₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,567 members, 8,512,485 topics. Date: Tuesday, 03 November 2026 at 01:27 PM

Toggle theme

Johnstar's Posts

Nairaland Forum › Johnstar's Profile › Johnstar's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 103 104 105 106 107 108 109 110 111 (of 286 pages)

Health › Re: New Prices Of Sanitary Pads In Nigeria, 2017 - Touching Prices by johnstar(m): 3:03pm On Jan 30, 2017
Dis country self make dm help our ladies oooo

Even condom self don cost cheesy grin grin



Na free i dey collect dis condom now ooo
Health › Re: New Prices Of Sanitary Pads In Nigeria, 2017 - Touching Prices by johnstar(m): 3:01pm On Jan 30, 2017
vivianbelema:
we must see our monthly flow whether una like am or not
Female ass vampires angry grin cool tongue lipsrsealed
Health › Re: New Prices Of Sanitary Pads In Nigeria, 2017 - Touching Prices by johnstar(m): 3:01pm On Jan 30, 2017
grin


How is dis a news nw
Even pads make frontpage?
Celebrities › Re: Professor Akindele Adetoye Blasts 2face Over Protest: "You Bloody illiterate" by johnstar(m): 2:40pm On Jan 30, 2017
Donmany:
WETIN CONCERN SEX AND PROTEST? DIS MAN GO SIDDON
Na idiot d man b na, or him go talk say him never fvck him student b4?
Celebrities › Re: Professor Akindele Adetoye Blasts 2face Over Protest: "You Bloody illiterate" by johnstar(m): 2:39pm On Jan 30, 2017
Afonjas and der stupidity like say him nor gv woman belle


Useless man
Sports › Re: Lagos City Marathon: Organisers Alert On Road Closure Plans by johnstar(m): 2:30pm On Jan 30, 2017
For why?


OK i juz see am nw, cus i knw say na for island


Dm nor fit come mainland

Busy area. hu marathon one help? Nor b person wey don chop belle full go say him wn run??

Ppl go faint dat day ehn. Una go park ambulance for road oooo for dm to survive oo
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 2:14pm On Jan 30, 2017
bigcee:
Lol! Try again bro
I'm nt a comedian

undecided
Art, Graphics & Video › Re: Adejumo Olayinka, 14-Year-Old Artist Draws Davido, Oyedepo, Kiss Daniel, Others by johnstar(m): 1:49pm On Jan 30, 2017
C talent oo shocked
Politics › Re: Buhari And Amosun Eat Together In UK (Photos) by johnstar(m): 1:48pm On Jan 30, 2017
Since d day wn dm talk say buhari don die,
Him recent pic juz dey look somow, na only me notice am??


Today own for d first tym without cap, so na so him head be?


No Wonder 4
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 1:41pm On Jan 30, 2017
How marker my ppl



Barca and Liverpool rili do me wicked tn during weekend oo

Thunder fire dm
Crime › Re: Abuja Lady Slaps A Gym Instructor Twice (Video) by johnstar(m): 1:38pm On Jan 30, 2017
Nobody wn talk here abi?
Bt if na guy slap d gal, uno go dey shout,

Rapist, d man nor get shame oo, why him go slap woman like dat bla bla blah

Thunder fire una der
TV/Movies › Re: Thin Tall Tony's Wife And Children (Photos) by johnstar(m): 1:08pm On Jan 30, 2017
So he is now a celebrity now??


Una come go search for him pics for IG



Useless bloggers
Romance › Re: "They Tried Raping Me, But I Enjoyed It" - Lady Says On Facebook by johnstar(m): 1:06pm On Jan 30, 2017
So person go post sh1t for Twitter, nairaland g put am for frontpage

Wt if its a lie

D _____ must b sick upstair for bringing it to frontpage grin
Culture › Re: 3 Female Osun Followers Solicit For Alms, Dressed In White (Photos) by johnstar(m): 11:58am On Jan 30, 2017
Y ar u surprised


Afonjas dm na der way undecided
Phone/Internet Market › Re: Sold by johnstar(op): 11:38am On Jan 30, 2017
So lets dealhuh


D phone and d charger
54k
Phone/Internet Market › Re: Sold by johnstar(op): 11:38am On Jan 30, 2017
Ekiseme:
this your number no dey go since saturday.

