Jaymobb's Posts
Nairaland Forum › Jaymobb's Profile › Jaymobb's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 69 pages)
Abegi no mind my yeye keyboard, but all join sha, |
pomade u no go rest abi |
whr i go, i dey here my lovely garby. Happy Nu Yr dear |
studio baba nnamehn wotsssssssssss uppppppppppppp hope say u go behave this 2009 |
@sholabanke na studio wey hold only nursey school pass prays that in 2009 pipo will own their buses in nairaland, if u believe please come to me with ur offerings |
clemcy ow ur christmas take be now abi u go work dat day |
for this 2009 na im u stil dey act confused prays that clemcy receives her healing in 2009 in jesus name |
webdezzi:rubbish, shw me whr u got this ur yeye analysis from. |
my babe picture na im una dey take play abi ![]() Joey7:and even the next president of the federal republic of nigeria. |
singing happy birthday to u. so ow old r u today? |
the boi no get money to take chop puts N5 in dyabman's plate atleast dat shud help im wif purewater |
garby na wetin sef, abi u think say here na facebook |
studio, no be lie, credit crunch don hold me sef |
![]() preach it pastor |
garby don popular 4 here o! |
virus |
![]() |
na heart break cause am |
ben 10 explain why u wan make we leave am, abi u don dey toast the babe. |
hmmmmmmmmm |
![]() |
all of u dat dont went to skul proper shud left here now before i brought out my cane ![]() |
garby u don improve finish 4 pidgin english |
studio no mind am na slip of tongue make am talk so na 2 + 8 she mean. |
u better speak up |
b like say na u be thE second wife wey we go carry give our brother |
Dia brother Baraks, Congrats on your assumption to the throne of US. We your Nigerian famili are very happy for you and for ourselves. It is our turn now to chop US national cake and our enemies cannot do anything about that. I was to come to see you personally at Wite aus but I was not allowed at the airport because of say no fisa. I told them I am Obama kosin bet they refuse me. Your new elesion is a very good news for the Obama clan in Kenya and the famili in Nigeria. When I fest went to the family aus in Kenya to tell them we are one famili they did not agree but my pastor from my church make 3 days dry fast and give me a special sponge to baf in barbitch after this they accept me. because they don't remember the sister of your granfada mother that went to Nigeria and mari a shief live near Lagos in 1956 which is also my own personal great grandfada. Now the famili has choose me to diskus some important matas with you. You know you have been long in Amrica and have forget our traditions but tank God we, your famili are hia to guide you to be rill African man. As a president, you must have a male son in office who will take over after you die and since ya wife Mitchell hasnot able to do that, we have find a wife for you from your fada village. The famili have already chose a good girl from de village not like Amrica or lagos gals who are too stubborn to obey the famili. She is a humble well behave and edicated girl who study sewing and fasion disine so she can help with sewing your suit when e tia and also unifom for ami and soja. I hope ya waif will assept famili shoice because we have fogif her for her winchcraft wich don't allow her to have a male son but if not, she can go back to her fada. Even my pastor has say your younger thoter may need a deliverance because her granmoda want to give her winsh and ogbanje spirit to chop. Please don't wori about what this will cost because I will do it with my own pusonal moni because we are one famili. I also want to tell you that I want to set up NGO for hades unfans in Kenya and I can be the leader of the NGO. I have a good standard six degree and also studied computa at Iyana Ipaja so am well qualify for this. Please I need your help for this. I hope you will consider my request. I will also like your personal mobile so I can call you. Please greet Auntie Minchel and the shindren for us. God bless you and may all your enemies fall down and die, in Jesus' name! Til I hear you, I am Yours amiable cousin Musbau Obama |
the poster of this thread na 419 |
na how u take know |
this is big brother nairaland clemcy, spenchuk, garby, tymix,pomade, azo, infopapa u av now bin banned for joke forum scopium, i ban u again |
so u r callin studio and fish amebos, garby this ur comment must backfire just wait make them come, |
hope say u go behave this 2009

