Johnstar's Posts
Nairaland Forum › Johnstar's Profile › Johnstar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 230 231 232 233 234 235 236 237 238 (of 286 pages)
bcus she do her mowt lyk dat mean say she dey kiss d boi, una don 4gt say na so gals dey snap pishure ![]() |
onegig: follow simple instruction bro. Uninstal first. Do not insert until you have restartedsori, I didn't read ur last post properly, it worked , tnx a lot |
Wow! 32 point, stil 6 more key players ar yet 2 play ![]() |
agabaI23: You called him mumu and turned back to ask him why he is taking it personalhu d hell ar u , |
Choi... Una don dey make noise again , una win 4-1, dey make mowt say na una gt league, no worries, if chelsea win 8 2morw, dm don carry league already na |
mencade5: u r a fuvking idiot, i ask just a question na im u dey talk like dis?hey! Y takn it personal, easy man ![]() |
[quote author=A-40]RVP is a sure shot tho! Only problem too freaking expensive[/quote]spend wisely nxt tym ![]() |
click2cbn: Am an arsenal fan, but Thank God i bought Benteke! 7points from him7point, nd u dey happy, me na chelsea fan, I bought van persie, 20point 4 him ![]() |
Na 'em sabi jawe, in order news, arsenal wey dey top 4 alphabetic order juz suddenly dey bottom (last) 4 table ![]() |
mencade5: what about those players in your team on substitution? why are their points not added?u mumu oo , u don see whr player wey dey bench throughout d game dey collect man of d match ![]() |
chamotex: Time to sell some players ... Tnk God say I knw sign dat yeye arsenal defender, abeg, if person make transfer nw, shey him go lose him point ![]() |
Bt my mtn modem is already installed ...Nd wenevr I insert my modem, I always gt dis signmeshybizzo: If it works on your broda pc means fault is from urs.
|
Pls help, anytym I insert my modem, it always show dis sign, always, nd d modem is already installed since ![]()
|
Season nvr start dis man (wenger) don dey panic ![]() |
Assnus, una don score nw o, una mind don sweet, middle of season, una go dey complain ![]() |
dvdon: 7, 8, 9 ...10 burnerboy is looking good. 7, 8, 9 ..10 with his mum they look alright. Ooowooo.... Ooowoowooh...ebelebe ebuo ebelebe ebuo. Cool pix tho ow old ar u![]() |
onegig: First Uninstall the modem from Control panel...k, I ll try it |
hurricaneChris: Time for prediction;una don come wit una false prediction, u mean d oda way round stoke 3v 1liverpool |
Oh bless , una 9ja senators wey dey tif money dey buy cars nko , he worked 4 d money, mehn... Hard work pays ooo ![]() |
Wow!! BPL is bck *dancing azonto* choi, ah knw fit watch dis match ooo dis 1 wey my bro knw pay full sub , abeg shay Sselect go show d match ![]() |
onegig: Will get back to you soon.choi, wn abeg, need 2 work, $$ on my mind ![]() |
meshybizzo: If it works on your broda pc means fault is from urs.It dose all dat ![]() |
Pls help oooo ![]() |
Pls help me o, I dnt knw mayb its my pc, I load 1k, nd 2 subscribe on my sim, dn I insert d sim inside my modem, bt it doesn't even show ntwrk @all on my pc, bt hv used dsame modem on my bro's system, its showing nd connecting.... Pls help me ![]() |
mdaada: ;DMy MTN BIS is back(lagos)ehn we knw, dats nt d issue nw.... Hope dey will compensate us wit 1week free sub , d stupid ntwrk noe even apologise self |
Pls help o, I dnt knw wats wrong wit my pc, my modem network is nt showing on my pc, bt its showing nd connecting in my own broda pc, pls help o |
[quote author=e_money15@yahoo.com]Some of u complian much and u all knew it that it is not easy to serve public, so please easyclick with MTN, i gaze they are doing some thing about it. Thank u[/quote]u dey madd Thunder fire ur left nyash der, na u sub 4 me ni.... Otondo, ppl lyk u knw suppose dey talk here ![]() |
na God go punish mtn gal wey i ad 4 bbm, i nvr even say make i chat wit her, stupiid mtn juz go dwn, fooooooolssssss ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 230 231 232 233 234 235 236 237 238 (of 286 pages)
bcus she do her mowt lyk dat mean say she dey kiss d boi, una don 4gt say na so gals dey snap pishure
, tnx a lot

...Nd wenevr I insert my modem, I always gt dis sign