Jeffoski's Posts
Nairaland Forum › Jeffoski's Profile › Jeffoski's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 18 pages)
geekybabe:Hahahah seriously I agree. This one wey dia confidence don high so Tey dem dey sure of the top 4 final haba. And later wen dem enter dairy room dem go start betray demselves. I know Efe likes her but Marvis I no trust. Dat girl fit slay Efe again for dairy room. Cameraman make we see bally and Debbie small naaaa. Dis Efe and Marvis talk don dey wan vex person |
Efe and Marvis. Power couple. Dem don dey bet onto who go make moni pass and wetin d other go do if one make moni pass the other. |
What is wrong with this men sef in dis house how can you leave only Tboss on the dance floor you want her to cry? Biko rush her quick b4 she go and sidon ooo but don't rock her o b4 dem disqualify you o. |
Abeg make dem no give Tboss that cat ears hair bond. See as Ttt comot am she don gree dey dance. Bally plz don't leave her alone oooo b4 she go go sidon now. Be teaching her steps ooooo |
Hallelujah Tboss don gree dance oooo chai doing the yahooze dance chai. TTT u try ooo |
Is is so clear, TTT is into Tboss. If no be say e don marry born I am sure e for go after her. Haba even as she no gree dance e no gree let her be. But dey really look good together and na only TTT for fit tame Tboss. He is the only guy I feel understands her and knows how to handle her. Efe and Marvis sha and 2morow Marvis will say she no dig am. Bisola my girl having so much fun. Bally correct guy see as himself dey catch him fun too. Bassey pity Debbie now I neva see how babe go like guy and d guy go dey run. |
This Neptune is a really good Dj o. Abeg Tboss dance now na ur birthday week. Even if you can't dance, just move your body haba is it dat hard? but come to think of it, she actually move body small o even if na bisola and ttt force her. See as the rest dey groove well well. But her dress fine sha. Abeg wetin Debbie wear. |
Hmmm this Efe and Tboss jisting is cool o. I see them becoming really good friends after this show. |
E be like make I go slap this Tboss. She no do presentation for school. She did well but her confidence was not good. She will cry tonight. |
Chai dem wan comment on all the HM. My Tboss plz don't cry after this ooo please. You did well just panic and nervousness. |
To me, Best 3. Bisola 1st, Bally 2nd, 3rdDebbie. So sad Efe is the worst. If he didn't do that pidgin thing and his name stuff e for beat Tboss. |
Debbie did well o. Chai really nice presentation. Now TTT hmmmm dis man fit win o |
Bisola you too much. The best so far. Love her control and delivery and made so much sense. Debbie doing good so far. Can't wait to see TTT that guy fit shock us |
Chai Tboss tried but her problem na panic. She made a whole lot of sense but just wan run comot from there. Bisola next and she sef don dey panic. God help her o |
Hmmmm Tboss turn chai even the judges are already in love with her. |
Abeg na presentation Efe dey do abi na rap? He shuld calm down now it's looking as if he crammed. Chai e don speak pidgin for presentation |
Omo bally finish work o. So far he is the best let see how others will do. Hmmmm Aunty Tboss go nearly faint with panic. I thought she said she was going forth? She don run swap with Efe. Chai she better behave and not cry. |
Can't wait for April 4. As it is now there are still some lose end to tie up which is making the show so interesting. After defeating Adia soon and that mental man she created The ghost rider who has gone after his brother. The Senator's brother who I was changed again into that dark cocoon stuff again under water. And Bobby and hunter's return (which I hope will happen soon) AOS is dope. |
Abeg o the ojuju tins for this wedding cake take style resemble Miyonse and Tboss ooo. This HM are just wonderful. Really having fun. Dem must win this wager o. |
This funke wey bring clothes for dem too funny o. She say Debbie look beautiful, Tboss and Bisola looks beautiful as well but when she see Marvis she say look at you and no even fit comment. Biko make una help Marvis now. |
Awwwww love what the HMs did for Tboss on her birthday. Lovely song. Happy Birthday TBOSS |
Wow this is really good. I am sure Tboss is fine now and all of them are good. Abeg make them just let this matter die after today o. Kemen should just keep mute and stay out of limelight for a while or just do a video and apologise to Tboss and Nigeria. But truth be told BBN is really entertaining and fun o full of drama, can't wait for the next drama to happen. Bbnaija see Gobe. ![]() |
Bisola, Bally and TTT thank you ooo so far they are not in support with what Kemen did. Tboss fit cry again o I really feel for her right now. |
I have a feeling some of the HM might not see anything wrong in that tape and support Kemen and it might later cause Gobe I feel for Tboss sha having to relive it all again. This lecturer might ask her questions now that might make her cry. |
TTT and TBoss look good together but Tboss and Bally no be bad idea, they also look good together. Hmmmm na who Marvis wan pick like this? |
Thanks so much. ![]() Akthedream112: |
It's fine I too wasn't sure but was able to read up now and understand the whole thing. olubankemi: |
Really? Thanks I didn't know. i thought there was no eviction this Sunday and so no one is up for eviction and this whole tin was a campaign for likes alone ? olubankemi: |
Sorry safe from what? ![]() olubankemi: |
Nice one Tboss. You really get sense. E for pain me say you no call Debbie. As for TTT continu, one day dis ur bad bad tins wey u dey do go soon reveal. Bisola ooo can't you just have sense for ones? Even after them carry you go holiday and you see how TTT forget you sharp sharp move on. You still decide to be mumu and know know say dis na game. I sorry for you, becos of man u go just lose 25million. |
chai TTT can lie o I know this is a game but haba this ttt lie no be here. First e cast Tboss and now dey lie on top her head claiming you are Mr. observant but Bisola dey prove you wrong. Now you say that you were alone when Bisola left and you miss her when you were busy chasing tboss and begging for kiss. Bisola please get sense oooooooooo. |
chai Uriel is so uncomfortable. i cant wait to see her dairy session. she is really the most manipulative person in that house. Now fear and confusion wan finish her. At this rate she fit do something stupid. Kemen just they use laugh cover him own disappointment ![]() Tboss is really happy to see Bisola and bally o Ehen TTT don carry bisola go back yard i wonder if na thier love triangle him wan talk. Cameraman no disappoint o ![]() |



