Pets › Re: Have You Ever Been Chased By A Dog? Share Your Experience by JentuPrinz(m): 3:01pm On Mar 09, 2022 |
|
Foreign Affairs › Re: Ukraine’s Zelenskyy: A Wartime Statesman For The Social Media Age (Photos) by JentuPrinz(m): 5:25pm On Mar 07, 2022 |
Everytime I wan pronounce his name na zinoleesky dey my mind  |
Celebrities › Re: Genevieve Nnaji Slays In Fitness Wear, Causes A Stir Online (Photos) by JentuPrinz(m): 10:13pm On Mar 05, 2022 |
Fluent in Silence |
Health › Re: What Can He Use For This Skin Problem? (Photo) by JentuPrinz(m): 2:48pm On Mar 05, 2022 |
Kunle,I tell you to stop bleaching.. see wahala wey u put urself now  |
Sports › Re: Clarence Seedorf Converts To Islam by JentuPrinz(m): 12:09pm On Mar 05, 2022 |
Righteousness2: Noted... But it does not Matter your Faith, It does not Matter your religion or religiousness, It does not Matter your Philatropism,
If Eternal life in Heaven Matters to you, then You must BELIEVE on JESUS Christ, SURRENDER and ACCEPT HIM as your LORD and SAVIOR. 
If Eternal life in Heaven does not Matter to you, then feel free to do otherwise. Na dem  |
TV/Movies › Re: What Series TV Show Are You Watching? by JentuPrinz(m): 11:01am On Mar 04, 2022 |
shawante: Yes o.. E clear like Clarence peters Lai Muhammad  |
Romance › Re: Guys Be Wary Of These New Format Used By Girls by JentuPrinz(m): 9:37am On Mar 04, 2022 |
Phone screen wey be 15k now  |
Music/Radio › Re: What Music Lyrics Motivates Or Inspires You Daily? by JentuPrinz(m): 5:20pm On Mar 03, 2022 |
Sometimes food no dey give man joy..T.I blaze |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Leicester City (2 - 0) 10th February 2022 by JentuPrinz(m): 9:44pm On Feb 10, 2022 |
since wen Salah go AFCON,jota no score for premier league.na now e kom back,jota kon score..no be juju be dat  |
Education › Re: Makinde To Rename LAUTECH To LAU by JentuPrinz(m): 1:27pm On Feb 09, 2022 |
|
Celebrities › Re: Oxlade Trends As His Private Intimate Video Leaks To Social Media by JentuPrinz(m): 11:30am On Feb 09, 2022 |
Oxlade sex tape!! SOMEONE: Which Oxlade?? ME: Chamberlain  |
TV/Movies › Re: Selina Tested: What's Your Favorite Slangs From The YouTube Series? by JentuPrinz(m): 6:20pm On Feb 07, 2022 |
Oloniyan: the series is styled after one Jamaican movie Shottas Na only episode one be like shottas |
TV/Movies › Re: Selina Tested: What's Your Favorite Slangs From The YouTube Series? by JentuPrinz(m): 5:33pm On Feb 07, 2022 |
Put calls in Tallest's voice  |
Sports › Re: Senegal Vs Egypt : AFCON 2021 Finals: 4 - 2 pens On 6th February 2022 by JentuPrinz(m): 9:02pm On Feb 06, 2022 |
LesbianBoy: Where is klopp o? Why is he not here?  You no get private jet  |
Sports › Re: Cameroon Vs Egypt: AFCON 2021 Semi-Finals: . (1 - 3) pen On 3rd Feb 2022 by JentuPrinz(m): 11:12pm On Feb 03, 2022 |
MT: I hate Cameroon since Aboubakar started behaving like Ronaldo and Messi rolled together Me na after he talk say Salah no dey impressed him, say na mbappe dey impress him..pikin wey him fit give birth to  |
Celebrities › Re: Dj Cuppy: Rihanna Is Pregnant And I Am still Single by JentuPrinz(m): 7:05am On Feb 01, 2022 |
saphiere: Take away 'rich' from your list. If she wanted a rich guy, she would have gone for Anthony Joshua, Kidyawa or Davido. These three men have been giving her green light but she turned all of them down.
