₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,221 members, 8,449,217 topics. Date: Tuesday, 21 July 2026 at 01:03 PM

Toggle theme

Jaymobb's Posts

Nairaland ForumJaymobb's ProfileJaymobb's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 69 pages)

Jokes EtcRe: 'casino De Elegance' by jaymobb(m): 8:17pm On Oct 07, 2008
the truth don dey come out small small
Jokes EtcRe: Showbobo, The Little Guy by jaymobb(m): 7:53pm On Oct 07, 2008
showbobo abeg tel us wetin happen here 3days ago
Jokes EtcRe: A Real Prick by jaymobb(m): 7:49pm On Oct 07, 2008
kunle i feel this ur job man

abeg make i send my cv come ur side grin
Music/RadioRe: Kere Wawa Kere Wawa by jaymobb(m): 7:47pm On Oct 07, 2008
everyone
Jokes EtcRe: Story Telling by jaymobb(m): 7:43pm On Oct 07, 2008
pomade wetin u see 4 wowo betty. i no dey feel dat series at all
Forum GamesRe: Chat Whatever You Want: Cause Remember, You Are In Mugu Land by jaymobb(m): 7:41pm On Oct 07, 2008
now wey u don hear ram, u r vely welcome to mugurand and u are now officiarry a mugu.
Forum GamesRe: One-word Association by jaymobb(m): 7:38pm On Oct 07, 2008
New
Jokes EtcRe: Typical Igbo Man! by jaymobb(m): 7:36pm On Oct 07, 2008
@ poster

wat a dry joke angry
Jokes EtcRe: Lysaa And The Wall Of Jericho by jaymobb(m): 7:33pm On Oct 07, 2008
stroll into room and sits down
Jokes EtcRe: . by jaymobb(m): 7:32pm On Oct 07, 2008
did u hear that all of una dey kolo grin
Jokes EtcRe: Arcani's Case In Court. by jaymobb(m): 7:30pm On Oct 07, 2008
you no get ear before
Jokes EtcRe: Nicknames For My Fellow Nairalanders by jaymobb(m): 6:09pm On Oct 06, 2008
@ NLD membas

all my men 4 here wey like beer i dey host una 2mrw. ITS my b.day grin
Jokes EtcRe: 'casino De Elegance' by jaymobb(m): 6:02pm On Oct 06, 2008
ok romade u r invited to my b.day 2mrw

tyme, weneva u getout of work
Jokes EtcRe: Happy Belated Birthday Romade Da Pomade by jaymobb(m): 5:59pm On Oct 06, 2008
tmrw na me b.day rememba to bring ur gifts
Forum GamesRe: One-word Association by jaymobb(m): 5:50pm On Oct 06, 2008
venue
Jokes EtcRe: Farting Jokes by jaymobb(m): 5:49pm On Oct 06, 2008
@scorpion

dis one wey u dey form voltron 4 garby na 4 wetin
Jokes EtcRe: Nicknames For My Fellow Nairalanders by jaymobb(m): 5:35pm On Oct 06, 2008
yea baby  my swit pomade

oya thank me wit a kiss tongue

dats if tru tru u be babe o grin
Forum GamesRe: One-word Association by jaymobb(m): 5:33pm On Oct 06, 2008
hia

na

where
Jokes EtcRe: 'casino De Elegance' by jaymobb(m): 5:32pm On Oct 06, 2008
hey na me abi na clemcy to dey talk to
Jokes EtcRe: Lysaa And The Wall Of Jericho by jaymobb(m): 5:29pm On Oct 06, 2008
sharappp there captain undapant
Jokes EtcRe: HAPPY BIRTHDAY KAY$ by jaymobb(m): 5:29pm On Oct 06, 2008
scorpido scorpion angry why u dey follow garby up and down
Forum GamesRe: Chat Whatever You Want: Cause Remember, You Are In Mugu Land by jaymobb(m): 5:23pm On Oct 06, 2008
chai disease na u woman slap like this

chineke wit dat her hand wey be like man own
Jokes EtcRe: Nicknames For My Fellow Nairalanders by jaymobb(m): 5:18pm On Oct 06, 2008
Scopium:
[size=13pt]Hey Gab I gave Romade that Pomade nickname[/size]
ur memory don dey fail u abi.
Forum GamesRe: One-word Association by jaymobb(m): 5:15pm On Oct 06, 2008
where
Jokes EtcRe: Story Telling by jaymobb(m): 4:59pm On Oct 06, 2008
now this boring story is getting interesting

kicks back wit my chilled beer as i listen to wat Mrs prank pomade did next
Jokes EtcRe: Farting Jokes by jaymobb(m): 4:54pm On Oct 06, 2008
garby see as ur award just dey swit u sha

go on kip shining ur scattered dentision 4 here
Jokes EtcRe: Farting Jokes by jaymobb(m): 4:51pm On Oct 06, 2008
if u like dey there dey deceive ursef no be me

QUEEN FARTER goes to garby

now who wanna test d heavyweight champion
Jokes EtcRe: 'casino De Elegance' by jaymobb(m): 4:48pm On Oct 06, 2008
pomade don expire
Jokes EtcRe: Story Telling by jaymobb(m): 4:47pm On Oct 06, 2008
the hell chidipupay is d guy u hired.

and i don dey sense lai lai 4 this una story
Jokes EtcRe: Thank God We Did Not Go To Unilag by jaymobb(m): 4:35pm On Oct 06, 2008
i think chidipupay is tryn to tel us something dat happened to him undecided
Jokes EtcRe: Farting Jokes by jaymobb(m): 4:32pm On Oct 06, 2008
kola na the king, u be the queen 4 here.

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 69 pages)