JayTripz's Posts
Nairaland Forum › JayTripz's Profile › JayTripz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 11 pages)
Omooooo CR7 ( training with u21 ) CR7 : Oya make una de run make I de watch...... First to touch the other post 300k.........if anybody match my leg, him career don end........ King of football, Messi always 2nd |
Who's she? |
Na just skit be this abeg..... The tv na spoilt tv already...watch again and understand they just acting....lol |
Omooooo...this babe fresh sha |
Omooooo.... make God help us change this country for Good..... nothing like urgent 2k again......watin 2k wan do for person this season of hardship....Man gats hustle steady.... Man must survive |
RenerdLiam:Ahhhhhhhh Omooooo.. sorry ooooo |
HeavenVGate:Omooooo nice one......I de suspect you this guy ...abi na u carry my goat ?? ![]() |
Goat meat is the best in the world...but that animal mumu for life Sha |
Omooooo Food is Ready I hear say if u chop snake, Snake go de fear you.... like u fit de enter thick forest de slap big big phyton anyhow, Dem go de run for Thier lives ![]() |
![]() Omooooo...This Genda na wa ooo Abeg I de wait make Aboki Suya hot... Make I use 2k tonzo chill |
Ahhhh ....na wa |
Ahhh God have mercy.....so bad May God comfort Thier family |
Omooooo This country Wahala too Much Make God help us I just de for junction de wait for Aboki to come cut Suya 2k for me.... Make I chop Abeg..no time |
All just for trend.......All bullshit las las...P square don try tire with Thier own ![]() |
Watin we de find to do pepper soup ![]() |
That guy na Ukrainian ![]() |
Him de celebrate him zero votes |
Omooooo Aboki abeg cut suya 2k for me..... Make I balance de view comments... Anytime I wan wash clothes.....boom ... better unexpected rain go just start |
Omooooo Abeg they should do the needful..I nor wan hear scarcity again.... The guy way de sell black market fuel near me, small thing now him go complete him house he de build ![]() |
![]() |
Omooooo.Truth be told...this guy is very talented, very hard working.....He nor de take eye See Goal....Boom he don score again......... But if he come Chelsea my Rival team, I wish am like 2 premier league goals this season.... Make I go swallow fufu 700 naira I de come |
![]() |
Hello |
Omooooo Abeg make some one Educate me on this make I nor go dull my self.....We are all learning everyday...... It's about getting my PVC Now I have My Laminated voter's Card I did 2011 At Law school Victoria island Lagos. Now have moved to Ibeju Lekki, Eleko Area Am really confused on how to go about my PVC.... Can I use my voter's card and vote? Or do I have a PVC already? If no...can I just go to any office issuing PVC to register again and collect it? Please I just need to know where I stand |
T |
T |
Ahhhhhhhh Omooooo,...This country tire person......Fuel wahala again..... Na so one comrade use him last fuel for empty tank speed come filling station way we queue....Him think say Dem de sell fuel...Not knowing say na hope all of us just de hope... people way get filling station sef nor come ![]() Baba motor just off for there..... See as we de help baba push motor.... This country just de serve us breakfast on a daily basis on Premium....it's not fair at all Suya sef don cost These days...I just tire |
Omooooo Funny bones.....You get mouth I de even chop biscuit bone as I see this News |
funshint: Something de go down go dig oil u say make I buy Now...make my small money evaporate...what if he nor rise again ![]() |
Munzy14:U nor go understand ![]() Na my huge life savings I be wan use...but make I just commot small 2k chop better Suya first |
..... Omooooo and I just wanted to buy some Bitcoin ....thank God''Aboki abeg cut suya 2k for me' Make I chop my hard earned live and direct money, drink cold malt....any thing crypto...u are on ur own... it's a world of gamble...no Free money anywhere oooo |
![]() |