Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by jaymobb(m): 11:46am On Oct 18, 2008 |
so u dont blive me again my pweety garby  |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by jaymobb(m): 11:41am On Oct 18, 2008 |
i didnt cal u shatap  |
Jokes Etc › Re: Poems From A Wife To A Husband. . . . . by jaymobb(m): 11:24am On Oct 18, 2008 |
ask me again |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by jaymobb(m): 11:23am On Oct 18, 2008 |
c'mon shatap there
u don grow abi |
Jokes Etc › Re: Poems From A Wife To A Husband. . . . . by jaymobb(m): 11:17am On Oct 18, 2008 |
garby u dey try me o |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by jaymobb(m): 11:08am On Oct 18, 2008 |
garby and i. tufiakwa
info abeg carry ur wife dey go. |
Jokes Etc › Re: Poems From A Wife To A Husband. . . . . by jaymobb(m): 11:06am On Oct 18, 2008 |
garby and who |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by jaymobb(m): 11:05am On Oct 18, 2008 |
info na u b this |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by jaymobb(m): 11:02am On Oct 18, 2008 |
this babe u don dey turn to full waffi pikin |
Jokes Etc › Re: Poems From A Wife To A Husband. . . . . by jaymobb(m): 10:57am On Oct 18, 2008 |
@info i for say  me sef if i lie make thunder blow |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by jaymobb(m): 10:56am On Oct 18, 2008 |
i wonda o |
Forum Games › Re: Chat Whatever You Want: Cause Remember, You Are In Mugu Land by jaymobb(m): 10:51am On Oct 18, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Poems From A Wife To A Husband. . . . . by jaymobb(m): 10:48am On Oct 18, 2008 |
my point exactly |
Jokes Etc › Re: Poems From A Wife To A Husband. . . . . by jaymobb(m): 10:45am On Oct 18, 2008 |
o boi hw u take dey undastand wetin this babe dey yarn |
Jokes Etc › Re: Man And Woman Waking Up In The Morning. . . by jaymobb(m): 10:43am On Oct 18, 2008 |
info u no dey take eye see were man and woman dey talk make u yarn |
Jokes Etc › Re: Man And Woman Waking Up In The Morning. . . by jaymobb(m): 10:38am On Oct 18, 2008 |
because u r my special one  |
Jokes Etc › Re: Poems From A Wife To A Husband. . . . . by jaymobb(m): 10:27am On Oct 18, 2008 |
abeg make una carry this una cry love talk go romance section |
Jokes Etc › Re: Man And Woman Waking Up In The Morning. . . by jaymobb(m): 10:26am On Oct 18, 2008 |
garby abeg give him some min o. d boy wants to phone a friend |
Jokes Etc › Re: Farting Jokes by jaymobb(m): 10:18am On Oct 18, 2008 |
forget dani's face i was talking abt ur own face |
Jokes Etc › Re: Farting Jokes by jaymobb(m): 10:13am On Oct 18, 2008 |
gabrywyl: What kind of face is this?  come u no get mirror 4 house. abeg carry this ur wowo face enta bush @info u see as ur porous brain dey reason |
|
Jokes Etc › Re: Poems From A Wife To A Husband. . . . . by jaymobb(m): 10:01am On Oct 18, 2008 |
confused pple in this room
walks out |
Jokes Etc › Re: Divorce Letter ! by jaymobb(m): 1:28am On Oct 18, 2008 |
at last  gudnyt u too |
Jokes Etc › Re: Lysaa And The Wall Of Jericho by jaymobb(m): 1:27am On Oct 18, 2008 |
so u no sabi say u be mugu 13  |
Jokes Etc › Re: Divorce Letter ! by jaymobb(m): 1:24am On Oct 18, 2008 |
i knw dey play that kain game  |
Jokes Etc › Re: Divorce Letter ! by jaymobb(m): 1:20am On Oct 18, 2008 |
infobaba u see dis ur job, i go knock am  today |
Jokes Etc › Re: Jeovy Goes In by jaymobb(m): 1:15am On Oct 18, 2008 |
my boi, my boi u wil undastand someday |
Jokes Etc › Re: Lysaa And The Wall Of Jericho by jaymobb(m): 1:14am On Oct 18, 2008 |
be like say u dey confuse my name wit dat of ur former bobo abi |
Jokes Etc › Re: Lysaa And The Wall Of Jericho by jaymobb(m): 1:05am On Oct 18, 2008 |
y u dey tel me make i wake up, when u go pursue babe wey her mouth bend go one side i follow u go |
Jokes Etc › Re: Jeovy Goes In by jaymobb(m): 12:55am On Oct 18, 2008 |
;d |
Jokes Etc › Re: Lysaa And The Wall Of Jericho by jaymobb(m): 12:55am On Oct 18, 2008 |
ok o na so e dey start |
Jokes Etc › Re: Divorce Letter ! by jaymobb(m): 12:52am On Oct 18, 2008 |
infobaba not while i am stil awake |