Stats: 3,165,228 members, 7,860,449 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 11:10 AM |
Nairaland Forum / Jehoha696's Profile / Jehoha696's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 10 pages)
![]() |
If you aren't ok,jejely leave or una sworn for oracle front or take oat not to leave each oda till death do una apart? |
![]() |
I understand,but believe me juz lyk festus keyamo if Obi give her one portfolio she go sharply grab am,with d excuse of "AFTER MEETING WITH MY PEOPLE AND HEARING THE VOICE OF THE MASSES I DECIDED TO GET CLOSE TO THE GOVERNMENT" by accepting diz offer ![]() |
![]() |
I hear say BABA LAGOS aka LAGOS LANDLORD dey work for 20hrs per day ![]() ![]() 1 Like |
![]() |
The oly turn me wanna hear about in 2023 is "IT'S THE TURN FOR THE MASSES TO GET A PURE ELECTED LEADER WITHOUT RIGGING WHO WILL SERVE THE PEOPLE WITHOUT ANY SENTIMENT NOR FAVOUR,a leader for all zones nd everybody 2 Likes |
![]() |
Old men with gray brain,so watin him special adviser on security mataz fit cum up with b diz,naija naw really THE MORE YOU LOOK,THE LESS YOU SEE,dey juz comot fud from some pple mouth,all the pple wey we get as leaders majority of dem naw chaff full dem brain. |
![]() |
Where is emma powerful,where are the ESN,where are the Ipob soldiers,where re the ministers in charge of sit @ home... ![]() ![]() 1 Like |
![]() |
See london police abi naw Scotland police with big tattoo for him head,this one christain dominated country,but for here....,i no talk b4 unknown gun men abi naw ungun known men with DSs clothin trace me cum GIGINYA BARRACKS i no fit shout |
![]() |
Hmmm....we dey here |
![]() |
But why should the FGN give sumone lyk Tompolo contract to secure nnpc pipelines,i know its slyvia under doings,but then what happened to our security forces,its more lyk the FG bargaining with terrorists, bribing & settling dem to avoid further attacks...the mata dey pain Asari cuz baba no see any contract chop. ![]() 8 Likes |
![]() |
Simple advice goan work as the hotel manager cuz no transport spending nd u also av some tips to save,moreova the manager will attract u to lot of highly placed individuals,even if ur work is without off nd u closes by 11pm,u still av some few resting period..,Am just speaking from experince |
![]() |
To the guy it might be easy outward,while he's dying inside,but to the lady,its kinda wierd,as in all d bedroom act for 6yrs,cuddling,bedroom fun,kiss nd later find out dat u re fucking ur broda ![]() 1 Like |
![]() |
I wish i know what to tell diz pple,but av already commented my reserve,so lets wait till 2023 nd see how many containers of handkerchief i will import for the wailers to clean dem face. |
![]() |
Iffa hear stop hackers.... ![]() ![]() |
![]() |
now I'm convinced this guy will die shamefullyk |
![]() |
What of Dbang calling jazz naw just to yeye am nd use am catch cruise,or mayb baba just act lyk dat so to give media something to yarn about clot chasing |
![]() |
Some pple no dey reason,persn de blame am why him rush dem...,baba any normal persn go first wan rush out to know watin sup,(reflex action)....d koko b say him don go,e go pain TIMAYA,but my guy need hunt for anoda manager or mayb run him parole by himself 1 Like |
![]() |
All diz one naw jealous act,i just hope naija is able to defend there own diz tym around.. |
![]() |
This pple nd dinosaur, i cum even dey confuse pass confusion |
![]() |
I no blame them |
![]() |
MatrixReloaded:g You neva can tell what really went behind closed doors,dey fit don learn from the previous experince nd try to mend things up diz tym,but get me oooo,am not saying the first river Niger collected any soul °•°•°•°•°•° |
![]() |
I blame the elders,i think am elder or some1 is eida trying to cover up a crime,or up to something...,If the king or chief in charge of d village does nothing to bring diz foolish youth to book,then ......****** i no go talk. |
![]() |
The dick & pussy,nothing less,but plenty much nd more |
![]() |
I reserve my comment,eida dem jaz her or she follow dick go dat way. 1 Like 1 Share |
![]() |
Lyk say him dey expect PMB to support Obi...,baba failure must support him party of failures. 1 Like |
![]() |
Persn just sit down imagine trash,post cum here,......date d yahoo guy jare,datz if he haz enuf crispy... According to Zlatan who no lyk beta thing? |
![]() |
As in... ![]() |
![]() |
Baba don turn award winning thinker,baba can think for the world....oshe!... Buga with ur thinking capacity & capability, Reno the in-dream thinker |
![]() |
Abeg make dem fast start this REAL WAR FILM jare,i don tire to dey watch acting scripted war films...,I wan check d diffrence btw REAL WAR FILM & acting own |
![]() |
Ova idleness..., If WAR START,ESCAPE ,FIRE! happen,i wonder how she go take pack all enta shop @ once,naw diz one we dey call #gbesere....... The post don tey sha #wink |
![]() |
Simple thing, DISQUALIFY HER! |
![]() |
Welcome to naija where the minister of education doesnt even believe in naija educational system..,how u go promote & support watin u no lyk/sabi.. ![]() 1 Like |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 10 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29 |