Jaeyking's Posts
Nairaland Forum › Jaeyking's Profile › Jaeyking's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 75 pages)
Front page loading Una good night |
You are too faithful to fail me. I will not fail this year Amen God bless my works |
Shatta wale which kind song you dey sing wey I go come listen too Even shatta bundle na Nigeria industry give am the fame Nigerian entertainment industry is the best in Africa No carry this attitude enter 2022 Cuz Nigeria even though we dey fight ourselves we no like make outsiders choke mouth cuz he go collect wella So be careful. |
Why can't we just fix this cult groups and bandits together make dem fight demselves to see the winner. Whole Soyinka I believe this was not ur idealogy behind fraternity. Yet it has gone soon bad. It's well I see no Benefits in it |
Only if you knew that the lives portrayed here is different from personal life Never take social media life too serious |
Lastanza:So if you can't do that. Then when he leaves office you protest about his bad leadership so that what would happen?? He would be prosecuted?? |
![]() |
siofra:After checking your profile I understand where your problem is coming from Biko no be me do u Go meet ur village people ![]() |
siofra:Redpillers You just decide to mention when you are not needed |
Battle scars of a warrior. Wahala for them Make she no finally kill am |
The moment I saw the statement "Abuja the 8th most populous city in nigeria" I know say OP go post rubbish Secondly it's almost 38yrs Did you expect Abuja the Capital City to still remain the same ![]() This is 2022 make una dey find better news biko |
udemzyudex:Didn't see any protest So after he has left office What is the main of this parade they are doing?? |
udemzyudex:If I can't complain boldly wen one is in power When the person leaves I let the person go in peace |
GreyLaw:They should have voiced out. Now this can be seen as demonstration by opposition power |
Lol Savage |
Medicine after death. Well you the protesters allowed this for 8yrs and only celebrating when he left. Una mumuness never do |
Since you need motivation Focus on something that would bring you joy Since relationship didn't work Try fellowship with God |
2023 don dey near. We go dey see many saint politicians |
I dey come Cuz I no too understand ur story Modified** I am back You have added value to yourself. If true ![]() You dad would allow you to leave But I guess it's all falsehood and the fact that the freedom you enjoyed in zamfara state you want to enjoy it again on low or no income Take an advice If you are not financially capable stay for your father house he is even doing you a favour. When you are ready to leave no one will stop u once they know you are capable |
Una wan carry this attitude enter 2022 Oga she is interested in marrying the rich dude She just dey inform u with crocodile tears cuz u mAh no say in the next 2 years u no go ready She wants u to give her green light ur self She is damn smart ![]() |
Lol Make una allow am enjoy him food Not everyone must have six packs |
![]() |
Na who dey catch be thief even though everybody dey steal God forgives and Forgets Humans forgives but find it hard to forget Social Media haunts you forever. Like I always say keep your shits away from social media. Ain't a hypocrite but my shitty life is meant for my creator to know alone |
Because of say Chelsea lose match You don lose 10k Lose fuel Your BP raise small. Biko I don leave football matter inshort I dey try not to dey vex over anything again Cuz it dey always affect me negatively |
![]() Instead of the president to just say he no go send them to AFCON Which one be return taxpayers money if dem no win Make dem just ready to return taxpayers money cuz na impossible mission dem embark upon ![]() Apart from Keita and like 3 other players wey dey top team who again ![]() |
Wahala Though he can afford it |
![]() |
Nothing suspicious here for me oo. If na 5million I wan sell land. Anything una discuss no concern me. My own be say pay the 5million and collect the necessary documents. Wahala for them |
Tragic But was the car on reverse or which Cuz the part that collided with the truck looks like the booth (back side. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 75 pages)