Drop another one
Its going now, i went to church since sat, no network in
Winners (songo ota)
Technology Market › Re: Infinix Note 3 For Sale by johnstar(op): 11:36am On Jan 30, 2017
omoskenso:
Bros why u wan spoil market na.... Lool
Or make we turn am 2 Auction
I juz tire for am

cheesy
Business › Re: A Dollar Now N500 by johnstar(m): 11:34am On Jan 30, 2017
All yahoo bois

Hustle hard


Patiently waiting for 1k per dolapo



I must buy houz for banana island
Sports › Re: If Liverpool Has Ever Cut Ur Ticket Before. Lets Meet Here And Swear For Them by johnstar(m): 11:16am On Jan 30, 2017
Kingsley1000:
even at that they are still useless.....chelsea straight win gives 3odds......i will play am single bet with 1k
Bros, u nor weytn dey vx me

If dm see chelsea na so dm go dey play like say d match na uefa final


Liverpool don spoil my ticket 3tyms

Na since last week i juz det swear for der fans

Na der fans i dey pure d anger untop
Celebrities › Re: Linda Ikeji Misses Her Sister, Laura’s Traditional Wedding by johnstar(m): 10:53am On Jan 30, 2017
pussyeater:
This Laura just became a celebrity overnight.

Nigerians can sabi make stoopid people celeb
Blame d hungry bloggers and der chairman>


Buhari
Celebrities › Re: Laura Ikeji Blasted For Spraying Money At Her Traditional Marriage by johnstar(m): 10:51am On Jan 30, 2017
bamisepeters:
that is obviously not the point here. She shouldn't have posted this kind of picture is the issue as it is mockery even if that was not her intention.
D idiot gal don delete d video self, dm dey no say e nor make sense bt dey juz one do weytn dey der mind

Useless gal, i hate dat gal pass sh1t angry
Celebrities › Re: Laura Ikeji Blasted For Spraying Money At Her Traditional Marriage by johnstar(m): 10:50am On Jan 30, 2017
D way i take dislike dat laura ehn


She too dey take life so serious

Which one b all dis rubbish wey she dey bhave childish



I hope seun is nt among d ppl picking moni grin grin
Events › Re: Chinese Living In Nigeria Celebrate Chinese Year Of The Rooster In Abuja (Pics) by johnstar(m): 7:39am On Jan 30, 2017
ffo:
those are traditional Gbagyi dancers not Yoruba. the event was in Abuja not Lagos
embarassed

Tot dey ar yoloba
Celebrities › Re: Ghanaians Blast Sarkodie After He Requested Financial Help For Little Girl by johnstar(m): 7:24pm On Jan 29, 2017
grin grin
Events › Re: Chinese Living In Nigeria Celebrate Chinese Year Of The Rooster In Abuja (Pics) by johnstar(m): 7:19pm On Jan 29, 2017
Yoloba

Afonjas dm


Choi lipsrsealed undecided

Politics › Re: Children Protest El-Zakzaky's Detention In Bauchi State (Photos) by johnstar(m): 7:07pm On Jan 29, 2017
grin
Na wao

Even kids don dey protest

Buhari u will never go unpunished

Specialist in failure
Celebrities › Re: Fans Mob Davido At A Barbing Salon (Photos, Video) by johnstar(m): 7:03pm On Jan 29, 2017
Ok



Hope say Everybody barb free for der?? undecided
Family › Re: Woman Burnt Money Hidden Inside Laundry Basket By Husband by johnstar(m): 6:56pm On Jan 29, 2017
grin
Jobs/Vacancies › Re: Must Read: Am I Cursed Or Just Lazy. by johnstar(m): 6:54pm On Jan 29, 2017
kayusre:
But if se na guy post this one na soso yab Una go Yan am#not easy being a guy
No be lie my bro, i nor dey understand men of dis days ooo


Dm nor dey use eye see female moniker, either real or fake dm go drop comments grin grin
Jobs/Vacancies › Re: Must Read: Am I Cursed Or Just Lazy. by johnstar(m): 6:51pm On Jan 29, 2017
Al dis small gals of nowadays self


Eblyk to open thread for nairaland dey shark u ehn


Juz 22years u already lamenting...smh

Hv got a good job for u sha

if u got a lovely voice and american accent grin

Wel paid job for a gal lyk ur age

Send me an email asap,.
Phone/Internet Market › Re: Sold by johnstar(op): 2:13pm On Jan 29, 2017
Ekiseme:
thank you, but,no sir
Make it 54k, i won't include earpiece


Just d phone and charger 54k
Romance › Re: Nigerian Man Catches Oyinbo Lover Having Sex, Lover Kicks Him Out (Video) by johnstar(m): 1:55pm On Jan 29, 2017
Such is life embarassed

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 103 104 105 106 107 108 109 110 111 (of 286 pages)