressing piano and I was busy burning candles. Must everybody dirty there hands to make it in this country ![]() |
From who's purse? Our money? Stolen money of our money that became his money? Can't person just stay and dash me something self........ Rivers man is disheartened Can't remember when person dash me something last ![]()
|
![]() Don't we as Africans have pressing needs and issues to focus on or attend to. We no go rest for chioma B matter...... Rivers Man is dumbfounded as wike declares us 1st class citizens of Nigeria! |
Wetin konsign me..........1500 I never fit reject na 1.5mil $
|
She forked him up badly ![]() |
Otedollar can even do better...........mediocrity U don ever hear say a Governor donated cars for police for news for yankee there are mechanisms in govt in charge of such provisions ![]() sidelining innoson choppings.......made in nigeria indeed the guy above me if u allow me get ftc just dis ones wee u kpai ![]() |
Jonesing Party.............. ![]() Next level is the New Level ![]() |
Oga J, tuale i dobale for your wisdom in the past election in Bayelsa. I quote you " I am a Father to All Bayelsans" Happy Birthday Sir, abeg hail Mama J 4me ![]() |
Awon Slay Queens Queens College Chapter Lagos ![]() |
You can imagine......... 80k plus ghost workers. Real positions being held by ghosts. And we complaining of lack of security agents to secure us. One person go carry 6 police vans dey waka up and down, the person wife go carry 2 vans and children go carry 1 van dey waka. Only one family oh Indeed there was a Kwantry ![]() |
We go burn u like a thief, thinking your not...... How u see am ![]() |
omo see canada wey menh want jazz in |
this na train station for malay...........pfffftttt |
anybody done see police pikin wey useful ![]() |
Preventable mishap...........e get anything wey dey work for this country ![]() Proper drainage ..............ofori Rain done turn Natural Disaster for 9ja wey ppl dey loose dere lives, properties and belongings |
Pray you return safely lil lad.......... |
i trust my south south ppl dem give am escort service .........but when will the real culprits of our problems be treated like this ......... ![]() |
Hope it's not their property..........wike Don go there by the way. What of Buhari ![]() |
Our TM.......no kpowy things for the barnies. They'll just come and go without collecting better peppered Stew ![]() |
enh....... We know na, na men friends u get ![]() |
Make God of Lightening and Electricity aka Zeus strike all of ona....... PDP AND APC combined. Since the 80's I can't boast of 24hr light as a Nigerian. Make all of ona take time oh...... We 4 SS dey para oh, no job no better employment and empowerment. |
This is how we are suppose to be bumping into our politicians, 4 oversea u and senator fit jam for train. They are suppose to be reachable and touchable. Just in case dem f*uck up for office we f*uck em up 4 street. No be too much escort, disobeying traffic laws upandan mtcheeeeeew |
Ugly Mike.....perhaps steps out with nuns ![]() |

