₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,170 members, 8,448,952 topics. Date: Tuesday, 21 July 2026 at 07:00 AM

Toggle theme

Jaymobb's Posts

Nairaland ForumJaymobb's ProfileJaymobb's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 69 pages)

Jokes EtcRe: Joke Section: - Chat Thread by jaymobb(m): 9:58pm On Mar 04, 2009
jaymobb is just smilng thru
Jokes EtcRe: God Is Missing! by jaymobb(m): 7:34pm On Feb 19, 2009
u be I.T.T grin
Jokes EtcRe: Secret Lover by jaymobb(m): 7:31pm On Feb 19, 2009
peeps and strolls out of maggot room
Jokes EtcRe: Joke Section: Drop Your Valentine's Day Agenda by jaymobb(m): 3:21pm On Feb 18, 2009
because he's single and still searching
Jokes EtcRe: Joke Section: Drop Your Valentine's Day Agenda by jaymobb(m): 3:16pm On Feb 18, 2009
na lie

ben come back she is still here
Jokes EtcRe: First Time by jaymobb(m): 3:14pm On Feb 18, 2009
just loggin out
Jokes EtcRe: Joke Section: Drop Your Valentine's Day Agenda by jaymobb(m): 3:12pm On Feb 18, 2009
@exstar

abeg help me ask am well well o
Jokes EtcRe: Joke Section: - Chat Thread by jaymobb(m): 3:10pm On Feb 18, 2009
oh u just dey sabi that one
Jokes EtcRe: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by jaymobb(m): 5:25pm On Feb 17, 2009
asllditngitkanahhsdntweanahe
Jokes EtcRe: She Is A Malaysian by jaymobb(m): 5:23pm On Feb 17, 2009
na who ask u
Jokes EtcRe: Joke Section: - Chat Thread by jaymobb(m): 5:20pm On Feb 17, 2009
grin

them no chop belle full love pt 1
Jokes EtcRe: Joke Section: - Chat Thread by jaymobb(m): 4:45pm On Feb 17, 2009
spenchuks:
na manchester wey dey of orile grin
grin

chi chi abeg no mind this playa haters o jare grin
Jokes EtcRe: Joke Section: - Chat Thread by jaymobb(m): 4:38pm On Feb 17, 2009
bored ke abeg take am easy o

shey na 4 manchester u dey true true
Jokes EtcRe: Joke Section: - Chat Thread by jaymobb(m): 4:30pm On Feb 17, 2009
chi chi chikito ow bori jo
Jokes EtcRe: Why Should Mummy Eat Junior Instead Of Garri? by jaymobb(m): 4:01pm On Feb 17, 2009
there is something about clumsy
Jokes EtcRe: The Perfect Husband by jaymobb(m): 3:59pm On Feb 17, 2009
slaps them both
Jokes EtcRe: She Is A Malaysian by jaymobb(m): 3:54pm On Feb 17, 2009
no money for gas now abi y u wan dey fall clemcy hand for here
Jokes EtcRe: Joke Section: - Chat Thread by jaymobb(m): 3:52pm On Feb 17, 2009
oga moderator ow fa now
Jokes EtcRe: A lady and her baby by jaymobb(m): 3:51pm On Feb 17, 2009
clemcy please buy more time ur 10 mins is up
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by jaymobb(m): 3:47pm On Feb 17, 2009
but studio has always been poor since i knw am ow clemcy come beta pass am now
Jokes EtcRe: Romade Has Just Declared Himself A Male - Sounds Stupid Abi? by jaymobb(m): 3:45pm On Feb 17, 2009
amebo forum
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by jaymobb(m): 3:44pm On Feb 17, 2009
question
Jokes EtcRe: Joke Section: - Chat Thread by jaymobb(m): 3:43pm On Feb 17, 2009
na who give u leg
Jokes EtcRe: Joke Section: Drop Your Valentine's Day Agenda by jaymobb(m): 3:41pm On Feb 17, 2009
u knw every
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by jaymobb(m): 3:39pm On Feb 17, 2009
for whr
Jokes EtcRe: Joke Section: Drop Your Valentine's Day Agenda by jaymobb(m): 2:18pm On Feb 17, 2009
clemcy na which day u enta new york abi u don dey smoke igbo
Jokes EtcRe: Responsible by jaymobb(m): 2:15pm On Feb 17, 2009
3rd joke

angry shocked
Jokes EtcRe: Romade Has Just Declared Himself A Male - Sounds Stupid Abi? by jaymobb(m): 2:11pm On Feb 17, 2009
shame no go let am try am
Jokes EtcRe: Secret Lover by jaymobb(m): 2:10pm On Feb 17, 2009
clemcy ow can it b me now, na jeovy b dat
Jokes EtcRe: Secret Lover by jaymobb(m): 2:09pm On Feb 17, 2009
jeovy i sure say na u b dat man wey dey hang for window
Jokes EtcRe: Joke Section: Drop Your Valentine's Day Agenda by jaymobb(m): 2:06pm On Feb 17, 2009
speak it pastor
Jokes EtcRe: Damn Dog by jaymobb(m): 2:05pm On Feb 17, 2009
this one wey all of una dey shine teeth abi is that the new look now

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 69 pages)