|
Jokes Etc › Re: Story Telling by jaymobb(m): 4:33pm On Oct 02, 2008 |
once upon a time |
Jokes Etc › Re: Story Telling by jaymobb(m): 4:31pm On Oct 02, 2008 |
clears throat
ok stori tori |
Jokes Etc › Re: Story Telling by jaymobb(m): 4:29pm On Oct 02, 2008 |
children gather around i gat a tori wey i wan nack una |
Jokes Etc › Re: I Am The Most Ugly Guy Here. by jaymobb(m): 4:23pm On Oct 02, 2008 |
chai see yarbin
clemcy, garby don finish u |
Forum Games › Re: One-word Association by jaymobb(m): 4:12pm On Oct 02, 2008 |
bleachin-cream |
Jokes Etc › Re: Story Telling by jaymobb(m): 4:04pm On Oct 02, 2008 |
close ur mouth for 1 minute |
Jokes Etc › Re: Free Browsing On Nokia by jaymobb(m): 4:00pm On Oct 02, 2008 |
u nko |
Forum Games › Re: One-word Association by jaymobb(m): 3:51pm On Oct 02, 2008 |
akamu |
Jokes Etc › Re: Free Browsing On Nokia by jaymobb(m): 10:21pm On Oct 01, 2008 |
info why u dey laff i knw say person like u go try am to see if e go work 4 dat ur 3310 |
Jokes Etc › Re: 'casino De Elegance' by jaymobb(m): 10:15pm On Oct 01, 2008 |
info u don dey lack vitamin b complex for ur body abi. see im mouth |
Jokes Etc › Re: Lysaa And The Wall Of Jericho by jaymobb(m): 10:13pm On Oct 01, 2008 |
igweeeeee |
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by jaymobb(m): 10:00pm On Oct 01, 2008 |
garby swit heart come let me lomance u. |
Jokes Etc › Re: Story Telling by jaymobb(m): 9:56pm On Oct 01, 2008 |
all join. Oya romade come give papi a kiss  |
Jokes Etc › Re: What Do U See? by jaymobb(m): 9:54pm On Oct 01, 2008 |
info don fall in love |
Jokes Etc › Re: Happy Independance Day you all by jaymobb(m): 9:53pm On Oct 01, 2008 |
@info  @NLD happy indepedence to everyone |
Forum Games › Re: One-word Association by jaymobb(m): 5:48pm On Oct 01, 2008 |
share-holders |
Jokes Etc › Re: Very Funny! Got To Read This: by jaymobb(m): 5:27pm On Oct 01, 2008 |
because u are the apple of our eyes  and the only garby and gabbro we av. |
Jokes Etc › Re: Very Funny! Got To Read This: by jaymobb(m): 5:20pm On Oct 01, 2008 |
garby wat did i yarn  |
Jokes Etc › Re: Very Funny! Got To Read This: by jaymobb(m): 5:05pm On Oct 01, 2008 |
cbase is a lucky fella.  |
Jokes Etc › Re: Very Funny! Got To Read This: by jaymobb(m): 5:01pm On Oct 01, 2008 |
hahaha mumu, ashawo like u, i tot u were tryn to hook ur boi cbase up. |
Jokes Etc › Re: Very Funny! Got To Read This: by jaymobb(m): 4:45pm On Oct 01, 2008 |
i m wit u on dat one info. garby declare u luv now  |
Forum Games › Re: One-word Association by jaymobb(m): 3:24pm On Oct 01, 2008 |
chairmen |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by jaymobb(m): 8:28pm On Sep 30, 2008 |
yea from seeing faces like urs  |
Jokes Etc › Re: Rated 18 by jaymobb(m): 8:14pm On Sep 30, 2008 |
why |
Jokes Etc › Re: Loving Marriage by jaymobb(m): 8:14pm On Sep 30, 2008 |
wetin dey make dis bushman laff |
Jokes Etc › Re: . by jaymobb(m): 8:12pm On Sep 30, 2008 |
Did u hear i am celebrating eidul mubrak |
Forum Games › Re: One-word Association by jaymobb(m): 8:01pm On Sep 30, 2008 |
topic |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by jaymobb(m): 7:52pm On Sep 30, 2008 |
ta sharaap there, u wey pimple full face like were them rub garri untop sand |
Jokes Etc › Re: Lysaa And The Wall Of Jericho by jaymobb(m): 7:50pm On Sep 30, 2008 |
na u this old man with no teeth  |
Nairaland General › Re: Where Have Our Fellow Nairalanders Been? by jaymobb(m): 7:48pm On Sep 30, 2008 |
dani1 why u wan show us say u brush today,cmon close dat teeth jare |
Jokes Etc › Re: Story Telling by jaymobb(m): 11:52am On Sep 29, 2008 |
i am in topic  i was just hailing my padi chidipupay |