She is looking for an intelligent responsible young man. But unfortunately no Nigerian man possesses such attributes.
DAVIDO: A very irresponsible fellow. Imagine impregnating someone's child, went to see her parents then later dumped her.
KIDWAYA: A kid indeed. Very unwise kid I must say. He had sex with someone's daughter on national TV. Promising the girl heaven and earth only for him to leave the BBA house and acted as Erica does not exist.
ANTHONY JOSHUA: A bona fide misogynist. Check out how he treats his niece then compare it to how he treats his nephew. U no mention Broda shaggi  |
Romance › Re: What A Guy Did To Me At Iwo Road Ibadan, A Bitter Experience. by JentuPrinz(m): 10:26am On Jan 28, 2022 |
Lol..d guy no dey osun,una gather dey for dat ibadan  ..dey thank God say he even use ur money pay for d snack and drink.. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Tottenham Hotspur (2 - 0) On 23rd January 2022 by JentuPrinz(m): 5:56pm On Jan 23, 2022 |
Why Chelsea vs Tottenham go dey play,my uncle say make we dey watch Burkina Faso vs gabon  .. Arsenal u see wetin una dey cause  ..if you knw you knw.. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Crystal Palace Vs Liverpool (1 - 3) On 23rd January 2022 by JentuPrinz(m): 3:45pm On Jan 23, 2022 |
Who needs Mane, Salah??  |
Business › Re: Jeremiah Ekumah Receives Scholarship Letter From Obi Cubana, N100k Salary by JentuPrinz(m): 8:55pm On Jan 22, 2022 |
If u do good,good go follow you.if you do bad,karma dey for you. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal vs Liverpool EFL Cup (0 - 2) On 20th January 2022 by JentuPrinz(m): 10:48pm On Jan 20, 2022 |
Wen partey collect red card,naso my uncle wey be arsenal fan off TV..say make I go off gen  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal vs Liverpool EFL Cup (0 - 2) On 20th January 2022 by JentuPrinz(m): 10:42pm On Jan 20, 2022 |
No Salah,no mane,but there's DieGOAL  |
Sports › Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by JentuPrinz(m): 8:44pm On Jan 19, 2022 |
How Sadiq take reach Cameroon sef  |
Sports › Re: Robert Lewandowski Wins Best FIFA Men's Player Of The Year Award by JentuPrinz(m): 9:47pm On Jan 17, 2022 |
ThierryJay: Congrats to him for winning the award. But Ballon Dor remains the ultimate award for the worlds best player. No..na FIFA best |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Brentford (3 - 0) On 16th January 2022 by JentuPrinz(m): 4:45pm On Jan 16, 2022 |
No Salah no mane no problem Ynwa |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Brentford (3 - 0) On 16th January 2022 by JentuPrinz(m): 4:43pm On Jan 16, 2022 |
See how Liverpool fans dey shout Benitez name for Anfield  |
Sports › Re: Nigeria Vs Sudan : AFCON 2021 : 3 - 1 On 15th January 2022 by JentuPrinz(m): 6:13pm On Jan 15, 2022 |
Why Moses dey disturb all dis Muslim countries  |
Sports › Re: Nigeria Vs Sudan : AFCON 2021 : 3 - 1 On 15th January 2022 by JentuPrinz(m): 5:06pm On Jan 15, 2022 |
Kingcalls: Igbo boys making Nigeria proud as usual..but Still the most hated tribe in Nigeria... Will you keep kwayet  |
Sports › Re: Nigeria Vs Egypt: AFCON 2021: (1 - 0) On 11th January 2022 by JentuPrinz(m): 5:34pm On Jan 11, 2022 |
Senior man� |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Nottingham Forest Vs Arsenal FA Cup (1 - 0) On 9th January 2022 by JentuPrinz(m): 8:12pm On Jan 09, 2022 |
Nottingham forest beating Assnal na 5&6  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Liverpool (2 - 2) On 2nd January 2022 by JentuPrinz(m): 4:09pm On Jan 02, 2022 |
Mane go use Chelsea get form. YNWA |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Manchester City (1 - 2) On 1st January 2021 by JentuPrinz(m): 2:24pm On Jan 01, 2022 |
Arsenal pls remove ur masks,we know you are Gunners class of "2004  |