European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Bayern Munich : UCL (3 - 0) On 6th May 2015 by januzaj(m): 9:04pm On May 06, 2015 |
neuer |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Bayern Munich : UCL (3 - 0) On 6th May 2015 by januzaj(m): 8:52pm On May 06, 2015 |
SeverusSnape: Hehehehe... Bros,na super Eagles fan I be o  I no dey support club again, But back then, It was Ac Milan.  nice one hero......buh supporting madrid is fun.... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Bayern Munich : UCL (3 - 0) On 6th May 2015 by januzaj(m): 8:51pm On May 06, 2015 |
Emperortj93: ogbeni you deserve one bathroom slipper why.....cuz i dey support best team.....taaaaaaaa |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Bayern Munich : UCL (3 - 0) On 6th May 2015 by januzaj(m): 8:48pm On May 06, 2015 |
SeverusSnape: Indeed!  my hero....wetin dey sup na.....na barca fan you be ni |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Bayern Munich : UCL (3 - 0) On 6th May 2015 by januzaj(m): 8:44pm On May 06, 2015 |
barcanista: Which one be Robben and Ribery? Na we tell dem make dem no play? Uncle abeg tell us another story!!!
Viscaaaaaaa Barcaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa hala madrid |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Bayern Munich : UCL (3 - 0) On 6th May 2015 by januzaj(m): 8:35pm On May 06, 2015 |
barcanista: Guardiola de park bus...
Hahahaha why im no go park bus....robben and ribbery wey go dey chubanka barca defence no dey |
Politics › Re: Lagos Court Of Arbitration Inaugurated By Fashola (photo) by januzaj(m): 7:21pm On May 05, 2015 |
nice one My ROLE MODEL
.
FASHOLA MY ROLE MODEL
.
WOLE SOYINKA MY GODFATHER |
|
Politics › Re: I Will Expose Muazu Underhand Dealings With APC – Fayose by januzaj(m): 5:59pm On May 05, 2015 |
Mogidi: The next Asiwaju is speaking, I will join any party you form whether PDP or POP. the next asiwaju ko the next ateyinwa ni . mogidi ko .....mogedengbe ni
|
Politics › Re: Call On Sack Of NWC: Mu’azu, Others Berate Fayose by januzaj(m): 9:17pm On May 04, 2015 |
|
Politics › Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by januzaj(m): 8:59pm On May 04, 2015 |
IVORY2009: Oti ooh check am for "internet" u go see say na liberian girl. ko gbodo je tiwa n tiwa |
Politics › Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by januzaj(m): 8:52pm On May 04, 2015 |
fzero: Bone that thing bros, which yeye Liberian. she be pure Ekiti girl i no know sha |
Politics › Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by januzaj(m): 8:47pm On May 04, 2015 |
fzero: Na all these Yoruba iya apati butt she get jare.. Her name tells it all.. na Liberian she be ooooo |
Politics › Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by januzaj(m): 8:46pm On May 04, 2015 |
IVORY2009: I beg bros make we forgive her make she nor go hang herself...... Peace out! i wan pass her rope.....how i go do am |
Politics › Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by januzaj(m): 8:45pm On May 04, 2015 |
|
Politics › Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by januzaj(m): 8:42pm On May 04, 2015 |
Dathommie: na small children dem na, all those mumu virgin boys wey if dem just see ordinary girl laps wey dem no go fit touch..e go dey as if dem don see heaven talkless of yansh...
If u go romance section na so u go see d asss lickers dey open thread about this kind of mumu girls...dey make dey feel lyk say na all d boys 4 nairaland dey worship dem!
Set of pathetic folks!! 10000000likes |
Politics › Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by januzaj(m): 8:36pm On May 04, 2015 |
IVORY2009: Wait bros, but why Nairaland guys dey trip for her ass pictures like dat, over 850 like and 3 new today ooooh, nor mind am, na so liberian girls for my area here be for real, very dirty with big back side.... no mind dem....na f000ls wey get fish brain dey like her butt |
Politics › Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by januzaj(m): 8:34pm On May 04, 2015 |
Dathommie: No market for her na.....na make she dey advertise 4 nairaland
Hungry dey kill her so as she dey dia so market.....we get eye for naija....we no dey chop anyhow....na beta things we dey chop |
Politics › Re: Anyone Seen This Hilarious cartoon? by januzaj(m): 8:32pm On May 04, 2015 |
PointB: Please which of them? Is your dad among them? 
|
Politics › Re: Anyone Seen This Hilarious cartoon? by januzaj(m): 8:31pm On May 04, 2015 |
@op
.
lmao
|
Politics › Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by januzaj(m): 8:27pm On May 04, 2015 |
Dathommie: D girl no get sense at all....people lyk her...., if u fvck dem e no go pass 1500
I swear!!
Classless b*tch!!! 1500....if i pay 700 thunder wey go fire me dey gym dey do press up |
Politics › Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by januzaj(m): 8:21pm On May 04, 2015 |
|
Politics › Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by januzaj(m): 8:20pm On May 04, 2015 |
Dathommie:

Hehehehe.....bros, ur head dey dia if no be say mod dey dlt my posts....i wan blast her like say tomorrow no dey.....no be her fault na....na f000ls wey dey like her sh*t filled ass dey give her lever |
Politics › Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by januzaj(m): 8:03pm On May 04, 2015 |
Dathommie: She's a liberian b*tch you mean eb*la |
Politics › Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by januzaj(m): 7:53pm On May 04, 2015 |
spongeisback: True talk. Soon she will come write an epistle in badly written English, how she doesn't take Nairaland seriously and what not. like "were she just unfortunate" |
Politics › Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by januzaj(m): 7:35pm On May 04, 2015 |
spongeisback: Don't worry she will resurrect her various monikers and use them to like her picture. wicked |
Politics › Re: 260 Kano Mass Wedding Couples Now Parents - Punch by januzaj(m): 6:05pm On May 04, 2015 |
|
|
Politics › Re: PDP Crisis: “hate campaign” caused Jonathan’s defeat; opens up on campaign fund by januzaj(m): 5:13pm On May 04, 2015 |
OREMUSSANCTUS: I love transformation
I hate "change" get se*nse get se*nse you no gree....see your life |
Politics › Re: [video]: Duped SURE-P Employees Protest In Lagos by januzaj(m): 4:55pm On May 04, 2015*. Modified: 5:31pm On May 04, 2015 |
ok . . Barcanista....SeverusSnape...Temitemi1. ..firefire....truckpusher....e don happen . .YOUR HERO DON SCAM NIGERIANS OOOOO |
Politics › Re: 2015 Elections, One Of The Most Rigged In Nigeria by januzaj(m): 4:32pm On May 04, 2015 |
OREMUSSANCTUS: Jonathan allowed piss to reign
He's a great man
I love transformation
I hate "change" yes oooo....mama piss |
Politics › Re: Jonathan With Governor Dickson And Wife (photo) by januzaj(m): 3:31pm On May 04, 2015 |
Firefire: I no dey check anything jor, face front. 
RIP to our friend Oronto Douglas. mo ti gbo |