Jceazer12's Posts
Nairaland Forum › Jceazer12's Profile › Jceazer12's Posts
1 2 (of 2 pages)
Very funny |
This is wickedness in the highest order.May God have mercy on them. |
Hahahahahahalol dats the koko |
This is not new jawe,he can't even be a starter in lille OSC.Disgrace to Nigeria football. |
Go for diamond bank and also prepare for dere test very well it is simple bt no time.Work on your speed in answering the questions,the test time is 1hour for 50 questions(objective). |
Visca Barca,how can we register and as well get information from penya barca?Naija we no fit carry last. |
Those guyz are petty thief,i use to tell people dat if dey have opportunity to give people well paid jobs dey should go to dere village and employed people dere.mstchewwwww |
Very Sad....May his soul rest in perfect peace amen. |
Wetin sef?This man own don too much.Na same tin wey him do Aboki pursue am comot for house.Na wao!!! |
Nothing person no go see,hunger don bring anoda talent out.chao! Naija |
Naija try abeg....bt the score margin is just too much wetin happen like dat?well Go de tigers Go de tigers Go de tigers.Naija for life. |
Hmmmm bt is not a must to give ladies TP na,if you have give and if u don't pls don't go and steal o....!! |
Happy family[b][/b] |
Intresting story,i love dis part general sani abacha Sir,allow me to touch and carry you person wey don die.So is not apple but handshake dat kill him....SMH ![]() |
[color=#000099][/color]chao....fashion is moving to anoda level ghana most go chao! Very soon it will be rice bag...hahahaha ![]() |
1 2 (of 2 pages)
