Jaymejate's Posts
Nairaland Forum › Jaymejate's Profile › Jaymejate's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 83 84 85 86 87 88 89 90 91 (of 177 pages)
Geofavor:Guy go sleep abeg. No kill yourself |
[size=18pt]At last, the grandpa con de giv us problem [/size] I wonder when this country would stop being ruled by GRANDPA S |
Suzie0:Yap, you will buy e-facility scratch card to get that one. 1k or N1500 shaa |
Nicolars:Ki lon se eleyi ![]() That voice too high, reduce am. |
IRANU ABASHA... KILLER OLOFO WEREY Ban me not |
E wa o, i here say this unilag don close school now cos of protest. Why na... When others don start second semester already, una never write first semester exam, kilode? ![]() Make person con de resume April next year Se i no go find level now, make i quick do Change of Institution go Uniben o, cos i can't leave skul wey de protest alot con enter another one wey de protest. Mtchew ![]() |
[size=18pt]I no believe, no be only Strike, but to thieving politicians too[/size] |
Nah, i no believe am. He looks like Odunlade in actio. Liar |
Yea sure , you can't execute your brothers and the people you giv job do. Idiat! |
Come here, una go drink Garri die. Or i fit respect you and giv you concoction rice, with Oshogbo weed |
Lemme eat finish, i go reply later |
OAU science students at work. Una car engine go knock without solution woh |
Hope my Dad nor dey there ehn Thank God! |
Touch light phone will do. Due to fuel scarcity and no light. The ba3 go strong well. |
[size=18pt]me sev wonder o, as I hear am for the new release ft faltz and Olamide. Dele might not count it as anything shaa. Davido needs his attention maybe.[/size] |
[size=18pt]You want us to stop those habits? Then tell them to dey gree for us.[/size] Modified* |
I get money pass ur husband, do my own lady. Hug me bae |
[size=18pt]4.0 ? Well that's first class here not distinction, polytechnic also[/size] |
Bro its not fair na, why u go snap their pics? If they wan catch people involved , they might use this pics. If they don break your phone, you go know. E nor make sense as u snap the pics . Na so pics wan implicate some students for my skul here Make them manage, we dey adapt too here |
My unborn child |
Picture nko? Waiting for them to cum here so I can play with them too ![]() While the NEPA servants dey get beating of their life Oga buhari dey chop lizard pepper soup for China. Sorry. Lalasticlala |
Samsung galaxy nonsense can't buy what he don spend in the course of studying. Give him a good job and he will buy thousands of the galaxy nonsense |
Ben muri doesn't have sense that he can understand that that was typo error caused probably by the keyboard he used . Auto correct palace *palava* , an example ![]() |
At least make he reduce the price of petrol for us na Or Help us make candle cheap well well Biko |
[size=18pt]Buhari come and see weytin fuel scarcity de do your people. Just de travel o ... R. I. P Make others learn from it, don't store death in your house[/size] |
Advertisement *get ur phone , power bank, laptop, electric latern and your inverter charged for just 1k . visit any bank klose to you* But bros forget, security man go hand u over to police someday |
Seriously? If im the only one to turn him back, then forget , RIP to him |
[size=18pt]and you tok say this world never end ehn [/size] |
[size=18pt]some people go get banned for here,make una cum de describe him o. You go know[/size] |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 83 84 85 86 87 88 89 90 91 (of 177 pages)


