JayTripz's Posts
Nairaland Forum › JayTripz's Profile › JayTripz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 11 pages)
Omooooo Watin concern bubu now for here But the fuel way I rush go buy come waste watch this match ehhh I nor go ever do that NIN again.... |
Ah ![]() Bloody civilian ![]() |
Ah |
Omo I don de fear now sef |
My beloved man United Biggest Team in England Most Trophy won in England Only English team to Win the Treble Glory Glory Man United Let's do this 3-0 ![]() |
Na on Credit again abi |
Omooooo... Same here in EPE.....My phone de show 1-1-22 On a serious note...if I enter plane de go New Zealand now... does it mean am flying to 2022? ![]() |
OMOOOOOOOO!!! I been de untop bike de find where to Register....Abeg make I go back house go sleep..No time |
Real Madrid doing well... Barcelona doing shit obviously Mean while Chelsea has written to UEFA to see if they can still change the UCL Draw Dem de fear Lille |
Omoooooo!!! And we de here de expect light...chai |
I will not wash plate ![]() |
Omoooooo!!! Na snake snake News de reign now...Abeg make he nor Reign reach my house ooo....I nor want abeg |
Chai Omooooo How person go roast him sef.... people wicked oooo...You wan kill urself..see how you take do am....What a pity... RIP sha |
Ahhhhhhh Na wa.... Parents just de fear now .. Person pikin de school..him heart nor go rest. Na so Principal call my customer way I de buy Fufu from yesterday....her heart just fly ...she de ask principal abeg watin happen... Principal say nothing,I just call to appreciate you.... God protect our children in school ooooo Let Justice prevail in this case |
All I have to say is....Life is a risk ![]() Motivational speaker will say .if u don't take Risk, You risk Everything in Life |
Omooooo!!!!! It's not easy....God is ur strength... You are doing well.....At least u are not asking someone daughter online if she has a curfew for when she will return home ![]() People de o |
Omooooo!!!! I don comment by Mistake I nor understand this whole thing here...nor vex |
Seems no more News.... Just Rubbish now days.... |
Omoooo....Abi baba don de use style beg to pay huge debt Public begger davido |
Oya all my real niggas here....Send me only 1500 each ![]() |
Omooooo...Na wa ooooo Na Building collapse de trend now...God forbid bad thing |
Omooooo!!!! This case still de on ![]() Omo I don even forget.... Well Naija na about trend Sha....the news nor trend again... |
Omooooo!!! Fast money things.....As Dem don catch una so ..una like am? See as Picture one pose like say na Garri him Carry |
Omooooo!!!! ![]() Na Lip I de see so..Abi na Red Kpomo No go do pink lip na..,Bcus u de sell Lip |
Ahhhhhhhhhh 45 ? Are you telling me the truth![]() Na wa ooo...Sad thing be say na poor people way go hustle for their daily bread (at least 3k daily) nai many die for that building...This is really Sad... Dem de build 21 storey building,not knowing say na 21 storey Coffin Dem de build RIP to the lost...Make God comfort the fams of the Departed |
Omooooo!!! Gunmen these days ..na wa ooo This country nor safe ...it's getting worse Make everybody just de wear overall bullet proof, only eye go show... This country don de fear me...I wan go Mali |
Omoooooo!!!! Na true abeg....Dem nor de price olosho na....if she say the Kpekus na 2500 meaning say na 2500.... that's what she's trying to say...she can't negotiate her value.....Babe nor worry hustle....u fine .Dem go pay u well..soon u go show ur house and car...I hail I never still do my NIN ooooo See as my network fast |
Omooooo!!!! All this one's go follow de shout 'This country is terrible,no money,no job' |
Omooooo!!! But why na ..2 months old nai you beat to death so......Even Fury nor Kill Wilder way de make mouth for him face B4 the match...why kill ur own child..... Naija tire me sometimes... Make Mali Give me Visa na |
Omoooooo!!!!! Sorry ooo.....which kind wahala be All this one....This kind pain for this hot sun ahhhh...make nothing do him balls sha |
Ahhhhhhhhhh!!! Eya ....RIP to the lost ones I first think say na the water explode for front,... the picture nor clear Sha.... God have mercy |
Omooooo!!!! Stay for Naija.. together we can make this country better....All of una wan run leave this country...u de receive 200k plus ....chaiiiii... people way de do thanks giving every Sunday say Dem de collect 30k monthly for killing body job nko? Dem still de happy de pay light bill way no light...Bros nor run leave us...Stay ... small small this country go better *Note - Aboki Fried Indomie nor de Canada Agbo nor d there o Ewa correct beans and bread way cheap nor de there |
