JayTripz's Posts
Nairaland Forum › JayTripz's Profile › JayTripz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
PrinceOfLagos:Omooooo!!!! Na Yam Leg you just see...but the babe fine Sha...she get good shape Owotowoto movement |
Omooooo!!!! Nice one 'if you can satisfy me in five minutes, I'll change ur life' |
TheGoodJoe:okay I understand you....but it's really difficult situation..we not really expert in Naija.. Unless u saying they should bring a team of rescuer from china or USA...my point is...this is Naija..the did is already done.. could have been avoided |
Omooooo!!! Thank God for ur life Bro....you be real living testimony.......We thank God |
Ah Omooooo!!! Na wa for olokpa |
Omooooo!!!! This is really Sad....but sist please understand say this na Naija...Nor be the people way de rescue them fault. he don happen be say he don happen. Na Naija we de. Anyhow style Dem wan use help make Dem help abeg..Abi make Dem use Robot de find and rescue the people comot safely? Abeg aunty leave matter.. Nobody perfect for this situation.make Dem try thier best that's all |
Ok |
Ahhhhhhh. Omooooo!!!! Am Comment-less |
Omooooo!!! Man United for Life.... Let's do this!!! CR7 oya nack one sweet goal...Fred Fred Fred You like play like say water water shit de catch u...na Ogun go roast ur left ball...ABEG MAKE WE SHALL WIN ![]() |
Omooooo!!! 21 storey building just fall like that.. hmmm God have mercy.... between abeg how many of us never still do NIN...my network still de intact and faster...so I nor understand again |
Omooooo!!! Nice one If this one shout for harry Kane..na hatrick straight |
Coiner:I tell you..big mistake.... Same with David Moyes....Now he's back to Westham (small club) Doing wonders |
Omooooo!!!!!! This life nor just balance... Person de him own de Coach Wolves..de Win games..de enjoy him life..Dem come call am come hot big pot of soup (Tottenham) ...He just de lose games like crase. baba don scratch him beards tire.. Sorry oooo...at least one Small club go call u give you job |
Omooooo!!! People de para anyhow these days ooooo.... the way the Sun de hot this month I think say na only me de para.,.....see as him pound the woman face like where Dem de pound Ghana fufu |
Eya....Make I nor lie....I nor know Am . But May his soul Rest on !!! |
Omooooo!!! Everything cost |
tiswell:He pain ur papa... sorry ![]() |
Omooooo!!! This Actor that year.... Yul Edochie Posted about the latest Lexus way him buy Recently na...so him fit Run this issue for the man...make him nor dull am |
No Dem nor wan sack again |
Omooooo!!! Nor be only you Sha...I don shake one guy...my palm almost tear...him don do bricklayer work before....as u de find solution now please AVOID!!! pressing breast abeg |
Ahhhh!!!!! Dem de pose like say na photo shoot |
Omoooooo!!!! |
Omoooooo!!! I see the video... I tire.... Love her Songs since kelekele love back in 2011... Wow am speechless.. What a Sad mistake... Make una Pray for her... Social media na wa sha.. Dem nor de waste time castigate person. Abi na Unknown Gun men go leak this video.. He nor get watin unknown Gun men nor de do these days Well make I delete the video.. My something just de go up and down anyhow |
Omoooooo!!! The gods are Angry with Tiwa S*** The land needs cleansing RIP to the dead |
Ah |
![]() Now dem never leave you? Seventy years old man Seventtttty years old man..... |
Omoooooo!!! Make dem use dem play Squid Game na No time..... Red light, green Light |
Omoooooo!!!! See Belle The human body is really weak... Need to constantly take care of it Meanwhile there are some pianker Dry bone people looking like hanger... They wish to add flesh and look like this guy... |
Omoooooo!!! I been wan go Kenya... I nor go again |
Omoooooo!!!! So sad about this... RIP Abi Bubu don start to Use us Play Squid game? ... Red light, Green light Stuff ![]() Omo that oga kuku Resemble Bubu on his long Attire Once again RIP Sir... We we still de hustle go... Things way I don face for life ehh... I de hawk depression b4... But I hustle my way out... We need to keep believing I condemn this and I Pray for all Nigerians to always believe in thier sef and Find peace and good life |
Omooooi!!! Congrats Tekno |
Omoooooo!!!! Fury na Cheat to Boxing abeg.... He nor get Mate.... See as him de pound person pikin any how like raw Fufu.... Chaiiii.... I wept for D Wilder in the wilderness for 2 Days ![]() Abeg make nobody fight Fury again... If Anthony Joshua like Make dem Tempt am go fight Fury.. Na life Support Machine him go relax for 42 years |
You like play like say water water shit de catch u...na Ogun go roast ur left ball...

... Red light, Green light Stuff