Jokes Etc › Re: Happy Belated Birthday Romade Da Pomade by jaymobb(m): 4:29pm On Oct 06, 2008 |
karma na 4 my Zone e dey happen
abeg make una hellep me thank God o jare e no easy. |
Jokes Etc › Re: Thank God We Did Not Go To Unilag by jaymobb(m): 4:27pm On Oct 06, 2008 |
chidipupay all this ur story na 4 wetin |
Jokes Etc › Re: Arcani's Case In Court. by jaymobb(m): 4:21pm On Oct 06, 2008 |
then walk out |
Jokes Etc › Re: Happy Belated Birthday Romade Da Pomade by jaymobb(m): 4:19pm On Oct 06, 2008 |
abeg make una tell me happy b.day tomorrow na my own
to all my pple here u r all invited, plenty plenty to drink dey and make una carry chics come o |
Jokes Etc › Re: Farting Jokes by jaymobb(m): 4:17pm On Oct 06, 2008 |
av u forgotten u hold the title belt for most farts in NLD |
|
Forum Games › Re: Chat Whatever You Want: Cause Remember, You Are In Mugu Land by jaymobb(m): 12:15pm On Oct 06, 2008 |
my pple make i go do small work i go show here later |
|
|
|
Jokes Etc › Re: HAPPY BIRTHDAY KAY$ by jaymobb(m): 11:48am On Oct 06, 2008 |
so u went to accra to celebrate wit kay. |
Forum Games › Re: Chat Whatever You Want: Cause Remember, You Are In Mugu Land by jaymobb(m): 11:41am On Oct 06, 2008 |
@clemcy lotto nigeria, levels dey change. na lemon tea i dey taste 4 here now  in ur case i knw sey na the normal thing u dey chop akara and fried yam. |
Forum Games › Re: One-word Association by jaymobb(m): 11:29am On Oct 06, 2008 |
double impact |
Jokes Etc › Re: Farting Jokes by jaymobb(m): 11:29am On Oct 06, 2008 |
see bingo farts again this tyme i give u d silent fart clemcy shebi u like the smell  |
Jokes Etc › Re: HAPPY BIRTHDAY KAY$ by jaymobb(m): 11:28am On Oct 06, 2008 |
where d party @ |
|
Forum Games › Re: Chat Whatever You Want: Cause Remember, You Are In Mugu Land by jaymobb(m): 10:44am On Oct 06, 2008 |
so na una 2 disfunctinal mugus start this yeye thread abi  no wonda it attracted more mugus. stay tuned i will be back make i go drink my breakfast tea. |
Jokes Etc › Re: Rated 18 by jaymobb(m): 10:33am On Oct 06, 2008 |
some pple don dey kolo 4 here  |
|
Jokes Etc › Re: . by jaymobb(m): 10:26am On Oct 06, 2008 |
did u hear clemcykul is now a full born again christain |
Jokes Etc › Re: Farting Jokes by jaymobb(m): 10:23am On Oct 06, 2008 |
"farts inside room and walks away" |
Jokes Etc › Re: HAPPY BIRTHDAY KAY$ by jaymobb(m): 10:21am On Oct 06, 2008 |
happy b.day where e dey happen because i wan come chop rice  |
Jokes Etc › Re: "yarb Me If U Can (2) by jaymobb(m): 8:08pm On Oct 04, 2008 |
@studio dem dey find new magas 4 here |
|
|
Jokes Etc › Re: "yarb Me If U Can (2) by jaymobb(m): 7:40pm On Oct 04, 2008 |
Nna, i don shw here  |
Jokes Etc › Re: True Talk by jaymobb(m): 7:32pm On Oct 04, 2008 |
cmon make all of una sharappppp before i vex here |
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by jaymobb(m): 7:27pm On Oct 04, 2008 |
poverty is a disease |
|
Jobs/Vacancies › Union Bank Gse Recruitment by jaymobb(op): 9:50am On Oct 04, 2008 |
Union Bank GSE Recruitment has anybody heard from them after the GSE |
|
Forum Games › Re: One-word Association by jaymobb(m): 5:48pm On Oct 02, 2008 |
red-scopion |