Jokes Etc › Re: God Is Missing! by jaymobb(m): 2:01pm On Feb 17, 2009 |
clemcykul: lol winch  see who dey talk |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by jaymobb(m): 1:59pm On Feb 17, 2009 |
yea i trained u well,  |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by jaymobb(m): 1:55pm On Feb 17, 2009 |
see ben my boy done dey toast babe for here  |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by jaymobb(m): 1:54pm On Feb 17, 2009 |
@clemcy
clemcy na y u wan make everyone knw say na credit crunch na im make me log off from here, abi na which one u dey sef.
anyways things don settle now |
Jokes Etc › Re: Doctor And Paient by jaymobb(m): 1:47pm On Feb 17, 2009 |
only u sabi all the bad things wey they dis life |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by jaymobb(m): 1:45pm On Feb 17, 2009 |
because of mouth odour abi no worry we understand |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by jaymobb(m): 12:54pm On Feb 17, 2009 |
this pikins don spoil finish for here |
Jokes Etc › Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by jaymobb(m): 10:37am On Jan 20, 2009 |
i dey hail o |
Jokes Etc › Re: She Is A Malaysian by jaymobb(m): 1:44pm On Jan 19, 2009 |
|
|
Jokes Etc › Re: My Letter To Mr President Lol by jaymobb(m): 10:19am On Jan 19, 2009 |
cause na for bar u sleep. |
Jokes Etc › Re: She Is A Malaysian by jaymobb(m): 10:16am On Jan 19, 2009 |
yes my pikin wot can i do for u. |
Jokes Etc › Re: She Is A Malaysian by jaymobb(m): 3:20am On Jan 19, 2009 |
yes who called me
i can see u all nid special deliverance but it will cost u pipo only N10,000 each for the ladies its free |
Jokes Etc › Re: Funniest Person On Nl Jokes Section by jaymobb(m): 5:46pm On Jan 14, 2009 |
na who carry this yeye topic come here again |
Celebrities › Re: Who Is The Sexiest Girl On Nairaland? by jaymobb(m): 5:40pm On Jan 14, 2009 |
sexiest wowo goes to pomade |
Jokes Etc › Re: Romade Has Just Declared Himself A Male - Sounds Stupid Abi? by jaymobb(m): 5:26pm On Jan 13, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: She Is A Malaysian by jaymobb(m): 5:19pm On Jan 13, 2009 |
na who carry pako like u go chinese |
Jokes Etc › Re: Merry Christmas & Happy New Year 2009 To Jokes Members by jaymobb(m): 5:06pm On Jan 13, 2009 |
shatap |
|
Jokes Etc › Re: Does Honey Have Legs? by jaymobb(m): 12:24pm On Jan 08, 2009 |
wetin dey smell |
Jokes Etc › Re: Romade Has Just Declared Himself A Male - Sounds Stupid Abi? by jaymobb(m): 9:23pm On Jan 07, 2009 |
yes oh my boy i am bak from retirement  |
Jokes Etc › Re: Please ignore this thread by jaymobb(m): 9:10pm On Jan 07, 2009 |
i no sabi say na one eye u get o |
Jokes Etc › Re: How You Spent Your Xmas? by jaymobb(m): 9:06pm On Jan 07, 2009 |
includin u studio43 too  but that romade na heavy agbero those days for my area oooooooooooo |
Jokes Etc › Re: Romade Has Just Declared Himself A Male - Sounds Stupid Abi? by jaymobb(m): 9:01pm On Jan 07, 2009 |
wot do u think na from ur hand now |
Jokes Etc › Re: Romade Has Just Declared Himself A Male - Sounds Stupid Abi? by jaymobb(m): 3:50pm On Jan 07, 2009 |
busted,  no worry 4 ur nxt life pray hard so u go fit comot as transgendered |
Jokes Etc › Re: Wicked Mother In Law by jaymobb(m): 3:44pm On Jan 07, 2009 |
please brush before coming to shine ur teeth for public. |
Jokes Etc › Re: Please ignore this thread by jaymobb(m): 3:39pm On Jan 07, 2009 |
good for the both of u,
i only pray this yr 09ja u both will receive your healing
and if u blive, let me hear u sayyyyyyyyyyyyyyyyyyy |
Jokes Etc › Re: How You Spent Your Xmas? by jaymobb(m): 3:35pm On Jan 07, 2009 |
somepipo go just take some kain yeye name dey register for here wetin come be smileskiss  |
Jokes Etc › Re: How You Spent Your Xmas? by jaymobb(m): 1:33pm On Jan 07, 2009 |
Wetin make u tire |
Jokes Etc › Re: How You Spent Your Xmas? by jaymobb(m): 1:17pm On Jan 07, 2009 |
pomade abi na willy willy be ur name no be u talk say u be babe for here abi na which day u change
all this confused pipo sef may U BE SAVED IN 2009 |
Jokes Etc › Re: How You Spent Your Xmas? by jaymobb(m): 1:07pm On Jan 07, 2009 |
ok i will buy u dull baby wen next i come to see u |
Jokes Etc › Re: Rev. Okotie's Vocab by jaymobb(m): 1:00pm On Jan 07, 2009 |
u be mad man wey no sabi say him dey kraze  omo Happy Nu Yr too, mehn i knw say e don tey, na the Msc prog jst tire me. u knw every now  |