₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,276 members, 8,449,523 topics. Date: Tuesday, 21 July 2026 at 10:44 PM

Toggle theme

Jesse6's Posts

Nairaland ForumJesse6's ProfileJesse6's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 (of 27 pages)

SportsRe: Emmanuel Emenike Builds Hospital For His People In His Home Town by Jesse6(m): 8:20pm On Jan 13, 2021
This kind news dey sweet me
PoliticsRe: We Need To Produce Largest Oil Volumes Possible At Cheaper Costs - Osinbajo by Jesse6(m): 6:48pm On Jan 13, 2021
Swears e be like say na only crude oil these people get plans for
PoliticsRe: Kukah Challenges JNI To Identify His Attack Against Islam by Jesse6(m): 6:46pm On Jan 13, 2021
This kukah case neva finish ni
PoliticsRe: Retired Soldiers Protest In Abuja (photos) by Jesse6(m): 4:30pm On Jan 13, 2021
Abeg mk FG reason their matter
CrimeRe: Gunmen Kill Imo Accountant-General's Brother (Graphic Photos) by Jesse6(m): 4:14pm On Jan 13, 2021
The way bad news dey plenty these days sef
CrimeRe: Nigerian Man, 36, Imprisoned For Impregnating Daughter In Ondo State by Jesse6(m): 4:11pm On Jan 13, 2021
Bible sef talk am say time like this dey come
PoliticsRe: 'Bishop Kukah Did Not Attack Islam & Has Nothing To Apologise About' - FFK by Jesse6(m): 4:10pm On Jan 13, 2021
You're right Sir
CelebritiesRe: Singer Omawunmi & Hubby Tosin Yusuf Celebrate 3rd Year Anniversary by Jesse6(m): 4:09pm On Jan 13, 2021
Like play like play e don reach 3years
God is Good
PoliticsRe: Gov Yahaya Bello Congratulates New President-general Of Ohanaeze Ndigbo by Jesse6(m): 3:58pm On Jan 13, 2021
Yahaya bello just dey play him political game on the low
PoliticsRe: Buhari Approves Envoys’ Posting Six Months After Confirmation by Jesse6(m): 9:06am On Jan 13, 2021
Sai baba
HealthRe: School Resumption In Nigeria Latest: SSANU, NASU Protest Against FG Begin Today by Jesse6(m): 9:03am On Jan 13, 2021
Everybody just dey fight for his own selfish interest for this naija
PoliticsRe: Armed Forces Remembrance Day: Soldier Pens Memorable Tribute by Jesse6(m): 9:00am On Jan 13, 2021
May God bless the Nigerian Armed forces
PoliticsRe: APC Will Soon Be Africa’s Largest Political Party - Bello Yahaya by Jesse6(m): 8:58am On Jan 13, 2021
This guy again
EducationRe: ABU Zaria To Resume On 25 January 2021 by Jesse6(m): 8:50am On Jan 13, 2021
Las las
My guy dey go back school
PoliticsRe: Boko Haram: Nigerian Army To Deploy New Recruits To Sambisa Forest by Jesse6(m): 8:32am On Jan 13, 2021
Must he always tell the media his next move??
EducationRe: Schools Reopen On 18th No Going Back Says Gov. Bello by Jesse6(m): 9:21pm On Jan 12, 2021
Naso corona want mk we waste this year again
PoliticsRe: Dele Momodu: Why We Are Not Winning The War Against Corruption by Jesse6(m): 6:19pm On Jan 12, 2021
ojun50:
.
Go school problem
Read books problem
Read online problem
That why you dey carry bag up and down with no book inside.
Hahaha
HealthRe: COVID-19 Update For January 10 2021 In Nigeria by Jesse6(m): 6:59am On Jan 11, 2021
One pastor been talk say corona no go follow us enter 2021
Now i no dey understand again sef
PhonesRe: Iphone 7plus Fraud Experience by Jesse6(m): 3:43pm On Jan 10, 2021
Please me too i wan learn how to track phone oo
Jobs/VacanciesRe: Who Is Ready To Take Me As A Brother And Teach Me How To Make Money? by Jesse6(m): 3:19pm On Jan 10, 2021
Am here to learn oo
Anybody wey go help me too i dey ready
Anyway na way this 2021 oo
Music/RadioRe: Who Do You Think Deserve The Next Rated Award Even If Not Given. by Jesse6(m): 11:43am On Jan 09, 2021
Well to me since Omah lay has two eps and all are filled with bangers, he deserves the next rated award
PhonesRe: EFCC Warns Against NIN Sale by Jesse6(m): 8:42pm On Jan 07, 2021
Person wan buy NIN $130k?
Nawa oo
RomanceRe: DROP YOUR NEW YEAR WISH!! by Jesse6(m): 10:29am On Jan 01, 2021
Boss kukuma show boys way so we no go dey beg for giveaway again na
RomanceRe: DROP YOUR NEW YEAR WISH!! by Jesse6(m): 10:26am On Jan 01, 2021
Brainiac12:
Lol nairalanders don make me wash hand comot giveaway
Check my former giveaway thread
One dey always scatter tinz e call me scammer
yea i read everything, i know what it feels to be accused
RomanceRe: DROP YOUR NEW YEAR WISH!! by Jesse6(m): 9:52am On Jan 01, 2021
I just have one wish that i be the next
winner of your bitcoin giveaway
IJN AMEN
HealthRe: COVID-19 Update For December 28 2020 In Nigeria by Jesse6(m): 1:43am On Dec 29, 2020
Adamawa omo
RomanceRe: FFK: Any Man Who Doesn't Give His Lady At Least N2M For Christmas Is In Trouble by Jesse6(m): 2:50pm On Dec 24, 2020
This kind tweet na him dey ginger some people to do fraud
PoliticsRe: Kankara Schoolboys: Ransom Was Paid To Secure Our Release by Jesse6(m): 11:29am On Dec 24, 2020
We don tire with this kankara matter abeg

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 (of 27 pages)