Jcent2611's Posts
Nairaland Forum › Jcent2611's Profile › Jcent2611's Posts
presiding or residing....all those army won dey go all the nook and crannies... |
tony elumenu....this man too go get money ohhh....three top 9ja musicials dey perform for one man show..god |
dat marriage will be peaceful even if the man favor one pass the other |
omo... I miss mi ohh...abeg where him deyself...make him drop one hints |
funny funny stuff are just happening so far...first a dangerous next year prophecy..yet more are already happening |
hw can someone wakes up to be seeing this early morning,dis man shud have kept it to himself naow... |
these are d reasons are dislike relationship matter...abeg better be single...cos it will be hard for a such a cheating leave someones mind especially,wen u have spent alot |
kudo to u guys... |
relationship does just work spiritual rather via GODLY spirituality....
|
just passin though |
abeg...na fm money be dat....but wait ohh wetin dem wan use d money do before....that money many ohhh...shai...noby say na dem dey pay our light,fuel or feeding,,,that budget is nt for nigerians |
na mistake or i nr understand? |
dont knw who side nw...everytime complains from both persons...buhari and lawmakers what is going on...is it the president power or lawmaker and constituition to obey and supreme.. |
must everybody knw who we be self smokers |
oga make she nr go beat u for marriage,no be 3weeks training wey u do there ohhh.... |
tinibu
Tinibu
Tinibu
Everywhere bola..
In lagos him
In kafachan,him
In my village him..
Even in the air,fire still him
Abeg,e be like say him go loose ohh... |
de juju wen him do nr work well...money him nr flex na raw bean with undone stew and rice na him won dey flex for prison so....omo go flex there ohh....twenty years...yahoo nr go dey board again |
them say wahala nor dey finish... |
i read everything...but the effect of that bill shud not just to caution governor but to members of assemblys,senators themself and members of house of reps,because the stay in power for like 20years...the president shud therefore be monitor and next year is too far...i love ahmed lawan |
na wa ohh....all will now be homeless,,will global government run to their rescue...they have children ofcourse,businesses,houses,homes even marriages will be terminated to some extended..GOd shud releive them. |
wait ohhh,,,,me nor kor understand self..sooh xmas day now,nah 27,boxing day nah 28 and new year now kor be 3rd,and person wen talk am self nah muslim.... |
just passing |
make dem remove pocket from police clothe na wwh....ah ah...na dat pocket dey cause hold up for road so....me self go soon lynch on police....nobody get joy... |
oboi....u get time for drama ohhh....abeg go hook up or u go las okpo pussy...pussy na pussy...nr dey go waste time for dating ohhh....nobody does dat...jjuoh |
whala....na ur papa money nor be footballing money...nr vex.....aliko dangote fit pay that money everyweek ...hw nigeria dey buy him cement or sugar a week...no be dollarss ohh or nahra |
lesbians still dey exist ..? Omo na to leave make she nor go carry demon enter u...or carry ur money go give her female sexual partner |
na wa...governor dey wait him for airport abi...davido meet am for office....davido rising high....not only in music but ehh...in politics |
just passing....kajukwor! |
dat one dey learn come to naija...house of assembly even down to NASS men dey blow 10years commot from person life...dey there dey talk punch...na punch news |
from electoral bill rejection down to close door meeting...now 2022 appropiate bill just today...what are these pple looking for is it xmas money or what... |
all these na way of popularising the school...one man sacrifice to catch many attention for 3weeks now....this name dowen is just trending |
true love is quite in existence |