Janiobi's Posts
Nairaland Forum › Janiobi's Profile › Janiobi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 13 pages)
They don they Go 1 by 1 ![]() |
To me oh, politics is bullshit. All i want is light so i fit change my phone... youtube things activated jooor....... |
U̶̲̥̅̊ na just write super story full ♈̷̴̩ђis innocent page...... ![]() |
U̶̲̥̅̊ na jus write super stoty full ♈̷̴̩ђis innocent page.....Abeg cn simeone tell M̶̲̅ε̲ when better new comes on......:Pt |
Do day think that every men is a homo sexsual ![]() |
9ja and there sense, When ǟ very high person offends, he/she Iƨ̣̣̣̇̇̇ sentence to imprisonment for just ǟ month.. Bt if naa average Nigeria the imprisonment naa years or even for live.. Vert soon, she will become ǟ pastor... |
And so? Garri surpass water... |
All this boko whahala, i i enter president seat, to clear una go be like powering a phone. I go send nuclear bomb to format the hole north like mad..... BH, shut your stinkin,routing,corrupe,mouth up. father of boko malam |
The last pic, the lady is touching his dick ..Male= |
Lamfao, which kind of mumu university name be that Are u a learner ![]() |
The best thing our naija police fit do na to stay for express to colect n50 bucks per car... action indeed ![]() |
This guy no love him life oh, i pray say u come back in one piece ![]() |
this guy dey talk, if i was present wen he day talk all dis story, i for stone am garri 4 face. shey na until all d christians wey day naija die finish b4 him go learn say boko no want peace wit 9ja? abeg someboby send me this idiot number make i blast am... |
na God save them say no be 9ja them day do this rubish, i for carry alhaji goat go give them make day use do there friking goatcream...... |
Ghana, to like free stuffs thats y the can't control them self when ever they hear (free)...... ![]() |
abeg, the person fit do green white green on his art of work? ![]() |
Ele giddi gon( this one is giddi one) |
Applying no b d probs, na hw much dem thay pay ![]() |
To me, all dis state of emergency tin naa bla- bla-bla, wait, all dis people way day write novel as comment, who go read am ![]() |
Even thoug that bb Q5 naa 30k, me no go ever leave nt tecno N3 too that scrap bb of tin ![]() |
Can it play angry bird, temple run, front line combact and so on frm google play? If nt, bb Q5... my tecno day sweet me like mad..... |
STOP posting non-sence post way we don already knw ![]() |
Come Anambra cime marry naa, U go over pay like CAPITAL LETTER MAD MAN. That place naa business zone. No money No marry ![]() |
The best tin about babes to me are there sweet smile... . Abeg, any hot chick wan give birth to my own first baby? ![]() |
Is condom allowed? , emergency fit happen any time oo... |
Things don fall apart |
that stiff day smell die, how can i enjoy eating somtin that my nose hate? ![]() |
Is Nigeria turning from bokko crime to baby 4 sall state? ![]() |
na AIT tins now oh... |
Boko wan go heaven?, if i hear..... ![]() |
..Male=


na God save them say no be 9ja them day do this rubish, i for carry alhaji goat go give them make day use do there friking goatcream......
Q5 naa 30k, me no go ever leave nt tecno N3 too that scrap bb of tin
that stiff day smell die, how can i enjoy eating somtin that my nose hate?