Johnstar's Posts
Nairaland Forum › Johnstar's Profile › Johnstar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 231 232 233 234 235 236 237 238 239 (of 286 pages)
C desmond , as e position himself ............. Bt mike na fine boi.... I mean man ... I wnt 2 meet mike enzuronye .... My favourite 9ja celeb |
I knw say noe b 9ja ...... Shiit happens ![]() |
Ok! Bt him don f**k u ... Abegi na una sabi o |
jaymejate: yes u cn , if ur fada is d oga @ d top. lolz!TFUD .... Werey omoh... Oloshi, y u come dey call my p man here nw, u dense Stup|d ho£ |
![]() ![]() Ok oooo |
[quote author=acidosis™]Please who is Dafido?[/quote]d person u hate so much ![]() |
In order news germany 0 vs 2 Paraguay.... See country wey 1 contest 4 world cup, 4 whr my #teambrazil dey... Lolz |
Ah don talk say ah knw go watch 9ja match again .... I prefer make I watch wigan vs derby county ![]() |
[quote author=nadia_SA]I've checked dem out.. What next [/quote]go hug transformer .... Haters ![]() |
Chinwem: Desmond looks great......love the bald look with the full beardif I hear, dat him big head , him knw fine again jawe |
Na so 'em go dey show up der yeye nyash nd brea$t up nd dwn, if anybody touch am nw, 'em go dey do anyow.... Enuf of alll dis smeln breassst ![]() |
condralbede: The lion no just won chop am,nah play play e won use am play....simplyu well @all , u knw see ow 'em dey shell d lion stick ni , shey u fit chop chicken wey mopol dey slap u ni ![]() |
Leave d girl nahhh ![]() |
Abeg oooo, is der anyway 4 me 2 apply in dat school, cus I didn't write jamb oooo ![]() |
Hu told u d transfer is difficult , wait make august 27-30 reach |
jackbauersballs: I personally am not convinced that any of those names up there are better than Rooney,but yeah I agree that if Sir Rednose had had his way, Rooney would have been sold to even Enyimba of they could afford him. lol @sir rednose |
jemsi: Please I really need to know why men prefer urinating outside. Whether morning,afternoon and night. A man can leave his house and refuse to urinate in dat house,nd decides to stop by d roadside. Wat's d reason for dis? It always baffles meur qstn e gt as e b oo .... Shey u knw weda 'em knw gt water 2 flush d toilet if dm pissssssss finishhhhh ![]() |
*continue listening 2 kendrick lamar's song 'control' . |
. |
Na wa o, young ppl of nowadays ehn... Money is d root of all evil ..... |
I almost cried y watchn dat video on sat .... Poor Samuel, rip... Bt some yoruba ppl juz lack sense sha, jobless ppl, even ppl wey knw no wetn happen dey talks say him 1 kidnap pikin, ow dat kind small boi go kidnap pikin 4 day tym, hu b d pikin wey him 1 gv 50naira, shit happens oooo.... RIP Samuel, na God go judge oooo |
Y she knw go break record , wn dm don f**k her, dm dey keep her der so dat dm go stil dey f**k her dey go ![]() |
C as una dey shout ' I dnt care, I dnt gv a f**k' all of una knw well n na person beg una make una view dis thread , thunder fire una left nyash der ![]() |
If dis is true, dis boi knw go fit dey see well 4 day tym b dat o, choi..... #EndTime ![]() |
Lorhdany: Wetin dey that her baggarri ![]() |
Y nt invent wn person go rich and famous ......... Shiit happens ![]() |
Any modem 4 sale, mtn or universal modem, if u hv any cal me I'm in lag or ibadan cal me 08063356384 |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 231 232 233 234 235 236 237 238 239 (of 286 pages)
............. Bt mike na fine boi.... I mean man

Stup|d ho£