Jehoha696's Posts
Nairaland Forum › Jehoha696's Profile › Jehoha696's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 21 pages)
Two things me can argue FOOTBALL & RELIGION..., mumu pple so with all the trash happening in da north naw to Lynch person wife,sister,daughter,gf,fuckmate be their problem..., no pros, bokoharam go soon remember dem,highest naw PEACE DEAL dem go sign with bokoharam,very stupid set of pple,imagine killing someone cus of religion |
Mistake kwa.....getting to the venue or nakeding yourself, or was it where u wide ur legs and was moaning, abeg where the mistake start and where e end... |
So instead make "THIEF BURST YOUR DOOR,CUM KILL,STEAL & THIEF YOUR THINGS,THE KINDA BEST OPTION NAW TO SIGN PEACE TREATY AGREEMENT TO DEY PAY AM CERTAIN AMOUNT OF MONEY,ND MAYBE ANYDAY YOU COOK CHICKEN,YOU PREPARE TWO LAP FOR AM...,you even send your kids to help am dey wash clothes and buy water,while your gals cook and make his bed....... Nigeria My Country & Tinubu My Presido |
Naw watin no make sense we dey run first do for diz kwatry,shey government don settle ASUU all their bills,chibok gals how va with the rest of dem,are our roads naw 80% OK to travel, what of lite and security,what's the latest update with our pensioners,what of states in the North been hijacked by bandits,in IMO state what's the government saying based on anti state/government actors...,how far are we on science and technology, what of a medical field.....So naw graduation party dey affect our government, the koko b say if you have the money capacity to declare public holiday on your graduation do,DO IT,@least school no force anybody to eida do am or attend the party..Yea private schools dey over charge for dem graduation party, but no be by force |
African and betrayal just be lyk olosho & condom,slacked boobs & bra.... During slave trade,who sold most of Africans to slave masters,shebi naw deir pole....anyway its well |
Authoreety:Military men re also gaining from the insecurity, military heads are politicians in military wears & gears |
This pple dey on steady Highness, imagine hemp & cough syrup..., take the hemp before assignment, then after una don land,drink the syrup to calm nerves and doz off....I jus pray we get things rite in diz kwatry one day |
15years...that guy DON dey do watin matured men dey do,he has go thru various training on killing, how to scope a distance target,aim and pull the trigger, since naw Columbia he definitely blong to one gang group,I juz hope after 7yrs he comes out as a beta person,that's if dey don't kill him to cover track,and keep him from cho cho cho |
From kwan1_we enter the season2 and now season 3.... Hope we no go enta season 4 (hijacking things) most pple think say air transport naw same as inter state journey. |
This now naw result of divided house... The half broda jus wan teach am small lesson,las las the father who happens to be a presidio,go set in and mata go die down.....family feud |
Naija wey get mushroom Universities & glorified secondary,watin we don use am achieve,imagine say my barman get masters for banking,naw beer him dey sell,me wey get Bsc naw bar/club supervisor and my director just get oly village school ssce cert from one Catholic school for Ohaji .... Luxembourg & Vatican still beta pass us |
onuman:"Crimes like this" ...Hollywood don carry u go where u no know,so if I av evil intention of wanting to kill my evil landlady police go first know....guy u must be on a long thing |
Just hearing about this for the first time...."head of Palestine" kwa... I b think say naw oly igbo's dey do all diz "head of things" |
Finally finally..... "40 mosques demolished...a whole 40 mosques & one central mosque,how many dey Alaba international...cus say e effect Hausa dem go tag am ethic fite... Wen LASG was on Idumota,& oda market hosting igbo's nkor,what about what happened during the last presidential election...,this APC emilokan dance track we all goan dance it with faith..,,but God go keep & sustain us all inshallah |
Anambra...Anambra.....this state juz dey trend for the bad,worse and worst news |
Late general sanni Abacha said if terrorism last more than 24hrs in a country,then the government has a hand in it,then he was reporting directly to the president, but las las nothing happened..., Some were even asking him to mention names,even with evidence the FG will rebuke it and sue him for treason or any charges, the FG might even hire secret state actors to terminate him without any trace,u go hear say naw accident or robbery or any of such.. |
First time ........................... . halleluyah....ha ha ha ha ha. Ha ha ha ha ha aha |
Even that Benue boy wey dey always buy Misha sha shi and TM cus of fvck self dey talk anoda thing...., Believe it or not,majority of guys don experiment with sex enhancers...,some pple naw drink(alcoholic beer or spirit,while some naw drugs,some pole naw tablet,capsule or syrup |
Most entertainers dey eida into drug or fraud... ,like naw via crime money dey use dey scale thru, just music and acting as cover up..., most of d ladies naw Queen of hookups both local and international |
He should use his "God given" second chance wella...,cus the police might not be around to save him next time. |
You played for Nigeria,but not for free...,was there any agreement that after retirement you re entitled to benefit like pension, if not sorry FGN & LASG isn't ownin you guys anything..., u can't lavish all the cash u made during ur football days and wen u get broke during old age,u expect the government to cum .....anyway its well, everybody dey wait for government |
I don laff tire...I don laff forget say me dey follow my landlady reason huz rent,shocking as I showed her doz memes she just use laff issue me receipt of 5yrs without me givin her penny..thankz for doz memes |
Over here,av seen kids in government primary school having sex (12-13 years) you are talking about 17years,av seen 15-16 years old kid in "Ashawo" quarter,sleeping with men old enuf to be her grandpa,if the implant will save her nd her family from public humiliation no pros.. |
8years old gal...shey naw juju or with clear eyes, cus watin dey her body wey go move the man to rape her,this my gender may God EPP us |
For throat & ear,unless naw cult clash,which I don't wanna believe he got himself into it..,I just hope he's alive and it's kinda a public stunt to promote his song or album |
15k working from 4,5pm to 9pm can you imagine,but how's he surviving self unless him get online stuff wey dey run cash give am for midnyt |
Father wan trend,Baba dey find who no find am......Oya who go epp me book confession,shey I go pay? |
Highest paid? ,Maybe or maybe not....but during my wedding he collected 2m for bachelor's eve & 4m for weddig |
After all this, the government will come to Check on them,make audio and fake promises and even donation, a month later same armed herders will strike anoda community, and government will come back with same routine,I care to ask is the government not strong enuf to tackle this menace or is the "government" using this guerilla killers to reduce a particular set of pole? |